Obeenah40's Posts
Nairaland Forum › Obeenah40's Profile › Obeenah40's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)
Simkreative: I understandThat's The way we ROLL!! |
Isahalbash: Yes SirLols, I'm CUMing for her sef.. Hey, HadizaDeezy being a while :-) |
Simkreative: Alrite, I get ur pointLols, its nt about the invitation sef... Nobody need to invite me sef, remember y'all are coming to zaria.. Na me be Host sef. ![]() |
Simkreative: Its real coolNo no no... Pple misunderstand us.. We get serious when its time for seriousness Bt when its time to GO DOWN LOW!! Be do it harder! Man I'm a testimony I Ball HARD |
Simkreative:Lols, why won't pple respect my choice of being sapiosexual Not cooL |
Simkreative: we go try pack wellIf wetin ? |
Humblemigg: i must report u to d V.CHe would give me a High FIVE!! |
Humblemigg: thank God say my sister na lesbian and ma fiancee na gay, am free 4 himLols... You, simkreative and isahalbash just dey beef me ko ?? Make una park well ohh |
Simkreative: there will be a welcome party (more of a get together party) immediately after reg for all the proud nairalandersYou dey craze ?? Yes Really crazy !! |
Simkreative: am loving dis infoThat's Abu mehn...!! Cheap and still ahead of covenant that pays 550K |
Isahalbash: I Mean If Ur Waist Go Stiff Or Tilt 4rm Im Normal Position Bcox Ov BadtinsLols, I'm not a Learner na... Na today ![]() |
Humblemigg: abi na... But 4points no b beans o. I de fear die4 point dey very possible. Na ur mindset and determination matter |
Isahalbash: No B Dsame Tym We GtYes, true.. Na d same time!! |
Humblemigg: no p. Gayism don start b dat now. I must find transgendered for u.I'm sapiosexual Not Homosexual dude !! |
Isahalbash: I don already tel dem say na 45k....businex tin on pointLols... U dey behave like igbo boy Shey na 4 enugu u grow?? I go tell ur mumsi sha *dials No* |
Simkreative: omo......according to ur list na 35,250 oooI swera..m d cheapest... And this List na 4 starter ohh... 4 ur 2nd year u wouldn't pay up to 25K sef + accomodation |
Simkreative: School fee, Accomodation fee and other petty petty tins during reg will be like how much?School fees: 25,550 Accomodation: 7500 (dem fit increase am sha ) Egg roll : 70 Lacasera: 100 Gala: 50 Then Hold like #2000 incase.. |
Simkreative: I hope am now a living witness of the goodness of God!!!Mehn, congrats man!!! |
Isahalbash: Gari Savin Abusites Since 1966Lols, na True... |
Isahalbash: I Fit Hlp U Wit Sum Bt No Tel Ur Mama Say Na Me O!!Lmao.. She no go knw sef.. I'm nt a mummy's boy na |
Isahalbash: Bros Sori O!!Congrats 4 D AdmssnLols, thanks... Bt I get since sha |
Isahalbash: I Tink Say Na Lyk 45k Fa....I Don Even De Plan Mass DupinLols.. Abu No cost at all... I swear.. If u play ur game well sef u fit recover ur school fees.. Lols |
metcho: Hi.am New here;wuld lyk to know futminna resumption date...cuz...it isnt showin on d websiteSorry, you're in d wrong room... Fut minna is Down d Hall, I think room 112 of education section.. |
JIBYAT: Alamudulillahi, I'm d first to have a seat-mate in Archi dept . 100lvl.For your Garri Mind :\ |
Humblemigg: gbam!Make I see who go deny u transfer with ur 4 Point ![]() |
Humblemigg: thank God say i no dey ur dept... U pipu no go let me concentr8... Dept of 1 girl 50 boys. Over my dead b*dy.Lols, God won't let it be So... Bt ? Buuut.. But.. If na so e later end Up..... ... Then I go dey play away match 4 una dept ![]() |
Abuklaw: if this is true, then I have made the right choice. LolOh yes u did make d right choice.. |
Abuklaw: Did anyone know the amount of acceptance fee, school fees as at last paid one and general standard of living in zaria?Dey don't pay acceptance fee in abu.. And their school fees for freshers is #25,550 (course varies sha) while 200 upward pay 18,000- 22,000 ( depends on course) per session |
JIBYAT: bros na first come first serve! Try another girl, she is mine. LolxNt first come first serve, Na survival of d fittest.. Bt our dept no get many Lads, I dey fear make e no turn gay dept ohh |
kingtunmibuild: DIS GUY DID NT DO SBRS FA NA ME JUST FINISH D EXAM YESTADAY....DIS GUY NA JAMBITE BUT FAILED TO DO D PUTME HW CULDHaba?? Toh na This 1 wey I no understand Oh |
kingtunmibuild: jamb score--196abu is responsible for every sbrs student admission... Whether u write pume or nt. Admission is sure |
Humblemigg: sure na... Is it possible to do d change of course to archi? Cos i'm madly in love with archi... I want to marry Hadiza... oh sorry, i mean archiyes, its possible... Jst hit a high GP |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)
being a while :-)
Not cooL
