Notime's Posts
Nairaland Forum › Notime's Profile › Notime's Posts
1 (of 1 pages)
pls i need a website to send free sms. Thanks. |
which one be 900k. u nor dey reduce. your car na 2nd hand sef. u go still drive am oooo. when i can get a belgium camry for 800k without plate number. u dey here dey say 900k for 2nd hand. who knows how long u don drive am. GUY, BE REASONABLE |
send pictures of the INTERIOR to my box |
send the pictures to my box. informsmart@yahoo.com. let me see how it looks like. then we can talk |
@skywalker, nor mind that guy ? u don see threat b4? if dem really threaten am, he nor go get time dey con type this rubbish here. Dont be surprise say if you check properly, he fit dey work with another bank. this might be his target-to send panic to Nigerians about intercontinental. Do you even have an account with ICB ? And if yes. how much is ur account balance. |
some people go just come nairaland con dey yarn dust. |
who says he was threatened ? you are a big liar, WHO YOU BE? wey bank go threaten you, ABEG,SHUT UP GO SLEEP. Intercontinental Bank remains the Best. |
The perfect gift of love is a RoyceRolls Phanthom, lol. |
lol. |
@dvampire, believe me when i tell u, ALL GIRLS ARE JEALOUS, ALLLLLLL. The questions u asked now, i tell u, no girl will be comfortable with dat. NO GIRL. |
i hear u. u say u will find a good one, but pls make sure u see her in person this time.ok. no beef. but u made a big mistake trying to propose to someone u havnt met. its absurd, and as for the recharge cards, u fit send me some oooo. i nor mind. let me take dat as my consultation fee.(or fee for this therapy session), lol. stay safe bro, |
seriously, why u dey Bleep up, u dey fall our hand, why the girl nor go bone u ? if i be the girl, i go dump u twice cos u dey Bleep up bad bad, kaiiii, claiming to date a girl for 2yrs and u havnt bothered to meet her. u be real nigerian maga |
this one pass kolomental abeg, 2 years, and u call her everyday for 2yrs, come onnnnn man. the money u spent on calling her will be more than enough to travel to see her, as long as she is in this Nija, u built 2 yrs of infactuation not love, grow up bro, face reality, and pls,, when next u have a girlfriend, make sure she is not a ghost b4 proposing marriage. u be nigerian at all ? |
na wa ooo. dis kind matter na for pigin e dey sweet, to start with, how u go claim say u get babe for 2yrs and u never see her. u sef. where u from ? abeg make i give u my sister number so u fit date her for 3 yrs via fone, and u go send many recharge cards and money. if i be the girl sef, i for tire 4 u, kaiii.where u grow up sef ? |
the girl aint yours, u're lucky u havent married her yet, move on bro |
1 (of 1 pages)