Nielbaba's Posts
Nairaland Forum › Nielbaba's Profile › Nielbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
Gnld bro ![]() |
G3wap:d shortend url sent to me is nt goin tru http:///JU186B |
Checked my maill dis afternoon i saw a mail from sterling bank to update my profile,locatiion of residence n preferred test location ,opt in if u also get des .n what suld we xpect for der test .wuld gmat help too ? |
gtim4uall:as per say dem sef no too sabi na scope i scope dem d questionn s like dis A= ( x & y) den x =(m & n ) and y=( o & p) i now ask to gv two types of A and two types of y instead of types of x nd y .wen i found out i told dem im still correct since A also has two types ![]() |
Wen i was serving ,first teachin xpirience tho, and d first week n class ,i gave dem a test n d students were like .uncle no 3 no 3 , me: what append to no 3 students : mute (dem no fit explain for english ) ![]() Dats d few who even understand d question oo it was layer wen i was marking i found out iv misplaced d question, like puttin A in place of B n vice versa |
Lol |
Just two weeks ago anoda one on her way frm ikorodu to my place i hope dis one too works out welll...but wait oooo na job i dey findd ooo na woman i com dey see freely ![]() |
Tnx man nice rite up |
A lady bought goods worth ₦200 And paid the shopkeeper with a ₦1000 Note. The Shopkeeper had no change on him So e went 2 John his neighbour and collected ₦1000 change in ₦200 denominations, With which he settled the lady and she left. A little while later, John came back angrily after he discovered the ₦1000 note he was given by the shopkeeper was fake, And demanded a replacement. To avoid trouble, the shopkeeper had to give John another ₦1000 and destroyed the counterfeit which had no real value. Question for genius: How much has the Shopkeeper lost in total? |
She got d attention she wants, in yoruba * omu e dabi slipas ti wan fi pa efon ( na so her b***bs b like slippers wey dem dey take kill mosquito) |
. |
dominique: What if the verse was composed before the missing girls saga? I don't think he did that to deliberately throw a jab at Nigeria.listen to urself now how will he composee dat bfr d missing girls saga .is he a prophet? ![]() |
Lol u no well ooo ![]() |
Lol dnt try at alll ooo dey r gnld ,i stay close to dat areaa , watchout if u dont go for dis dey will still tell u to visit der second office at godmon estate okota dey are same |
iziegbby: How, because your name is mentionwaitin to chat u +2348032145071 |
oluwarantimi: This threads title made me gigglelol it reali attracted me ,i eas like has dis pple rilly changed and employ for real ![]() |
Lets chat on whats app frm therre you know more bout me +2348032145071 |
[img][/img]LOL I DON APPLY FINISH BEFORE I SEE SAY NA FEMALE ![]() |
Gnld dnt waste resources |
Lets chat on whats app frm der u know more bout me 08032145071 |
luvprince4real: Lol... Dis idiots again. I had to call and warn them last week b4 they stoped sending me dos text. It was so annoying hw they were sending me dat text almost every 2 days. The nxt txt they will send u is for a rescheduled interview cus u missed d first one, watch out. I think dat address should b forwarded to d police. Fools.u got me laffin i av received same too after 2days dey said reschedule bla bla bla ..n infact dis mornin u know wetin apen, my pastor prayed yesterday dat d nxt call u will recieve will be of blessing.fortunately i dint receive any call till dis mornin d message woke me up around 8 new format ooo u r qualified to ................ unlike bfr dey use u have beenn scheduled in wish i wunt even border to read d rest n delete immediately ,dis i read to where d adress was low n behold 161 ikorodu road .i just hiss ,4 minute later same mesaage n again afta ten minute.still on my pastor prayer .cos na call he talk nt sms i tink we suld aresst dis pple |
![]() |
XketchDesigns: 08084094656, my whatsapp has issues, you have to be the one to message me.i message u u no respond o |
XketchDesigns: Nielbabai no sure of ur number ooo 08032145071 |
A guy enta oooo who b d person , meanwhile i went to vick lawrence and associate to write test today around 2pm just by luck cos dey stop by 12 noon.u can go der on any thursday to write .its like dey are d one dat provide the candidates for dis petrogalp cos i went der wit d guy dat gave d info about why i opend dis thread, dey set cheap questiions .i remember some i will update it here soon .just any thursday btw 8 n 12 ,its one of dos street opposite eko hotel |
adedeji65: so she aint sleeping overnooo but it went well actually a friend of mine created a grouup on bbm he invited me ,i just notice d way she was postin messages in d room ,i respond jokinly dat i saw her in my dream 2years ago dat shes carryin my baby bla bla bla . She laffd n we started playin calin ourselfs husband n wife .3 days later i told her im for real she said she cnt leave her bf for me ,i told my frieend n he was like im too forward wish i know myself ,just 3 days .i gave her a brk n conttinue a week later . in summamry after 2 weeks she agree to bisit me but wit d condition no sex after she already sent me her punini pics oo. And she caaled shes already in a bus frm oshodi where she stays n me jakande estate isolo .......... was ppepin tru my window on d 3rd floor, u can see d whole world frm der ,meanwhile der s a bus stop opposite my ous , she dropd at d same time wwit a huge guy ,na so fear cash me oo , as per she dey always tell me say her bf no trrust her dis n dat , shes chuuby i know, but she proved me wrong by been smart and fit , i was already thinking if shes all dos .chubby n messy. Shes cute.wen she dropd d guy was talkin to her as if dey both came togeda(for my mind na to off my fone ) i called her to walk down ,meanwile where she is standin der s a road frm der to d frnt of my ous ,cos d bus stop s behind ,i just wnt to be sure he dint come wit d guy n at d same time access d ukwu ive been seein on bbm .d guy passd tru d path where dey both dropd, i asked her to walk down so she can take the oda side .i went to d balcony .all to see d guy again in frnt of my ous n she nevea appeard frm d oda side at last as d guy see me for up stairs he faced where hes goin n my babe came upstairs. I offered her a sit .phcn disconectd my street lite dat mornin dur to road construction goin on .gave her a glass of chiled water ,shes huge 3× my size i sat on her laps na so i be like baby ,i kissed her, we later moved to my room, n strait to d point no stories shes sweet n clean contrary to wat i was imagining. N she promise to com nxt week too |
Hopin for tomorow ![]() |
Lero15: Nielbaba, thumbs up for u. Abeg anyone that can send d bulk sms stuff should help out o, make I PM the person...lol make somone do am i just dey hope to het t fair waka d waka on thursday oo ........make e no com be say i turn conductor we no dey folow bus goo |
Airtel customer Care vacancy --- Drop your CV at plot 4 Jeremiah Ugwu street,Lekki Phase 1 , n for those askin of d sender name its PETROLGAP |
belindy: guys pls are u saying anybody can go? ladies inclusive? urgent answer plssee u ooo ladies no dey find job ? |




