₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,081 members, 8,420,205 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 01:31 PM

Toggle theme

Oadewale's Posts

Nairaland ForumOadewale's ProfileOadewale's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

Jokes EtcRich Girlfriend And Broke Guy.. by oadewale(op): 4:47am On Nov 03, 2014
Na Lagos I go ooo, I come see sometin outside my
house when i see one clean beautiful girl come out
from her SUV dey cry dey kneel down dey beg one
slim bobo wey be like say him never chop for
months, the babe just dey beg dey cry dey follow
the guy dey tell am say she no need
money, she no need brazilian wigs,she no want
shoes,house or anything, she say she no even
need the SUV all she want na him love, his kisses
and his warm embrace, guys the babe just dey
shout dey cry, when i hear these words my heart
stop, my head spark and my brain burst, the guy
no even dey look the babe sef na there me i vex
say if this guy no value this girl well Right now me
i don fall in love be that so make i go claim this
girl but As i near there, one man just touch me for
back say oboy abeg no block the camera.. . . .
RUBBISH na one new # NOLLYWOOD film dem dey
Shoot for there. . Hahaha
FashionRe: How To Make Ankara And Leather Purses, Tote Bags, Box Bags And Accessories. by oadewale(m): 1:14am On Oct 07, 2014
Here i am.

1 2 3 (of 3 pages)