Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 542 543 544 545 546 (of 546 pages)
sylvanus we go catch for benin no probs |
trafford say mk i tell una thank u |
mrs bernie igho hw r u |
una thread dry chai.hw una tk dey cope. anyway gudluck all |
sylvalord: na dis kind tin me no dey like oooboy u no mk mistk na u go typ miss,for wetyn u nor knw. cos u hear yabatech so anytn wen end in tech na poly hahaha. go sleep |
oluwaugo: ditrix is dat u? Cutoff mark will be out next week.oluwaugo na me,weryn u dey do hear |
oluwaugo: lol.. Pot callin kettle black,sylva don fall mi hand...lautech na ladoke akintola uni. Of technology.leave dat gbef |
sylvalord: pls na pls na,i can b ur slave for ur phonehaba im nt dat wicked o,dont worry u will gt it |
pls wats d cutoff mark for banking ma friend gt 53 |
sylvalord: haha. bros buy me fone abeg i no even get phoneno worry ma boy |
Doc_Miss: You might wanna take that back . Lautech is a University . A good One at thatna small pikin him neva jasi joor |
sylvalord: my friend go sleepur pman say mk u return him fone. abeg him wan mk call |
Monsieursuave: .gud for u |
sylvalord: hahaha.. U wishjust wait i go report u for spining here |
Monsieursuave: .if i gt emotions na bad tyn? or r u heartles |
Nekkie27: *tinkin aloud*...post so rarely buh stil open pagesu no fit console me na to celeb page opening |
Romanticboy1: ehyar! Welcome back bro!oluwaugo.romanticboi thk u. romantic welcome bk too |
oluwaugo: i hv,so this is ditrix..u old acct is no more? I guess....anyway welcome baku wr suppose to c it in ma signature, |
rtforchrist. u go wait till nxt sun till u post buhaha |
oluwaugo: welcome back BTW i have not seen ur name here b4,it waz only mentioned wen u sustained injury(banned).hv u not seen ditrix |
i dey cry here. i come bk from exile,no body even hail me,na wa o. upon d notice me posts wen i post plenty,i no gt use for here chai thnk u all for d info,na looking mood activated so una go knw say i dey watch una. dis is it |
Two brothers nickname p -square sang a song called DO ME, nd got IFUNAYA pergant, they ran to escape the TEMPTATION, but their BIZZY BODY couldn't allow them to stay because E NO EASY, while running., they ran inti DANGER till they began to roll it until GAME over.this twins brother naw decide to trick BEAUTIFUL ONYINYE, by telling her u must CHOP MY MONEY, she is now happy nd dancing ALINGO not knowing that they will deal with her PERSONALLY don't spoil the fun make ur friends laugh also |
suen ur boiz no try o i dey sob for dem if i catch one en |
at last im here. reincarnated like voldermote buhahahaha |
Dem-all-crazy:e dey pain u? come and feel d following form only1500 use ur card for jamb money buy am |
[quote author=Cybertooth][/quote]c u . |
[quote author=Cybertooth][/quote]c ur big head |
Daviewonder: I stay @okoafo jus afta agbara. Gimme ur 2go idodizee910 |
Riley_Freeman: lol...that's good.. I go yarb am for 2goive broken out ma bro buhaha |
sylvalord: hehe.. Serves him rightserves me ryt abi. u go gt ur ban one dey and dat ur gals go dey slip comot for yur hands na onli veiw u go fit veiw |
Riley_Freeman: And Corn brings them togetheri neva fought a battle so i cant lose anything oshare,am bk for u guys |
2law:yes ma loyal man im bk lk abruzzi looking for ma fibonacci's |

shey na evry post u must quote? 




