Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 163 pages)
TINTINABULATION:When They writes.. you know who Dey are.. Tribalist emergency lovers of our great country |
Can the Yoruba people write and swear on Tinubu like this? They lambasted Fred Ajuduah and Ned on a thread... yet embrace Tinubu that has done more than this saints.. Yoruba supporting Yoruba is what’s is keeping present Nigeria ..where it is Calling a spade a spade is now a taboo.. and whoever does that is tag igbo and obidient Nigeria must be great. Weda lovers of tribalism loves it or not Rest on sir.. Your legacy remain pure and direct God bless Arewa Izon and the good people of Nigeria |
AuschwitzPrefec:I hate noise.. Una Dey make noise Igbos fit decide to free the compensation .. even dash the Yoruba Government the money and build the world on that property But why una rush go make noise over land una no fit take Na so una hype attack on Niger.. Na una still go beg Una even open boarder.. Niger close theirs Wetin Dey happen? Yoruba Government should shun noise and face reality Haba mana.. |
AuschwitzPrefec:All this gibberish Make we go and reallocate the land with Tinubu? E Dey hard Yoruba man and his lord Why demolish .. make noise like those people on press and run away like kid Now they’re asking you to compensate dem for demolishing their property knowing after all noise you no fit march enter .. Tell Wike and your god to compensate them Otherwise Igbos go Build a 10 star estate on top am Wike and the Yoruba god go avoid that area till their tenth generation Simple Common reallocation Dey hard mr president and lord But e no hard them rush make noise over igbo man If you no get anything to talk Free this mention |
On how Yoruba wan be in government and be opposition ![]() Nairaland of seun too funny God bless Nigeria |
AuschwitzPrefec:But Igbo man owing land in Abuja Na land grabbing Yoruba people sef .. ![]() |
ddippset:No Dey mind those Yoruba defending Yoruba in government Tomorrow if government revise their foolishness .. dem go shout and support Oh yes members of Nigeria Nigerians know them well One already don call me igbo.. This week dem go receive an hot .. no boundaries Dem go call mods tire .. Forgetting we’ve been here and seen mods come and go .. Nigeria.. Nobody get am Tinubu go still go We dey when dey insult Arewa and Buhari .. Dem think say we go quick forget Dem wake late |
AuschwitzPrefec:I hate imps After all this your noise Why’ve dey hard Yoruba people god and his boy .. abi his lord to reallocate the land Yoruba sha .. Go claim your own and stop ojukokoro on another man thing Wetin self Na so una upbringing be? Abi north day make Yoruba fight for them over their property? |
Social media the give fools loop way to advice their ignorance Wetin the stop Wike from allocating the land formally after all his Yoruba gra gra ? ![]() E March break after all noise .. Yet Yoruba they try worship an next to Tinubu.. This people sef Make Wike go reallocate the land naaa.. two months now E Dey hard am I hate noise If you wan re allocate .. do am .. no be noise Shit don hang for nyash Foolishness |
Yoruba supporting Yoruba Wike is now a Yoruba man See alots if gibberish above So after demolition.. they still left the land for the ukachukwu’s What they’re asking is to compensate him for demolishing their property Them no born Wike well to take those properties .. even till Wike and Tinubu die .. Them no fit claim am.. if they finish them go carry their body go back yoruba land Walai .. common sense ba? The Yoruba people up.. be like e Dey hard then to comprehend I double dare Yoruba people and Wike to take over the property .. Dem no born dem well and dem no reach If they no wan compensate .. make igbo donate their money build five star estate for the property and keep it as a shame to Tinubu Government and foolish Wike Abuja is igbo .. till forever Every other tribe aside northern comes and go.. Truth.. if e pain those Tinubu people make dem go change to igbos Hahahahahahahah Nairaland of f***lishn*** |
Funny .. on this topic during Gej tenure .. Yoruba people went all out to advise Gej not to see this as option .. they even wrote to heavens and criticized Jonathan on an idea he has not yet consider .. Yoruba not even the North Today going through a topic on northerners advising Tinubul.. the same way Tinubu adviced Gej.. Same Yoruba people are everywhere today defending what they initially called evil.. they now want it .. one even told the us yo come to Oyo state .. so they can aid development and blas .. Yoruba people knows this truth and fact Nigeria today is all about Yoruba supporting Yoruba .. not about the people or the country |
vybzkartel:Enjoy.. |
Little game .. girls play. Throttle hard and she’s all yours .. |
kYjelly2:Allow this moniker .. He’s only a Yoruba defending Yoruba .. How do you want him to agree with facts and figures .. Even In Sophistication .. illiteracy abounds major . Easy on the man. |
kYjelly2:Calm down ... no Dey press person neck like this .. you no be witchAllow the boy breath. Last week was fun for Yoruba people on nairaland with Obi and igbo bashing .. Mods allowed it Next week gonna be all fun.. trust our mods will allow that ship to sail It’s gonna be all Yoruba ![]() Obi ain’t lying anyways in this .. and truly Obi has been making sense.. Even the blind and deaf know this .. But tribalism and Yoruba defending Yoruba no go wan seen the truth .. Funny Yoruba people honestly knows all this truth and facts as genuine . God bless Nigeria.. |
Meanwhile dem Dey bury themselves for nairaland Humans sef |
MrEverest:You even Dey explain more Tell us how people .. be so confident relishing their past in stead of present.. it’s so shameful.. So germans will comfortably seat to dream of their past .. and use it to compare to present day turkey.. and call it what .. stupidity? Some of this Yoruba peeps are so backwards in brains and think like subhumans So Zaria people should go and celebrate Zaria wall or Kano should go and celebrate Kano Gaye of 1400 instead of developmental strides of modern world People truly reason with their anus No wonder they celebrate 1980 Peugeot and will beef a man driving 2023 Mercedes Benz Stupidity is truly inborn. .. is a dna thing |
Obi handed that property to Catholics He’s a catholic bigot Soludo is being manipulated by same Catholics to allow them take over the school |
Azeez.. Goodnight.. You go too collect.. from both.. sideways and front. Enjoy |
duro4chang:E too hard them to take what they give... Anyhow mentality Next! |
duro4chang:Seun This moniker Dey try derail |
duro4chang:Carry go.. .. is in you |
aswani:He knows Apc stands no chance.... Obaseki is a mean .. dude.. ... has no fvcks to give.. Na why dem gather under Edo PDP with shaking legs.. Wike Dey give Dem morale.. himself go collect from obaseki., he knows his limit Wike wan be Edo state Godfather.. ![]() |
duro4chang:Stale gibberish.. |
Tinubu tribesmen will always turn it all to tribalism .. insults and abuse .. just to defend his government Average Fulani is way intelligent than sophisticators We’ve all seen it |
No be Stella oduah that year.. say make dem do the needful DG is already doing the needful |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 163 pages)


