₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,834 members, 8,513,914 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:16 PM

Toggle theme

Odizeey's Posts

Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 546 547 548 549 550 551 552 553 554 (of 584 pages)

Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:50pm On Oct 13, 2013
una ehn
clue one khamaldeen by name
two a rapper
3 naija based in america e neva reach?
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:48pm On Oct 13, 2013
Affrey: okay ur clue is not helping at all so many artistes sang good morning.but ill try.p daddy ft rick ross
pdiddy name no b khalmadeen na,n no b naija
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:46pm On Oct 13, 2013
[quote author=I_am_Sylva]john lennon or the beatles[/quote]very far; him na naija boy a rapper,ma clue don finish
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:42pm On Oct 13, 2013
affrey ans na abi u dey google,i no dey ask google enabled quest
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:41pm On Oct 13, 2013
[quote author=I_am_Sylva]nicki minaj[/quote]clue;b careful or ull b history
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:40pm On Oct 13, 2013
Oghos1: haha. Totally
him wan form d swag wen me n romantic gt,bt na anoda minstry hm dey
mr hof inductor
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:36pm On Oct 13, 2013
affrey who sang good morning
clue;khamaldeen
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:34pm On Oct 13, 2013
[quote author=I_am_Sylva]hello oghogho cool[/quote]u fail finish
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:30pm On Oct 13, 2013
oluwaugo: lol... Ur own na special case.
yees boss
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:30pm On Oct 13, 2013
oluwaugo: am sure na does student there they post am to make news..cos payment iz online and it will clearly be on kofa page.
no mind dem joor
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:29pm On Oct 13, 2013
Affrey: hahahahahahaha,odizeey ur so sweet and funni.u got it right nicki minaj
thnks,dat was wen i was in d world,bt i dnt knw most foreign music from let me saay 2011 dec till nw.
Tududududu
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 9:26pm On Oct 13, 2013
planetuzor: @Odizeel: Hahahaha. I nor wan talk nor mean say I nor go laff ooo..... HahahaHahaha, funny u.. Nor vex o..... Shebby e don dooo...

grin grin grin grin grin gringrin grin


If nor be say I don talk say I nor wan talk I for give u some scenarios then see if u can relate this ur last comment to it.... Anyway enjoy.. Send me ur mail let me gve u jst few courses of the tutorial for free.
u b d boss joor
odiriighogboja@gmail.com
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:24pm On Oct 13, 2013
MrRomantic1: Oghosa, r u on 2go or fb?
naso i do ystday nyt o,wen dem wan finish me
dejavu tyns
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:22pm On Oct 13, 2013
Affrey: nope let me give you another hint,she can rap
shawdy am tell u dis u d illness
n for ur love ama die like bruce willisss

u like d candy shop n im d todler
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:20pm On Oct 13, 2013
Didi 5: Brick and Lace.
total failure
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:17pm On Oct 13, 2013
chaarly: happy sunday faithy and my fellow brothers n sisters.. hope ur day was coOL.. mine was fun-filled wink


okk guys pls i saw on ''myschool'' dt uniben hav started accepting acceptance fee.. hw tru is dis pls?

b4 una stat 2 ask me wether na frm reliable source or tomato sauce.. check myschool's website

#peace#
na for news section u c am?
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:35pm On Oct 13, 2013
Ken excel: lamo..na food go do u sth ooo
na true o dem dey initiate person o
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:34pm On Oct 13, 2013
Didi 5: lol....You are right.Tears of Joy was a clue.
2.Who was featured on mafikizolo's hit single khona?
uhuru,who sang juicy
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:31pm On Oct 13, 2013
Affrey: *giggles*oh yeah but dont get it twisted i knw music more than u do,new,old,rock,hip pop,afro pop,rnb,rap,gospel etc.
can we contest pls,, i like naija n gospel
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 8:26pm On Oct 13, 2013
if u like no reply,
1st sinach no b ordinary vocalist,who tell u say dem dey pay for christ embassy sef.
Rccg pass rccg,go d one for ebute meta,go ask for pay na,na dose small parish naim dey even pay sef cos dem no gt members to play.
Salary is salary notn like allowance.
Na ppl like una don turn playing instrument for church to work,i no blame dem na desperation to please members mk dem no run,all dose instrumentalist wen dey collect by force go look dem weda dem gt anytn to dey proud of for deir life.

Why person go dey collect money to play instrument to God,wat a shame
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 7:47pm On Oct 13, 2013
U talk, mk I no tlk?
Dos ones wen dey pay dem instrumentalists,na cos dos ones no gt work n dem dey pay dem cos na deir job b dat. Go ask. Na sinach n some odas dem dey pay go ask wella, as 4 my church we no dey pay(especially national programs n odas,),u go wait for pay tire, rccg 4 life.
Not collecting pay is ma personal decision.
U don dey mk me vex my guy
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:32pm On Oct 13, 2013
Ken excel: Hahahahahaha..odizeey u hear am?

Dose food no carry wait jare..no na mama too good oo she too good,mama wen cook indomie for us,she too good,she give us indomie,indomie sweet well well......
mk I no lie,I go chop o,na im b say na free food after classes bro
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:29pm On Oct 13, 2013
Oghos1: ok. Lmao
I'm not joking
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:24pm On Oct 13, 2013
[quote author=Riley_Freeman] lol....it means good. you ehn [/quote]☺k bro,thanks
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 6:52pm On Oct 13, 2013
thnk u
first of all i can play guitar a little n d person teaching me(ma cousin)is a guitar lord
piano move market in lag but guitar move market in delta n edo
n lastly i play piano for God nt for money,i play in ma church i just wana knw more. I can neva go to a church to collect money for tnking God,likewise playing piano
thnk u bro,u too much
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:46pm On Oct 13, 2013
[quote author=I_am_Sylva]y dis 1 go vex me?



I dey ause fellowship.. L8r things cool[/quote]nawa o
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:42pm On Oct 13, 2013
Oghos1: lol
i hv a phobia for lol,as tony stark has for newyork
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:38pm On Oct 13, 2013
Oghos1: lol
evertyn na lol,i wonder if una dey say lol for real life?
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:35pm On Oct 13, 2013
sylva na wetyn vex u b dis?
Fairfax:abeg help me ask o,i no fit shout,i no get voice.he already earned
it,except Sylva has his own hidden reason
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:28pm On Oct 13, 2013
Ken excel: if u like be front na u sabi
nawa o. My guy u dey 2go?
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:26pm On Oct 13, 2013
Oghos1: lmao. I love dis dude
marry him na abeg
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:19pm On Oct 13, 2013
Ba3 low ma ppl i'll b bk

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 546 547 548 549 550 551 552 553 554 (of 584 pages)