₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,417 members, 8,430,931 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 12:29 PM

Toggle theme

Obaino2013's Posts

Nairaland ForumObaino2013's ProfileObaino2013's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)

NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 3:02pm On Apr 24, 2013
Charles Shaw: ^ this babe is BRIEF grin grin
Hahahahaha. Tak am easy nah. But seriously if i say wats on my mind, i will be banned till 25th june. Dis is wia i nid sensual man 2 speak my mind. U knw he neva gets banned.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 2:36pm On Apr 24, 2013
Big breast, small breast, all na breast. As far as dier is a nipple 4 d man of god. Big breast follow shaa, but if u no get am, no go kill urself o! LMAO
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 12:20pm On Apr 22, 2013
CONGRATSSSSS!!!!!!!!
@winnie nd creamie.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 11:50am On Apr 21, 2013
An0nimus: where that my tear-tear dictionary dey sef *runs to find dictionary* grin
Abeg help me find d meaning of dat "inco..co..co..se..quen... Jst give me d dictionary, i can help myself.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:20am On Apr 21, 2013
mercyspeaks1: I dey vex 4 people in dys house,except for uniquexty nd anonimus.charles shaw,na wa o,as we padi reach,u jurrr forget me,no big P o.Anyway,I get correct info for una:Buy ur garri at cheap rates.Abeokuta garri #250. Kogi/igbira(half sand half garri)#120
Kano garri(possible u might find traces of groundnut if ur head no hard)#300. Dubai garri(carry one spoon of garri,groundnut or kulikuli go follow(already mixed)#500.al na for congo.go to d nearest supermrkt jst tell dem u ar a prospective otondo,dey don knw wetin u nid.order frm Goodluck.
No vex join dis ur face o! Hmm.
*clear troat*
let me ask u a question, WILL U KILL SUM1 U WILL FOLLOW AND BURY? How u wan tak sell dubia garri N500 2 us. U com still carry am go 4 supermarket wey dey no dey price goods. My sista, #GodIsWatchingYou#. Abeg, on behalf of charles, tuktudicko, m'corazon nd some oda otondos wey dey our club, tel ur jonathan 2 subsidize dubia garri 4 us. Tnx
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 6:45pm On Apr 20, 2013
Charles Shaw: iKnow say dem plenty here with the intent of Hiking the Price b4 june,
The more reason i bought mine on Time.
Make sure to buy urs on monday, Unfailingly.
Na 5 custard paint iDon Buy for now shaa...
5 custard paints 4 nw!?! U neva talk wetin u wan go do 4 camp....lol
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 6:39pm On Apr 20, 2013
pablo aimar: You too funny, I mean... Seriously, you want carry garri go NYSC camp? Mehn, na you go be the first corper to do such tin o.
Even if u mean d first gurl, i dnt tink so. Stroll 2 batch A nd ask dem, dey wil xplain beta.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 6:15pm On Apr 20, 2013
Charles Shaw: ^
Ur head dey there,
iDon alrdy buy my GARRI for camp sef, make the thing no cost b4 june.
Guy, tak am easy. Some garri sellers dey hia, b4 dey go increase e price. I neva buy my own o!
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 4:59pm On Apr 20, 2013
An0nimus: Lol so you mod career section too? I thought it was Obinosmiley I'll try and visit from time to time

