Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 171 pages)
They must carry on Ayu or nothing must be the rally cry Wike must continue his noise with his slaves Wike door must remain shut or he remain the world most stupid imp Any attempt for Wike reconciliation must be met with rock Infact we will leave Pdp if Wike comes back God punish the loud mouthed imo Atiku no get opposition The fool don Dey see reality I reject this news a billion times Wike must work for his ogboni and Yoruba people A man wey sell his honor has nothing else to sell Will be a shame on those useless fools Power to the people North 2023 E too sure |
![]() BossGerald:And those OBi miscreants on Soludo are agents of unity Bingos and stupidity |
nuelsylves:I know.. I’m not holding brief for Soludo But we no go allow some Obi miscreants wey dia states they look up to Anambra control narratives They’ve failed Already |
zeuss:Stay.. |
Hollysaint:Tax is important Funny I Dey Onitsha like this |
OkutaNla:Bro dem no reach All those imo and Abia people Observe how their thread they die They need to keep opening thread after thread and none the make sense Obi will lose Anambra E sure Anambrains are not bingos ![]() |
kingyakos:After you’re gone |
What a waste of time by fools Imps attempts at propaganda Weak Next |
zeuss:Good to know it runs in your dna .. reason you’re quick to call identify one |
kingyakos:Na your dead you dey call close Who knows you fit no even make am this weekend Rip in advance |
AcuraZDX:Go find job I don’t deal with non Anambrains on Anambra matter Next! |
kingyakos:You like this no go see December I wish you dead.. because your stupidly will confirm your burial |
To Ndi Anambra Soludo remains the best governor Anambra don get Next to Chris Ngige Anyhow all those imo and Abia sapiens wan do .. no be them go teach Anambrains .. with those humans dey always elect Anambrains lead others follow Till they start electing technocrats… and not criminals Ndi Anambra will never take Obi noise serious We control igbo narratives in igboland All this foolish and imps trying to run Soludo are simply wasting dia mb and energy E no go sale A million thread on Soludo no go still sell Anambra no be imo or Abia were dem Dey abuse and bully governor E never happen Instead we throw the okwute enter naija Ndia amaru di .. |
Amaggedon:Bingos and stupidity |
If they kill the idiots now… Them go turn innocent igbos or innocent Yoruba How Una wan make Dey insecurity stop? Una go support fools fvcking with the system and still turn to blame government and NA Bingos and stupidity eh |
kingyakos:After you and your people don die and they bury Una Bingos and stupidity |
successmatters:k Next! |
PDP should continue to ignore this folks … make dem keep fooling around.. Nice one Bala Mohammed for placing the fool called Wike where he belong.. Idiot quietly return to P.H shamelessly Some peoples hero ![]() Yoruba sef |
E don Dey Wike don Dey find face.. Atiku no Dey see face na… na votes he dey gather Wike wey talk say Is either Ayu is out or nothing met rock in Bauchi and change mouth..” we’re still open to gibberish “ Oga nobody send you If you like close.. if you like stay.. if you like open.. No one cares .. except for Yoruba media and some igbo folks wey Yoruba people Dey control their narratives Anyways yoruba always control igbos .. and dia narratives using media .. without resistance More like do I as I said… no be juju .. na common sense.. propaganda Power to the people North 2023 E too sure |
Anambrains no Dey deal on sentiments .. if not na people like Andy Ubah and maybe ife anyi uBa for be our governors like Imo and Abia OBi go hard to win Anambra Una rant and insult no change anything |
OBi Dey pay for crowd… OBi na proper scam Anyways.. he simply can’t be Nigeria President 2023 Having a feeling the man will bolt from this race with deep excuses He sabi run … na so he take off before primaries Obi will still take off.. |
![]() |
Heard violence is coming to Abuja .. We Dey .. ![]() If you no stand well .. run! Avoid crowds and weddings .. No use police news get hope They plan thick Pray for Nigerians .. What’s coming no good Apc is evil |
Tinubu will never ever be President of Nigeria But Yoruba need to understand it well.. Elections 2023 will clear their noise and doubts Tinubu will be going to court and will still lose with his already handpicked sans North 2023 E clear |
Apc is evil Buhari is a dullard .. OBi Dey take mad advise Druggie the take dullard serious After elections Nigerians go speak Right now .. No sane nigerian takes Buhari serious except for Yoruba people Buhari is the only reason Apc is losing North Add Tinubu to it and understand why Tinubu will never be the President of this country February will always come Election results will be announced E go clear |
Time wasters Even Tinubu know say this ones na fvckboys looking for cash out Next |
Dairies ![]() |
![]() Waiting for AA and SDP to follow suit and maybe Wike for done gather enough courage to act out his stupidity Power to the people North 2023 |
He jam rock.. agenda no gree agend.. Bala Mohammed no be your mate.. Abi Bauchi look like Abia to you? So Ayu must not go again? ![]() Wike the fool.. Power to the people PDP!! |
Anytime they see Wike dem go begin para.. Awoof money dey purge.. Imagine person father being controlled and fooled around Wike don go .. his brain don return.. next na comot Wike name from Ayu Ap.. that makes quietly he go run I pity Wike walahi… the lesson go sound.. You carry Makinde Ortom ugwuanyi.. like say dem no get sense even with money The only daft fool na ikpeazu… that one see Wike as god.. Jonzing sapiens |
How many of them Under hot maidugiri sun.. Obviously they’re paid |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 171 pages)
