Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 568 569 570 571 572 573 574 575 576 (of 584 pages)
Adex097: @ditrix, it happens once in a while.baba dey do open weekend,its made knwn,bt dis one na secret e.t.t o |
Ma dstv family don dey show premium statins o, #E.T.T. |
Metaphycist: Wow......Rili tut u wer a witness cuz I hv one in my hostel n he jst talks abt it as muc as u do.ok sir |
Metaphycist: *In ur voice*baba no shout o mk dem no block ur sim card o |
Metaphycist: Lol...ohkay...no wahalaok |
Metaphycist: I greet u Sir....Keep up d ur work...Btw...r u a Witness?no redeemer |
Bro meta dis our case is very spiritual,if cant change d country totaly from top to bottom,men e go hard die,u fit die trying sef,my guy,just do wat God requires of us,try to mk hezven and try to tk as many we can wit us |
Nobody's Suaver |
Metaphycist baba |
Man u 4 leverkusen 2. Nyc |
Ppl go die o,valencia valencia man u 4 leverkusen 1 |
[quote author=Ayam_Kay]where dem come run go na? Or could it be the uefa isshh! [/quote]bro beta news neva com,dey will all b bk |
Rooney is hotter dan fire |
Rooney vanpersie, nyc combinasan |
[quote author=Ayam_Kay]Viewing this topic: odizeey(m) and 3 guest(s) [size=18pt]this thread iyaf dry finish[/size][/quote]walai |
Swagalord18: lol ... I'l giv u 60%bring ans we gree say u b baba |
Latnok95: I think you meant metaphycist.. because ur point is directly opposite to what odizee is tryna point out here..baba wat am i trying to say? Every tyn balls down to E.T.T. C ma guy,in schs our lecturers r ntn to write home abt,non accad staffs worse,e.g in ma sch i wanted to collect journal reciept,do u knw d guy in charge has bois helping him to collect money from students dat want d reciept,if u no gt bar ntn for u,na sun gt u b dat. Dat one na will b abusing jona. Our political parties is built on an occultic foundation,u r talking abt supporting d bold ones,our light prob can neva be stable,y? ppl wen d supply gen go lose mrkt,and dose ones dey hand in hand wit political dons,dose dons dey recieve cut for d money. Let me ask u,wats ur plan to change d nation,wat hv u put in place,so we can help,u might, say u want to go to sch first,bt ma bro u hv to start now,peter for bible no go sch bt him preach 3000 souls whr one,u say southy don go far mandela don do dis don do dat,why him no stop terrorism for southy,if u walk pass sm places dere u don die,every country gt him own area,and naija is facing her own. I am not discouraging u bt if u try to do any tyn u might end up dying cos devil has held d country ransom,and God is aware,cos dis r d signs of His coming,ask me y did Jesus nt take power from d romans and restore bk jerusalem to freedom. #peace |
Mexys i feel u |
jovie50: pls any new development on ASUU strike........ Just heard 4rm a local radio station in kaduna, that it has been called off!!!!!they've re open talks wit ASUU |
Adex097: Lol...Oga ditrix is indeed high on ogogoro.....@Oga-metaphy has said it all...Doing something is still better than doing nothing at all..okay if u say so,kip trying,kip trying,bt if u cant gt rid of hundred percent corruption in ursef,u will nt even change d rat in ur house #fact |
Swagalord18: BRAIN TEASERbecause he was d one who wore dem d cap |
Metaphysist let me tell u smtyn,niaja don bad reach no return,u can change,r u changing nigeria or changing nigerians,u and nids to b changed first. Wen u listen to wat sm ppl say,u will b annoyed,dnt focus on bad leaders,focus on bad youths,in sm area almost every youths r cultists. Sm ppl wil say ;if i enta gvt ehn,i go chop money die,bus drivers,police,ndlea,armies., all guilty,u and i r guilty,u c lecturers forcefully collecting bribe,students telling u ,ppl telling u if u no knw ur way na u sabi. Sm ppl will b hoping to see ppls millions on d ground,my broda tk a survey and u will gt to knq wat im saying. abt phone and technologies,hw anti christ wan tk perfom witout tech U say us and britain protect deir citizens,12 ppl died yst in usa,syria hand work,bt dey still want to fite,hv u watch prison break,if yes dont u c d conspiracy in d govt. Ma guy if u want to change naija,start from ursef,the youth n d whole of naija,if u cant gt 100% success u cant gt 0.1% success tnks |
[quote author=Ayam_Kay]Viewing this topic: Beezally(f), Asakel(m), mhizz_bernie(f), Nosgidi(m), demistry(m), Affrey(f), Obeni precious(m) and 6 guest(s) This Affrey sef en, she views this thread alot, follows almost every single active user on this thread, but has never made 1 post since she joined nairaland! #Team_Eng. #Team_Chem_Eng. #Guru's_Lodge[/quote]dnt worry u will c her post today |
Asakel: Lol!GOD forbid |
MrRomantic1: u nkona d same. Tyn wen I dey yan |
Asakel: Nah!pluto man |
Ppl don dey come cos of page 900 o,mk una beta go bk |
tsleazy: lolz u quoted d whole post just to say this..yes o,pls,change ur ways |
Asakel: *smiles*gud,I hope say winsh no press u ,(dat tyn wen den dey call old hag ) |
demistry: @Adaeze18..i love ur pix..r u 4 team unibenpls move on to d next chick in slimterys voice |
Asakel: What can I say!dey dere dey admire man name o,baba I hail o |
Wadup ada |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 568 569 570 571 572 573 574 575 576 (of 584 pages)

thread waz gettin dry ....waz tryna add some life