Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 497 498 499 500 501 502 503 504 505 (of 546 pages)
Oya independent for southi na 1910,1924 or 1961 wat is d diff btw dat n 1960 shuu,hw old England or Spain use tk senior USA,bt USA na deir master |
originbm: Of course.It is fully independent and are only limited by the level of the international pecking order.they were fully sovereign.apertheid was a situation in which the afrikaans which are a minority non-indeginous tribe in south africa lorded it over the black majority and insisted on the maintenance of chasm between the blacks and afrikaans,insisting that the blacks should develokn at their own social evolutionary rate.But the afrikaans were legal citizens of the country.to contribute beta tyn u nor go come out but if na to argue anyhow na for dere una go dey carry una sef come outside,whr u come from sef |
Pokemon43: i am an object i have rings but i don't have fingers what am i?miscalculated riddles |
Mickey7: wud u describe a country under apartheid as being totally independent?I tire o,south Africa was independent bt when did a real south African become president,ur children can't go to same school with odas,u can't walk whr odas r walking. Independence for book |
Mexyz: Gud one bernie.....even sme self acclaimd scholars here don't knw wat Mandela was actually fightn for den. The oda one is sayn nt everybody can use google, oya u dat can use google, wat did Mandela fight for.bro abeg wat is d diff btw locking u up at home n letting u go out wen dere is a chain round ur neck wit big hand holding d chain |
Lecturers of Benue State University (BSU) on Friday expressed their discontent with the non-payment of their September salary. At the same time, they remain adamant over their demands which led to their current strike. Talking to the News Agency of Nigeria (NAN) in Makurdi, the Chairman of Academic Staff Union of Universities (ASUU) in BSU,Dr Samuel Ikoni,said the non-payment of the September was worrisome and caused some hardship to the lecturers. "It is unclear if the non-payment of our salary is connected to the no-work-no-pay threat issued by Gov Gabriel Suswam some weeks ago," he said. Suswam had ordered the lecturers to return to work or forfeit their salary. But the lecturers, did not follow the order, insisting that their continued participation in the strike was for the benefit of the BSU. Ikoni, however, noted that the non-payment of salary was not peculiar to ASUU members alone, as members of the non-academic staff union were yet to receive their salary too. He stressed that the lecturers' salary payment schedule, which was taken to the bank, did not have "a cash backing'' to enable payment. |
Latnok95: Food for thought.. It might be too salty sha..una too dey tlk wetyn no dey book,wetyn concern wetyn u dey tlk with dat one,u just cant accept u r wrong,wat does population has to do wit dis,china population pass ur own,dem dey serve many juju,n so on,wat r u saying,dnt fool ur sef pls |
chycoroxie: N dat means?it means i dnt even knw d ans |
Mickey7: ℓ☺ℓno lol pls |
chycoroxie: Riverehen |
Affrey: hi odizeeyu run leave me com here |
Mickey7: dnt mind her..what happened in 1910 was...ok if dey gained totl independence in 1910 what den was nelson mandela fighting for...dis google eh no b everybody sabi use am!i tire o,dem go just see preview of answers n run com here com post,na wetyn denrich too,dey tell me holy alliance,him no like sinfull alliance? |
Ken excel: hahahahahahaha......ASUU go come dy price.. Bt na dis one be d corruption wen we dy talk na.na wetyn i dey tlk |
Affrey: Gud afternoon every1.gud afternoon ma |
badbull92: JUST FOR FUN:watch man u match na loss play ball,igo break hand |
Ghyft: GUESS WHAT!!!!!!ur head is dere smwhr |
What can run but never walks, has a mouth but never talks, has a head but never weeps, has a bed but never sleeps? |
chycoroxie: I run over fields and woods all day. Under the bed at night I sit not alone. My tongue hangs out, up and to the rear, awaiting to be filled in the morning. What am I?shoe |
Ken excel: Abeg make u help me tell miss bernie ooo.......make dem no dy argue againwat does she knw |
Ken excel: yap u rite bro..bt he no worst reach dis one and besides dem dy rily fear d govt @ dat tym.....see am na,dats why its called d military regime,....dem no dy tolerate rubbish oona true o,if na military we dey,who born ASUU to strike especially abachq,dem go just start new recruitment,na ASUU go con dey negotiate |
Ken excel: Hey u cant compare dat tym to dis....den dy government officials do av respect for d nation and u can hardly hear of d issue of stealin,cox wen u are cut u knw d consequencies......compare to knw...wen u steal much its a prestige bt wen u loot little u stil a learnerna for here i dis agree o,dose kaki guys bad gan,ryt from d starting of d country every tyn don bad,dem azik na dem b baba badoo,gej dey learn |
Mickey7:u no like aba? Dat 1910 was nt d main. The main was 1931 or so,. Bt it was in 1994 dat d became a country with full independence,no let book decieve u,cos duncan sqy akonuche is beta dan silver n gold,so use am well |
Dose of u using age or date of independence as criteria for great economy,here is a list of countries n dier age or date of independence China-1949 Uae(dubai)-1971 Quatar-1971 Ukrain-1991 Oya compare dem wit naija |
mhizz_bernie: south african gained independence 1910from who |
Oghos1: I go leave dat for people wey get d talent.wat is ur talent so we go support u |
I_am_Sylva: I c tb joshua's prophecy coming to passgood morning |
Oghos1: Lol. Den d quality of jokes for bam die.oya go crack na mk u c hw e b |
Oghos1: For exams. . if u don't know the answers. .just put lines like dis ||||||||||||||||||| & write below "scratch here for ANSWERS".u n mickey ehn,una problem no b o,chai if na onli una typ dey buy comedy concerts ticket,dem basket for don hang demselves |
kolado: My oga i hail o o o. Abeg in d name of God jxt calm down abeg. No yab sermwell again abeg bro. I dey ground dey beg u o o o bros. I am a law student and as such i counter that idea that we are proud. I know you're a very good guy with charming courtesy though as human you tend to lose your temper at times.hahahaha, kolado: Young man, are you mad? If you think you're stubborn i will make sure i deal with you. I thread the path of courtesy to bring your foolish brain in the right direction yet you're behaving like a nitwit. Wetin dey wori u? U dey craze? If u get madness 4 body no cari am cum my syd oh. Be warned!wat r doing nw |
kolado: Young man, are you mad? If you think you're stubborn i will make sure i deal with you. I thread the path of courtesy to bring your foolish brain in the right direction yet you're behaving like a nitwit. Wetin dey wori u? U dey craze? If u get madness 4 body no cari am cum my syd oh. Be warned!nor b u dey form peace since. I just dey watch u since dey laff |
planetuzor: Waaoooo! Bros, I was abt typing a piece to explain to that guy but ur reply summarized all..... help me ask him How old is SouthAfrica... Thank u jare!bros d thing tire me,naija even senior southi, bt look qt deir economy today, |
Asakel: We ask'd 4 patienceok o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 497 498 499 500 501 502 503 504 505 (of 546 pages)

warri?
