Obumsway's Posts
Nairaland Forum › Obumsway's Profile › Obumsway's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
ibeg oooooo.....vex dn de catch me for here sef!!! Ehhhh.....i leva see any one we put my course sef......... Pls any one who got admitted in to microbiology 200lvl shld indicate naaaaa.......jst feeling alone here or 100lvl no wahala...... I need mates so that we go para wella na...... |
Dj hack: freshers no ge hope to resume nw ....if dy call off January ....dn na around march/April b4 u guys resume....so juz farabale dy rock ur parole..wat!!!!!! Me we just de tink say i go soon disappear for hws.... Haaaaaa ASUU why naaaaaaa......... March too far ooooo |
Omamuzo7: rexul na marriage sure pass gaskiya.me too won pregnate one gal now,narriage don happen b dat na, u wen no.i no get moni fr gal allowance lik cookin allowance,washin my cloths allowance,slipin wit me allowance,carin my pregnancy allowance,luvin me allownce etc,gal salary wen she no work for like ASUU dem,gal welfare like makeup,dress,paint,london hair lol.na ASUU cos all dis ba,so tai marriage rite don ton sumtin else.nd she want full implemntation b4 marriage.na wa lol rexul,hack nd dave abeg make uba hlp me,i luv dis gal lol.lol..... Na marriage sure pass for nw?..... Make dm call am off make studnt chop xmas untop book..... At least when lecturer see oil for handout dm go remembr wetin dm cause na........ |
na wa oooo......... Una jst de negotiate person pikin...na only her de?...... Ibeg jawe dat one no be my concrn nw .....wetin de my head na ASUU wahala...lol.... D tin tire me like pepper...... Ibeg who knw if GEJ dn talk to dose idiotic incomprehentus..... Ibeg make dm call of this tin make person go school for me dn tire for hws.........!!! I wondr if na like that person de chop salary...... Person no wrk bt wan chop money na wa ooooooo |
Dj hack: There would be several meeting on Monday...delegates of ASUU will meet the presidency also deer will be ASUU local branches meeting nation wide to inform order members about the outcome of the ASUU NEC meeting!.....also heard that ASUU want some financial parastatus to sign the deal as witness ...so dh fg wnt jonz dm dz tym around ....from d look of tinz ...the strike would be suspended next WK....tanx mehn....bt can't wait at all.......infct dey should call off ibeg all this metting sef make iyayi tinz no happen again ooo |
pls any one with lastest news on ASUU strike?.......... D tin dn dey tire me sef sha hbd to RH Angel..... |
wooooooow......i love this news...... Tank God its holding today..!!!! The NEC metting for sure is holding......... Mnday tinz for sure... |
Dj hack: O boy u still get long packages to clear b4 u pay up ur school fee....1stly have u paid ur acceptance fee....2ndly u must be cleared b4 u can pay ur school ....I.e online screening ....the school fee is the same as jambites sha! 37kaladosh (37k)k....tanx i hv seen it.....dats online screening...... |
Dj hack: O boy u still get long packages to clear b4 u pay up ur school fee....1stly have u paid ur acceptance fee....2ndly u must be cleared b4 u can pay ur school ....I.e online screening ....the school fee is the same as jambites sha! 37kaladosh (37k)yes i have paid my accceptance fee already.....dats 25,250...... Pls hw can i be cleared?....... Whch clearance pls? |
Rexsul: did u gt admissn wit ijmb or ND if ND wot course did u study?i got admission true ND and i studied science laboratory technology....SLT... |
ibeg oooo....me no undrstand smtinzzzz....... I dnt knw hw much the skul fees for fut minna de student might be....... I got 200lvl microbiology.......... And also have schoolfees payment started? |
pls any one who got mcb 200level shold pls indicate lets talk on and share ideas |
i must convert oooo.....pls where is the nearest place to convert for i need to build house for my father village na.....haaaa dis my igbo brothers fast pass person ooo |
ibeg who get any update about ASUU should pls relate it to us ........ For i have searched goggle,news, twitter, 2go, nairaland, frim, badoo, .....infct up and dwn bt still notin new for the students oooo |
pls am still asking ooooooo..... Fr those that got admission in to futmx lst yr tru de hw much school fees did u people pay?.......... And will NEC hold their meeting today? |
just paid my acceptance fee too....gt admssn into mcb tru de..... Bt do any one knw hw mch will d school fees be? Waitng plsssss....... |
pls hw much is fut minna school fees for direct entry new intake?...... |
