Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 494 495 496 497 498 499 500 501 502 (of 546 pages)
Romanticboy1: Detivo and odizeey! Why una de disgrace me like dis? I didn't bwing d 2of u up dis way ooo!romanus go bk to ur thread pls |
Jenni_angel: u nr knw b4?sorry,i will teach u more in benin. Have a nyc sunday n all of u too |
STORM2: #hands in the air# see me see wahala oh....tomorrow is sunday if not......... |
" A time shall come when the poor will have nothing to eat but the rich" |
STORM2: Hahahahaha! Plantain!!! U dey find wahala oh.....sharap. Bye |
Jenni_angel: am gud, i dey sight u too my dear, i am trying to cover up 4 d lost timeso u b learner bfr. Laugh out loud |
yung cyrus: .my Big Bros d tin Tire me ooo.....who born dem 4 Abacha time....na cane dem go use tk flog all of dem |
Pokemon43: what five letter word has six left after you take two letters away?sixty |
I_am_Sylva: pardon?ok o |
Jenni_angel: if piss rain u go bold stand under? Abi u wan drink am?babe beefing mode towards u still stand o |
I_am_Sylva: c'mon that's 2go biznez.. Dnt bring it hereso na u no dey mk d gal no dey greet me for 2go abi |
planetuzor: Odizzey, Davito and everyother person representing "Newly Admitted Uniben Thread".. U see what am saying, in this our thread we nor they quarrel too much even if we quarrel d two parties always apologizes to each other not always because they are wrong but because they want peace to rain...... hmmm but if na u na thread JEXUX, nobody go wan gree, dferent kind abuses weh u go they see for don run into 5 thread pages.....u c ursef. Dose guys neva settle at all,dem still gt beef for each oda, Let piss rain abi |
Affrey: wow hw did u do datcopy n paste |
STORM2:d guy just dey help people send traffic to dem syt,na so i do bfr i gt to knw |
Detivo: oga odizeey, wen i said fight in d oda thread i no mean na o...u knw say m no sabi fight dats y i no dey lyk mak pple tak ma post personal bt unfortunately u took it veri personal bt no dy mak me vex ehen...☺k o |
Pokemon43: i am a nut with a hole in it what am i?doughnut |
Pokemon43: i am a time for gathering crops,remove my first three letters i become an object you can wear what am i?harvest |
Ken excel: hahahaha...odizeey if i give u e-slap en,na stitch na dem go stitch dat ur face o...send me credit I go gv u d swag eBook |
Ken excel: hehehehehehe...come am nt adex oo...he is d only one u can tell i av spoken and he will concour...na by force to agree? U no gt swag sef |
Detivo: gudaftanun guys. Odizeey u dey vex me 4 d oda side of dis uniben thread....u knw wat am talkin abtsummer slam is waiting for u |
Affrey: i have spokenhim toast u? |
STORM2: Hahahahah! Na wa for una....my bro I saw ur earlier post no mind us abeg e dey be like dat sometimes...detivo wen I go use nodding finish |
Detivo: guy i swear u dey vex m veri time i read ur post... Say na most say u go quote me... Guy here no b ur thread so dont let m plug ur eyes off it socket... Mak we go our thread go fight☺k let's go |
planetuzor: Biggest bro! Blood is thicker than water jare!. A bossom at hand is better than 1O thousands in the bra.naso |
Viewing this topic: Texzy22(m), Miz_Chenna(f), sikells(m), thelma ivy(f), odizeey(m), Sir-Tunechi(m), tsleazy, Affrey(f), Sir Chides(m), Mickey7(m) Fear no go allow person tlk to woman for dis thread again,u no knw weda na suave be dat |
Mickey7: ...So Y are u guys eager to see ur admission status on kOFA again?dem nid to tell u say kofa own gt swag? |
Sir Chides: GURUZ LODGE##nawa to u,dem nid to tell u say osama na boss? |
Affrey don come,welcome oya Ken com tell am wetyn u wan tell am |
Sir Chides: hahaha....me no believe say u dy fear ni ood tyn fit go show for another person own o,dem go con dey fire me |
Ken excel: oya make we bring idea of wenti to do nxt na.let us expose u |
Detivo: una dy vex 4 here o.... Storm nd Nony u guys shld b calm... I knw its hard 4 sum1 2 chang wat anoda person belifs especiali wen it cums wit fact bt mak una no 4get say we d newly admitted ar lukin up 2 u guys...we al remain 1family... Gr8t Uniben, Gr8t... Mr personali say solooking up to who? |
RainMaKeR7: we d0n 2 derail dz thread that z y al dz tin dey happen...we need oga adex to b vewie active n0w.yes o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 494 495 496 497 498 499 500 501 502 (of 546 pages)



