Romance › Re: Tag Your Errand Boy/girl!! by NLpolice1: 6:04pm On Feb 20, 2017 |
Jessicaseth: I Do not know anyone here you fit choose l0velyn as errand person she go sabi |
|
|
Romance › Re: Tag Your Errand Boy/girl!! by NLpolice1: 5:49pm On Feb 20, 2017 |
Berlynn na my olosho |
Romance › Re: Question Of The Day by NLpolice1: 5:47pm On Feb 20, 2017 |
|
Romance › Re: Peaceful Protest Against The MODS Holding On The 25th Of Feb. by NLpolice1: 5:39pm On Feb 20, 2017 |
Aderola15: Wetin you wan burst again?  fake fake ugly pple |
Romance › Re: Which One Is Your Favorite Ass? Vasline Crew Food Don Ready by NLpolice1: 5:17pm On Feb 20, 2017 |
Petite  |
Romance › Re: Question Of The Day by NLpolice1: 5:13pm On Feb 20, 2017 |
NLsheriff: na why she jealous Jessica be that, wey i dey happy say finally, real cute babe don show I b Chris I no deny am , but I go show am borehole pussy fúúck fake girl |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 5:11pm On Feb 20, 2017 |
|
Romance › Re: Question Of The Day by NLpolice1: 5:08pm On Feb 20, 2017 |
NLsheriff: na mumu girl, see eyes like confirm tolotolo mumu tin wey lyk attention me go bust am |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 5:05pm On Feb 20, 2017 |
Lawlahdey: You lie  na ur destiny to quote fyn boi I no like u ur English bad |
Romance › Re: Question Of The Day by NLpolice1: 5:04pm On Feb 20, 2017 |
NLsheriff: see this one wey be like say she no go be anything for life pass olosho dey ask who be bill gates as if your father reach Im driver  See my sheriff boss I go arrest fake fake ugly pple I go bust dat berlynn she dey call me her boifrnd name |
Romance › Re: Question Of The Day by NLpolice1: 5:02pm On Feb 20, 2017 |
Berlynn: whats so special about Bill gate attention finder I go soon bust u |
Romance › Re: What Have Guyz Done Wrong To Girls That They Tag Them Wicked? by NLpolice1: 4:57pm On Feb 20, 2017 |
I go investigate am |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:54pm On Feb 20, 2017 |
Lawlahdey: Aburo Jude??  leave me alone I no b jude |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:39pm On Feb 20, 2017 |
Lawlahdey: *Falls down and faints*  fine gal u no dey fall nd faint na correct ursef |
Romance › Re: Peaceful Protest Against The MODS Holding On The 25th Of Feb. by NLpolice1: 4:36pm On Feb 20, 2017 |
Berlynn: mtchweeeeee wast of mb attention seeker fake girl wast ko water ni |
Romance › Re: Peaceful Protest Against The MODS Holding On The 25th Of Feb. by NLpolice1: 4:35pm On Feb 20, 2017 |
|
Romance › Re: I Love Him But His Preeq Is Too Biiiiiggg, Advice Me(pic) 18+ by NLpolice1: 4:31pm On Feb 20, 2017 |
Dn't worry ur tin go turn to well finish by d tym he finish |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:26pm On Feb 20, 2017 |
SINZ: Alright bruh, do your thing.  tanks boss |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:24pm On Feb 20, 2017 |
SINZ: Lol, abeg who be this o?  I be police I wan bust all d fake fake ugly pple lyk op |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:19pm On Feb 20, 2017 |
SINZ: Baba my ghost couldn't stand it, he just had to look good while going to heaven.  Respect boss u b sure guy |
Romance › Re: Man Causes Uproar After Wearing Bikini At A Popular Beach In Lagos (pic) by NLpolice1: 4:16pm On Feb 20, 2017 |
Berlynn: damn coolestchr get sense bra I call u fyn gal u dey call me ur boifrnd name and I go soon bust u I sure say u no correct |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:11pm On Feb 20, 2017 |
SINZ: **dies** Oga nawa for you, you die ur ghost carry comb |
Romance › Re: Man Causes Uproar After Wearing Bikini At A Popular Beach In Lagos (pic) by NLpolice1: 4:09pm On Feb 20, 2017 |
Berlynn: He has a sexy body.. Finer than some chicks here fyn gal |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:03pm On Feb 20, 2017 |
Sugarhugs: Lol, your moniker, I been think say you wan arrest me before o uncle U be fine girl and you get sense I no fit arrest u, na fake fake ugly people I go bust |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 4:00pm On Feb 20, 2017 |
Sugarhugs: Oh my God, nobody gives a Bleep
Who your other side epp? Your other side they bring money? Ur other side don baff? 
Con get the Bleep outta my face little Bleep boy.
And by the way say hi to that your masquerade girlfriend, you guys make a nice masquerade couple together.
Good riddance. You be correct fine girl u don talk sense |
Romance › Re: The Other Side Of Me You Probably Don't Know by NLpolice1: 3:58pm On Feb 20, 2017 |
Wu b dis ugly boi again |