₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,606 members, 8,422,801 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 08:11 PM

Toggle theme

Niggabrawn's Posts

Nairaland ForumNiggabrawn's ProfileNiggabrawn's Posts

1 (of 1 pages)

Christianity EtcRe: Religion In Nigeria: Priggish Or Burlesque? ( Eye Opener) by niggabrawn(m): 9:23am On Feb 14, 2016
Awsome piece. Very true.
NYSCRe: Corpers Yet To Be Paid January Allawee by niggabrawn(m): 9:28pm On Feb 09, 2016
Lol @ prince. U no dey vex reach me. Pipo don dey look me like commander in cheif federal republic of borrowers. All because I wan dey go my PPA. Now the other day I just go to greet my new frnd o! Soon as she see me she begin talk say "me too no get money o! Incase u wan ask" lipsrsealed embarassed as pipo see me now dem dey see borrower. All because of nysc. angry
NYSCRe: Corpers Yet To Be Paid January Allawee by niggabrawn(m): 6:24pm On Feb 09, 2016
Thats it! I am fed up with this shit. No more cds, no more PPA, till I get paid or else I quit. Till God win (ie when I don see alert). I don borrow tire.
NYSCRe: Corpers Yet To Be Paid January Allawee by niggabrawn(m): 5:36am On Feb 09, 2016
Now na borrow pesin dey borrow go ppa o! Why nysc dey frustrate people na? Dem carry pesin go land wey him hardly know person den come no pay am nd for house dem dey reason say dem dey pay u. God go judge o!
Foreign AffairsRe: Another Bombshell From Donald Trump. by niggabrawn(m): 9:37am On Dec 28, 2015
Thats bullshit, was it not them that caused us to b like this? Who brought abt d indirect rule system? They underdeveloped us and destroyed everything. Stole everything....so they r as much guilty as our leaders. Now I am not trying to justify our leaders bt his talk is racial nd all bulshit. If they turned of d internet for instance who will suffer it more? Them using it as a tool to get icome or an african man who cn liv without a laptop or a phone for hundred years? Actually we are only like this because this is what they made out of their own selfish interest. Caused war in middle east nd blamed it on muslims. God go punish him stupid mouth
NYSCRe: FG Pays December Allawee by niggabrawn(m): 9:03am On Dec 28, 2015
Follow this link » »» www.facebook.com/Niggabrawn » »» like the page and stand a chance to win #1500 airtime. Hurry! I already got mine. Pls share to ur contacts too so they get d merry xmas as well

1 (of 1 pages)