Odindhouse's Posts
Nairaland Forum › Odindhouse's Profile › Odindhouse's Posts
1 (of 1 pages)
lightwalk a beg no mind @direct. He never appreciate peoples work rather he depreciates . @2Direct jealousy no go kill u BONE HEAD![]() |
Bros e don do for u i mean 2indirect |
2Direct abi na 3indirect u call urself, stop to dey take medicine for another's sickness i get beaf with u b/4? see ur head like waiting they go recharge card put inside. pakpololo ![]() |
hi guys what's new ![]() |
@2Direct and co are only jealouse no mind them Aristotle you are tight juor ![]() |
this una reply sound more like a music with the chorus" You try" What about the verses? |
nnaaamen your jokes are so much made of oyibos. i beg try bring it down to naija mentality.But i must confess you made sense anyway |
Make una help me ask DON FASZY whether na only Boy and Girl or Man and Woman joke him sabi give?I wonder if him dey go church? |
abeg i want know whether na only me dey for this Egoland(Nairaland) tonight.Make una no allow me ask like P-Square(WHO DEY HERE? ) |
[color=#990000][/color][flash=200,200]http://[img][/img][/flash] man your joke was quit inspiring and motivating as well i don't know if your father is by chance a pastor if i guessed right, then i think you'll make a good pastor like T.B Joshua,Pastor Chris and others. keep it up ![]() |
1 (of 1 pages)


