Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 163 pages)
All this Yoruba defending Yoruba are just funny You Dey see the image .. una still Dey defend. .. haba.. Peoples brains have finally gone sour Even the mod is telling you guys.. is not punch but AFB.. yet humans Dey do like goat.. Na only goat the follow palmfront enter slaughter Just tire for this people sef If una think say Dey building no Dey benefiting again.. clear am turn am to football field Southwest and their funny useless propaganda |
Na una Dey first start this kind thread If Odin come online.. Na so una go Dey moo anyhow Drop your post and shun tribalism E Dey hard una.. |
EreluRoz:He’s just wasting the chance of southern Nigeria Soon 8 years ends Power return North Who know self .. south fit run just one term.. 8 year too long for North eyes |
Traditional and others.. 1% Christians 51% Nigeria must be great |
LegacyB:Tor.. So una really get this sense.. but most Yoruba moniker abuse igbos indirectly wen calling out Obi They do it If you no Dey play like that .. then respect! |
Tinubu ehhhhhh Wayooo!! Nigerian go soon begin mass relocation to chad and Niger The Yoruba plan no go work On how this people dey press Nigerians .. even the rich no Dey fit breath.. Haba!! Na dead body you wan rule? |
Olachase:Nobody the talk election.. Na happening we dey discourse No Dey rush elections Na 3 more years.. Tell your god to reposition this country or he forget 2 term No Dey fear |
LegacyB:Tribal scum .. the call out another Hypocrites Go and keep shouting igbos and obidients Yoruba people sha.. |
EreluRoz:Tinubu wants to be seen as a man in charge . He position Remi .. and the Muslim factor tooWike was part of those that pushed Gbaja into feeling an eagle..when he be housefly.. till e happen Same gbaja on two occasions keep my Oga out .. even when the President called him directly to join him on a trip outside the country Not only him.. lots of elder statement were played too like him The took tribalism to villa .. and sideline everyone.. he dey form Kyari Na Ganduje Matawalle and Rebadu wan win north for Tinubu? With Wike wey Dey force himself to join cabal ![]() |
EreluRoz:When I wrote this about this same people.. Na so dem attack me.. last year November.. One Ttalk just the write anyhow If you’re not close to villa or visit villa.. forget it If Tinubu should loose.. gbaja and Yoruba people led him to Atimes the just don’t know elders read their gibberish too My Oga .. Dey read ., so as many others |
ayoolataiwo:See them ., Yoruba .. Them don come Why you no talk wen he be president He don Dey daura .. you Dey vibrate Those wey talk am you call them ipob and biFrans This people ba? |
gratiaeo:Yoruba defending Yoruba government is worst of it.. but they wan use propaganda finish Nigeria. Even the same Yoruba Dey collect as e Dey hot.. instead make dem tell their kinsman truth.. dem Dey on Reno and Obi’m Country just the downgrade anyhow How progress wan come When even Tinubu only care about Lagos state when the southwest states decays Those people can’t give anything .. they don’t have it Obi wey get small sense.. then Dey attack |
EreluRoz:Tor Good to know.. you sabi the acts of Gbaja and faleke.. no forget the CBN being Yoruba defending Yoruba government E go play 2027 ba? Walahi |
Something everyone here already knows Gbaja has gone mute.. all to please the North Minister of defense and NSA Ribadu don try fine face e no work Shebi make dem continue abusing Arewa elders .. no be Yoruba again Anyone wey no agree with Tinubu go just chop insult at once and call obidient., The bully senior citizens anyhow online .. and elder statesmen Thinking say na dem wise E go soon be Obasanjo prostrated Tinubu go lie down join Na just time go tell |
Manna the grilla . And his darling daddyToday dem don abuse same man.. Nigerians know Yoruba too well.. |
CuriousCart:Nairaland? Like you never understand this site Yoruba defending and supporting Yoruba forum .. to deceive and defend Wake bro They go still run am tomorrow,, It’s Normall |
Zonefree:E no just start today.. the youths learn am from somewhere and Na person Dey teach dem Is almost part of them.. No surprise say many monikers here dey run am |
Governor himself has spoken If they want make dem try their luck at tribunals Make those Yoruba people keep deceiving them online and chopping their money .. while still supporting Wike on the same act Wike obaseki don warm .. You go soon collect from bini man .. no be all those your small small occult you join .. bini Na proper winch dem oh.. you self fit get miscarriage born shovel.. or basket E Dey happen Obaseki carry gonna man you be .. 80-% too small .. deliver all 100/100 Make dem rest once ! |
One moniker stytiger abi wetin sef Busy Dey drop picture When his people dey deliver 24hrs Ain’t easy ![]() Walahi Before he reach here e go tey Oga no know update |
Hezzyluv:Will stop when Yoruba online learn to stop and fave the problem facing our great nation and not Yoruba defending Yoruba .. and promoting tribalism in Nigeria Till then We go run as they want am... |
Godfullsam:Go through Reno’s post and thread .. both tweets and nairaland Which names patronize him more Yoruba !!! Go and verify no Dey abuse am for back |
HypocriticalObi:Someone help me with pictures of Tinubu and his Yoruba people cup of rice Yoruba self Shame small Na Meanwhile have you confirm price of skull for ogun How much ? |
tivta:Everything Na nairaland.. no be trouble ... if you no go like this .. Yoruba go day worst Na to clear reality before they go come yarn gibberish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 163 pages)
. He position Remi .. and the Muslim factor too