Sports › Re: Nigerian Striker Dele Bashiru Leaves Man City To Join Watford by ninodaniel(m): 2:08pm On Jul 25, 2019 |
the nigga looks like frodd of bbnaija |
TV/Movies › Re: BBNaija: All Housemates Are Up For Possible Eviction by ninodaniel(m): 12:22am On Jul 23, 2019 |
RapistOnBail: God go help us brother. I know say one day, everywhere go Steelers for us. sure bro I believe we will all level up |
Celebrities › Re: DJ Cuppy and Her father 'Femi Otedola', arrives Lagos (Photos) by ninodaniel(m): 12:13am On Jul 23, 2019 |
like three agents don chop my 3k each (9k total) for this Abj say dey wan find work for me, up till now I never c one no mata how small. and the worst part is DT the money dey unrefundable and no b say I demand for big one o. oluwa just pick my call. na beg i dey beg no b even say I dey reason u make i b like otedola, I just dey beg for small job wey go dey give me small pay to dey push on... naija/Abj tough otedola olori meji him no get two heads baba God abeg |
Celebrities › Re: Daddy Freeze Reacts As Desmond Elliot Calls For Ban On Foreign Movies In Nigeria by ninodaniel(m): 12:09am On Jul 23, 2019 |
that one concern them dey like make dey ban anything, na person wey get TV dey even watch movie sef. as i dey Abj now dey squat for person house I no get TV I no get work, wetin go cm concern me with film sef . na person wey get peace of mind dey fit knw wetin dey happen for movie. I just pray for God to pick my call and the call of others passing tru the same with me |
TV/Movies › Re: BBNaija: All Housemates Are Up For Possible Eviction by ninodaniel(m): 11:08pm On Jul 22, 2019 |
RapistOnBail: This program go dey sweet people wey get money plenty for house. Me wey dey struggle find where to sleep this night, where I go see TV watch am?
Hunger no good walahi. As e dey like dis, Abeg anybody wey dey Abuja wey dey same shoe with me, Make we gather see if we fit find something to keep body and soul together bro I dey Abj o I dey same shoe with u o nothing cm out bro everywhere tyt. na person wey get TV get better house dey watch bbn |
Sports › Re: Rais M'bohli Wins MOTM Award As Algeria Win 2019 AFCON by ninodaniel(m): 10:42pm On Jul 19, 2019 |
he was really the best goalkeeper in the tournament. very composed and doesn't even smile. he came for business unlike that akpeyi guy. only God go judge akpeyi |
Sports › Re: Odion Ighalo wins 2019 AFCON highest goal scorer by ninodaniel(m): 10:40pm On Jul 19, 2019 |
the woman wey dey sell akara for my street don close after I watch this afcon final finish. and na d akara I dey normally chop sleep for nyt because e dey cheap for me. I'm just going to bed with empty stomach. |
Career › Re: How Depressed Do You Feel In Your Current Place Of Work? Part II by ninodaniel(m): 12:46pm On Jul 15, 2019 |
Sleekfun: Thats the reason why i resign and follow my passion...which is Hairstylist.... Juicy salary was good when i work cooperate ... I look good with my suit and tie but within always depressed...now i feel like a celebrity been a professional hairstylist ... I talk with boldness to clients ... I decide my free time for appointments and also decide my leisure time ... Make more money and be happy ... #go4urpassion....
Adeleye Micheal Love. Hairstylist Ikoyi Lagos. 08101951973..
Ftc dedicated to my clients ...love you all.... Mike please I wanna learn can u take me as apprentice? plssss |
Celebrities › Re: Kizz Daniel Mobbed By Fans In Mushin, Lagos by ninodaniel(m): 11:05am On Jun 10, 2019 |
kizz show boys love na him b the main thing .
all those mobbing abi mopping na make u drop |
|
Sports › Re: Two People To Appear In Court Over Sala's Mortuary Photos. by ninodaniel(m): 12:20am On Jun 06, 2019 |
make dey allow this guy rest in peace na
though I bin think say na Liverpool sallah initially till I saw mortuary |
Sports › Re: More Evidences On Bribery Rocking The Flying Eagles World Cup Elimination!! by ninodaniel(m): 12:17am On Jun 06, 2019 |
the coach trying to clear his name na scam too
y didn't he resign before the tournament
yeye dey smell |
Sports › Re: Ronaldo Hat-trick Puts Portugal In Nations League Final by ninodaniel(m): 12:13am On Jun 06, 2019 |
C ronaldo juju |
Celebrities › Re: Gmaqueena Frank: Artus Frank Celebrates His Daughter's Birthday, Shares Photos by ninodaniel(m): 11:17pm On Jun 05, 2019 |
o boy
na Artus born this ripe tomato |
Celebrities › Re: Actor Bolanle Ninalowo Shares Cute Photos Of His 13-year-old Daughter by ninodaniel(m): 11:15pm On Jun 05, 2019 |
ifem na eli
my specification |
Celebrities › Re: Anthony Joshua Explains What Really Happened With Andy Ruiz Jr by ninodaniel(m): 11:14pm On Jun 05, 2019 |
onye obodo forget that thing |
Romance › Re: 'From Mami Market During NYSC To The Altar' - Lady Shares Her Love Story. Photos by ninodaniel(m): 10:47pm On Mar 28, 2019 |
one band one sound
Ogun nysc band was dope
I remember DT our mean black major |
Jobs/Vacancies › Re: N-power News by ninodaniel(m): 2:25pm On Mar 18, 2019 |
please Npower I HV bin enrolled for some weeks now, but I hvnt been paid yet. I'm from supplementary list. anambra state |
Celebrities › Re: Donald Trump Slams Jussie Smollett For Allegedly Staging His Attack by ninodaniel(m): 12:38pm On Feb 17, 2019 |
Trump big man gat no tym for such crap |
Celebrities › Re: The Look On #bbnaija Alex When She Received A Car Key Was Priceless by ninodaniel(m): 12:36pm On Feb 17, 2019 |
its either tears of joy or no tears dis year. amen |
Celebrities › Re: How Empire Star Jussie Smollett Paid Two Nigerian Men To Attack Him (Photos) by ninodaniel(m): 12:32pm On Feb 17, 2019 |
jussie gay Smollett don cast himself las las
but y must e b Nigerians?
