Nitefury's Posts
Nairaland Forum › Nitefury's Profile › Nitefury's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 58 pages)
She's so cute... @Second pix, living on the edge, Free spiritedness and Daring. @Third pix.. Get her a (manual shift) ride on 18th birthday man.. She sure got swag with the steer wheel |
Maybe she get lumps and doctor advice her say make she no wear bra or camisole. Or she want fresh air. If not I no for think of anything else wey dey her mind. |
Na so una go dey fall in love uppandan only after 3 days without even trying to take things step by step.. I wonder wetin for happen if you been just tell her say you like her and go like make una two become an article, sorry an item. But no, you choose to fall in love and she too (with Valentine gifts for eye abi na mind) fall right back in love. Sebi na here we dey jeje dey mind our business wen you dey ask if she love you too? No just cry comeback after Valentine say dey chick tell 4 other guys say she love them too. |
Fat Alex and his gang of knaves
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 58 pages)