Edit: ok Obi is for jobs and vacancies. Na that section I dey follow beforewink

*sits down and waits for football game to start* abeg the match na 4pm GMT or GMT+1?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 4:56pm On Apr 20, 2013
An0nimus: *sits down and waits for football game to start* abeg the match na 4pm GMT or GMT+1?
I tink dey r watchin afcon match or mayb arsenal. Mtschew
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 4:25pm On Apr 20, 2013
tuktudicko: Taaaah!!!!
U want 2drink wat?
Shaw don infect u too abi?
U don 4get say na u b our keeper, u want make dis babes thrash us
Drinking garri now would make u view d ball as a LION's head
Hahahahahahahaha
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 4:02pm On Apr 20, 2013
tuktudicko: Hope no tight pants 4 d guys and no bra's 4 d ladies
Lets let evrytin DANGLE! grin grin grin
#GodIsWatchingYou#
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 3:57pm On Apr 20, 2013
Charles Shaw: With a very chilled water, N20 cowbell, N20Sugar nd N50 Groundnut.
U hav my Blessings.
Guy, i don show. Mak we drink am sharp sharp b4 match go start. But d water no chill o! U no say light no dey since 2dys nw.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 3:15pm On Apr 20, 2013
m'corazon:
Charles,tutudicto nd Obaino,shee una go carry half bag of garri go camp?cos dis una luv 4 garri don too much grin
My dear, no be small tin o! Garri dey very important 4 camp. If u tink say i dey lie, ask crazyman or batch A otondos. Infact, dis is a topic of anoda day. Probably 23rd june.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 12:40pm On Apr 20, 2013
Garri tins on my mind
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:37am On Apr 20, 2013
Charles Shaw: Dude watsup frm Ansu??
By Gods grace, all is well. Tnx
@crazyman, tnx 4 d info. But wait o, Y r u crazy?
<no try dat tin wey dey ur mind o>
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:11am On Apr 20, 2013
tuktudicko: U cud av laffed @ the wrong spelling "HOST" grin
Thanks 4 d correction. #laughs#
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:07am On Apr 20, 2013
m'corazon:
So funny,but i 4got 2 laff
No tak am serious o! Na joke o!
@winnie, i heard dey dnt ask 4 it.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 9:53am On Apr 20, 2013
WinnieDPooh: Ok i just saw this post on Graduates and Corps members Forum on facebook.

From Obadina Olufemi Otaibayomi
@Naijacorpers: Do you know OPIA NDEGO ISHIOMA? She should call 08060812447 for her lost and found NYSC and WAEC certificates. Please share till she gets her certificates. Thanks
Helo dear, hw r u? Plz do dey ask 4 waec certificate in camp?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 9:49am On Apr 20, 2013
m'corazon:
I heard dey wear stockings wit dat their chinese canvas in camp,is it true?make i knw wetin go dey my list
No dear, dey wear host nd slippers.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 9:26am On Apr 20, 2013
Good morning house.
~wich kind boy b dis~ rice u no eat~ beans u no eat~ u say u want okpa~ #singing#
i no mention any body name o!
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:40pm On Apr 19, 2013
Timstell: nnysc batch b times table is out, orientation camps open on 16 of jun and closes on 25 of july.
Really?! No dear.
Try again...
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 8:34pm On Apr 18, 2013
WinnieDPooh: It is raining heavily here what a cold sweet weather....weather for two hahahahahahahahaha
#Godiswatchingyou#
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 8:55pm On Apr 17, 2013
Wadup charles?
Wadup tuk? Kedu nke mere last?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 7:28pm On Apr 17, 2013
Which people dey love dierselves 4 dis trend?

Which adam dey call e follow adam, sweet?

STAND UP! 4 d man of d year <OBAGO>
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 10:32am On Apr 16, 2013
Hi guys, hw r y'all doin? Who dey laugh person 4 dis room, eeh? Wish y'all a very wondaful day. 4 d gurls, stay BEAUTIFUL. 4 d guys, stay HANDSOME. Den 4..., stay BEAUTISOME.
*winks*
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 9:08pm On Apr 15, 2013
Uniquexty: @Immanuele, Charles, Pablo, Obaino, what do u guys tink of d song 'ABOKI'? Mehn, d rap makes sense die. I lyk dis line 'I salute u unto my guy'....
Aboki is da bomb!!! Aboki came 2 hip-pop rescue. 9ice track. I love it. Wat do u think about GHOST MODE?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 5:09pm On Apr 15, 2013
Charles Shaw: #DancingDavido- Omoh See Gobe
Hahahaha.......!
Wat abt gbom gbom?
9ice 2 hav u bak.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 11:44am On Apr 15, 2013
*opens the door*
*looks around*
*closes my nose*
*hits the door*
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 12:06am On Apr 15, 2013
promzy555: thanks man, u ar bless....
Wich skul do u rep?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 9:11pm On Apr 14, 2013
van Kossy :
can't believe Dad could die this night. Just lost my Dad Now. RIP dad.
Its a pity. I pray the Lord gives u nd ur family the fortitude 2 bear the loss. May his gentle soul rest in perfect peace.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by Obaino2013(m): 5:09pm On Apr 14, 2013
Please unban Charles shaw 4 us o!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)