Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 541 542 543 544 545 546 547 548 549 (of 584 pages)
Samsantos9: Lol true.no lol pls |
Boys insult each other, but they really don't mean it. Girls compliment each other but they don't mean it either. |
wisemania: laff laff....all those one wey una dey du nahin dem dey call I.G...make una enta first....wishing u guys success though......una suppose blast 4 uniben naw,based on wu una be ......*my2cents*person joke dem go say na childishness,nw dem dey do school tyns,dem say na I.G. All I hv to say is 'its an odd world' |
duchessdeb: Good morning to u all, I'm kind of new here, but I've been following this thread for a very long time nd I must say u've all been doing a great job. I just hope I'm welcomed here 2 be part of the familyu r not welcome, go n born ur own family |
Austeenx: OP bro, are you high on Nitrogen?no I'm high on indomie |
Wisemania dey talk like say na u mature pass o,u don c d chemistry wen we dey solve dere since,old papa |
[quote author=Jenni_angel]Gudmrning house, Barka De Sallah to our Muslim brodas and sisters. See enuf flexing 4 my area[/quote]let's go for outing gal |
Asakel: A vewi rainy cold morning here.goodmorning |
IamTitanium: Morning everyonegoodmorning |
Faith93: Good mawnin evrby...nd woah woah!...its raining hell!goodmorning |
Hello ma ppl I'm here again,not by my power but by the GOD of heaven and earth. I love Him cos' in as much as I live in iniquity,He does not look at my iniquity to bless me,but that should not make me sin more,I change every day cos I'm pressed towards d mark for the price. I love to call God evermerciful Father,cos His mercies endureth forever One thing I always ask God for is written in the book of psalm 51 v 10-11: Create in me a clean heart, O God; and renew a right spirit within me. Cast me not away from thy presence; and take not thy holy spirit from me. I urge u to ask that from Him also. Good morning |
Goodnight every one |
odizeey: Explicit7 say: 1) why is the white precipitate formed wen a few drops of sodium hydro-oxide solution of aluminum salt dissolves in excess alkali |
IKJ1000000: ur asserverations and debates z Not my field of study man,if una reach my field make una wake meok |
Romanticboy will b in a state of shock wen he sees dis suave |
IKJ1000000:y u dey plAy music 4 class na |
odizeey: Explicit7 say: 1) why is the white precipitate formed wen a few drops of sodium hydro-oxide solution of aluminum salt dissolves in excess alkali |
planetuzor: Hahahaha, see scope don expand!!!☺k no p sir |
STORM2: Hahahaha....I love dat jarestop laffing,I dey beef u |
Ken excel: sowi bro..no me talk am oo..na odizeey say make i tell una...y u dey lie na |
Ken excel: .no b small tyn |
Explicit7 say: 1) why is the white precipitate formed wen a few drops of sodium hydro-oxide solution of aluminum salt dissolves in excess alkali 2) y is NaNO3 preferred to AgNO3 in d preparation of oxygen by thermal decomposition trioxinitrate (v) salts |
STORM2: Hahahahahaha! @Planetuzore! U dey find trouble. No dey yab us like this na....lmao...madam stoRm,na free tyns sure pass |
Adex wetyn odizee do na |
Ken excel: hahahahahahaha...so u na male..na romantic o,him dey foRm TB Joshua for prophesying of name,dey form romantic,n na man him dey romance since. I hv ntn much to say Dan 'its an odd world' |
[quote author=Great~Mind]Lol...hope nobody's system got an error alert by virtue of the above.. Hehehe @ditrix my confirm naija guy, no vex...na joke me dey [/quote]if nor b say u tlk no vex I for no knw say u dey yab me.I no go vex o |
Adex097: https://images.sciencedaily.com/2009/10/091031002319-large.jpgonli one heading go humble dis guy |
Affrey go sleep na,shuuu |
Ken excel: ehn...bcox u come dis small one wen odizeey even knw na make body dy catch..no worry hand go meet uwetyn u mean now |
Affrey: Gudnyt familygud nyt oya con go sleep |
Adex097: https://fc09.deviantart.net/fs18/i/2007/158/2/4/Angry_guy_Ver_2_by_blackandecker.jpgdat one na ajebo vexing |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 541 542 543 544 545 546 547 548 549 (of 584 pages)
[/quote]if nor b say u tlk no vex I for no knw say u dey yab me.