naija no dey carry last |
Jobs/Vacancies › Re: N-power News by ninodaniel(m): 8:26am On Feb 16, 2019 |
npowerng: We are yet to receive your deployment schedule from your state. plss npowerng is there no way u ppl can reach anambra focal person? they said dey HV sent everything to u ppl but all of us in anambra supplementary list our profile is still showing onboarded. dis month will soon end and we will not still be paid again. DTS not fair o and we HV bin working for two months now. plss u ppl should help us we r broke already and we still transport ourselves to our various ppa's thanks as u look into our case |
Jobs/Vacancies › Re: N-power News by ninodaniel(m): 9:46pm On Feb 11, 2019 |
Anonymous29: Thanks I already did. What next after that? abeg npowerng why are supplementary ppl still onboarded
y r we not yet enrolled?
dis tin tire me o
wen will u ppl commence our payment
I'm from anambra state |
Jobs/Vacancies › Re: N-power News by ninodaniel(m): 11:09am On Feb 05, 2019 |
npowerng please wen will u ppl start paying d ppl from supplementary list their January stipend. my profile is still showing onboarded. from anambra state |
Jobs/Vacancies › Re: Imagine 500,000people Spread Around 774lgas Manning Classrooms In Public Schools by ninodaniel(m): 11:55pm On Jan 30, 2019 |
pls npowerng I wanna ask something, I'm part of the npower supplementary list been released last month, after I reported to my ppa and uploaded d necessary documents my status was showing enrolled. but wen I checked it back recently it has changed to unboarded., and secondly I heard dey have paid the other ppl but d supplementary ppl r not among. I want to ask wen r u ppl going to rectify our issues and start paying since we have resumed since d start of d month. I will b glad if my question is answered. thank u I'm from anambra state |
Education › Re: 8 Words You’d Find In Both The Igbo And Yoruba Languages, But Different Meaning by ninodaniel(m): 10:22am On Oct 17, 2018 |
otito means praise in Igbo and means e don do in Yoruba
hope I'm ryt my Yoruba folks?
one Yoruba babe wey I gt dt tym use to tell me otito wen I don talk too much |
Education › Re: 8 Words You’d Find In Both The Igbo And Yoruba Languages, But Different Meaning by ninodaniel(m): 10:20am On Oct 17, 2018 |
Dmec: Ezimorah is not an Igbo name. The name Ezimorah can be a name Ezi (abbreviation of "EZINNE" and a surname (Morah). shut up my girlfriends surname is ezimorah, I even hv two classmates in secondary sch with d surname stop saying wt u r not sure of |
Education › Re: 8 Words You’d Find In Both The Igbo And Yoruba Languages, But Different Meaning by ninodaniel(m): 10:18am On Oct 17, 2018 |
opribo: Wèrè. Means take in igbo
But mad in yoruba
Àśiri means gossip in igbo but secret in yoruba
Ifè means something in igbo but love in yoruba. ife means light in igbo |
Jobs/Vacancies › Re: FRSC 2018 Recruitment Invitation For Screening by ninodaniel(m): 1:47pm On Sep 20, 2018 |
plss wats certificate of state of origin?
no insults plss |
Jobs/Vacancies › Re: FRSC 2018 Recruitment Invitation For Screening by ninodaniel(m): 1:44pm On Sep 20, 2018 |
okoliobinna84: I got the Invitation for the screening and I have my data summary form here with me. Anambra State. which date is for anambra and venue |
Jobs/Vacancies › Re: FRSC Recruitment Update by ninodaniel(m): 9:15am On Sep 15, 2018 |
FP material
mods do d needful
we don too wait for dis news
dis FRSC recruitment must favor us ijn Amen |
Jobs/Vacancies › Re: FRSC Recruitment Update by ninodaniel(m): 9:15am On Sep 15, 2018 |
fp material
we don wait tire |