Nytooo's Posts
Nairaland Forum › Nytooo's Profile › Nytooo's Posts
1 2 (of 2 pages)
Amaechi is already a minister...pls help me tell pdp senetors not 2 waste Deir precious hate on Amaechi...cos as it is now Saraki wouldn't want 2 stop him n b hated b d majority. |
Bros why u sabi lie lyk diz nw? Abeg u don 2 old 4 diz kind of lie lie ooo. |
Na wa ooo...mk I refresh e don turn 6goals ![]() Na PS ![]() |
My boiz on point 4 goals no b beans ooo Up eaglet |
Ma Broda no body holy pass ooo...if una no ready una no ready b DAT ooo... Dis two will do d magic Mesoprotol, diclofenac If u want 2 go natural gv her half cup of lime orange 2 drink if she can. I can feel ur pain bro...wish u d best. Don't mind all does DAT tri 2 pull u down with Deir advice...lyk I said nobody holy pass. |
Ma boiz r making me proud joor...even dou DStv dull me...I go d here d see updates Tnkz Guys. |
F**k multi choice...DStv not showing ma boiz. I'm hrt broken. |
Well receive some sense dear. I hv been with a gal DAT has xactlly ur kind of problem...blv me dey is notin wrng with u...all u just need is sum1 DAT undstnd u n will study u n knw wat 2 do n wen to do.... Wen I met her she told me she can't anytin wit me cos she doesn't feel anytin sexual 4 a guy n she has tried lyk u but d pain is more Dan d gain 4 her...we got talking n she became free with me n gradually we started doing it @ 1st it was xactlly as she said painful n she cried but I didn't gv up n she didn't soo we tried different stuffs n I got 2 knw d1s she lykd n so on n so fort. D truth is DAT she is ok nw n she enjoy sex nw. So dear find sum1 u can talk 2 n sum1 DAT will listen 2 u.I blv u will b fyn. All d best. |
lizzlix:I tink u can view it on local AIT n NTA not d 1 on dstv even dou I'm here praying hard 4 d 1s on DStv 2 show it cos Dats ma only hope. |
I'm just praying 1 of d local channel(AIT or NTA) on dstv will show d match 4 me cos I'm in a remote place DAT only dstv works here. |
Hmmmm who d fool who...abeg if NP no get talk mk Dem shutup. |
1 2 (of 2 pages)
