Odili20's Posts
Nairaland Forum › Odili20's Profile › Odili20's Posts
1 (of 1 pages)
Somebody said Sterling was an average player with Liverpool but Man citeh bought him 49m + James Milner .My Question is If Pep is the reason for his improvement.What about players like Zabaleta,Sagna ,Fernando, Bravo,Mangala and our own brother Ihenacho ?Can we say Pep was the reason for their decline? |
My Brother chance dey hey for East for you but you no go come who go pay your house rent and feed you? Because we no be like Ina wey una mama dey feed and come dey live your papa house dey disturb tenants daughters and wives. |
Onyinbo dey suffer oooh.how persin go just dey chop small fruits and vegetable.If na me ordinary mango wey i dey lick na like 28 pieces.na him persin go give small fruit. |
Hahahahahhaha.We are so funny in nigeria.Na only Goodluck and Buhari dey contest.abeg make una vote for UPP presidential OGA OKORIE CHEWAS. |
1 (of 1 pages)