Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 571 572 573 574 575 576 577 578 579 (of 584 pages)
Up Warri wolves. We dey finish eyimba today |
Holyrule: hmmm... I don dey suspect say u be cultist... *eyes rolling*na u b cultist |
Romanticboy1: Will dt make u fil gud nd feared by pplguy mk una leave me |
Romanticboy1: cus of you i go buy 1fat bamboo-Like cane,anybadi wey fight dt dae go recieve bulala,if una nr de shamena 17th century i dey o,i no shame at all |
Education/ Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION...by iam_slimterry(m):5:36pmOnSep 10 [quote author=Monsieursuave]Is it just me? Or are odizey's attempts at being funny rili rili drab?!!! Yuh're not d only one thinking dat way..d guy is so 'DRY',jumping in a lagoon could help yuh knw..] u told me to jump into a lagoon for trying to b funny,and nw,u say im quoting,all post,all i can say is..... dis life nawa |
[quote author=iam_slimterry]Wana address this thing I got with Odizeey He's reply to ppl's quote is not funny rather annoying.Now I knw its who he is nd will never reply any of yur 'ish' again. .#UNTOTHENEXTONE[/quote]u just dey showoma,wé otete na. |
[quote author=mhizz_bernie]hmm...interesting[/quote]d worst of all hes ma bro,im disappointed,wen ma pman say urhobo ppl no like each oda i tnk say na lie |
[quote author=iam_slimterry]Scared?dat's far frm it..I don't fight man,never used ma first in any of that..always ave nd always will be a gentleman...[/quote]u must figth |
mickeyIso: someone is scaredshey him mouth dey sharp,hm no yab again,he no gt muscle again,u must gt o,i nor fit shout |
[quote author=iam_slimterry]I got no muscle to flex buh one thing I ave for yuh is a flat in Kirikiri...not cleared nd yuh are tretning me.Tanx for the heads up nd I'll watch out for Odeezey or watever yur name is...[/quote]no worry i go com catch u for oteri kingdom,u rent flat for dere abi u gt person wen rent flat for kirikiri |
[quote author=Sir-Tunechi]i dy ur back anytym u wan kil am cum borrow my gun[/quote]no u shoot hm dick i go shoot hm balls |
Austin c wetyn u don cause,nw dem don cast ditrix, btw mk una say by to dis syt |
LadyB1195: The acceptance fee for uniben is it out??......[color=#770077][/color]if yes how much is itgo and ask kofa,our ans are not free |
[quote author=Dsuave_monsieur]Smh[/quote]dis guy don go kuku |
[quote author=iam_slimterry]I support Doc Miss here.I'll say 1kg of sand nd 1 kg of Iron weighs the same.Weight is a product of mass nd acc. due to gravity. Yall do solve this question for me...... A bucket was filled with sand of mass 1kg and a rod of Iron of 1kg was brought close to it.calculate the weight of the sand nd rod and tell which is heavier(g=10 nd Weight =m*g)[/quote]c dis one sef dey argue,ehen |
exPLIcit7: guy she is confusing you...according 2 archimedes principle when an object is partially or wholly immersed in a fluid it experiences an upthrust which is equal 2 the weight of fluid displaced...note that d upthrust is equal to the weight of fluid displaced...yet she is telin u dat upthrust is the force exerted on a body when a partially or wholly immersed in a fluid...OPEN UR EYES...d guy no knw book,see as him fall him hand |
Jovie I've attempted all |
jovie50: in a movie or in reality? man u're damn funny!!!!yes movie,prodigal broda |
Nekkie27: .....odizeey i dey oh nd u awayu?....ayaf printed d admission letter oh....I'm fyn o, I told to b patient,whr did u gt d card |
Swagalord18: THE "OLD HAG" SYNDROMEe don do me, no b small |
Nekkie hw fa |
jovie50: hahahahahahahahahahaha!!!!!! U just made my morning!!!!! Which one b teacher Washington?na one guy wen dey carry trouser go up,with hm big head |
jovie50: lemme read n access all ur answers to those questions b4 I spill out the correct answers!!!dey form teacher Washington |
Nonisco: bro kiluto,ur resignation letter shows dat u rily aren't patient,dat u rily don't have enough faith,and dat u are rily childish.uniben neva release list and u are quitting?even pple dat havn't got admitted have not left dis thread sef.quit go,u hear?man small small 4 d guy,I feel ur opinion,d guy just dey find mouth,later him go come say him don think am twice,dey thank ppl,wen wish am well,bt na d disappointment wen d guy dey face con dey pain me 4 am |
Good morning all. Todays scripture: Hebrews 11v1: now faith is d substance of things hoped for the evidence of things not SEEN |
Asakel: Tis fwiday naaaw.ok o |
Asakel: Suave Suave Suavedis guy no unerstand d question,if today was yesterday,den u assume u will b speaking from dat yesterday |
Emylexray: G00D M0RNING EVERYONE. Lamaar, Asakel, Swaga, Trafford, Odizeey, suave, mcsize e.t.c how was the night?gud am guy,bt ur news is ooooolllld stroy *in jfm presenters voice* |
Asakel: *screams*u nor knw d ans to ur question sef |
C ma latest jam Migwo migwo vrend migwo migwo vrendo Ogogro biko Iniovo,urhooooobo. All of una wa vren Nigeria,.......... Yowvirin Oshare o Oshare o. Wado |
[quote author=I_am_Lamar]Buh seriously Bro ![]() You're an I.d.i.o.t . Did she Tag u In her Post ![]() Why do u feel u have to reply every post . Did she say anything about repeating an Exam 9999 times ? Guess u thought it was funny. Maybe if ur brain wasn't that small...u'd understand. Dolt ! [/quote]thank u man u r too kind,we hv diff motives to b on dis thread,sm com to beef some com to catch fun,bt u,u r just too kind |
tinahrex: baba y u dy misyarn....'twas a motivational stuff,any smal tin nau na 'go tell baale'....#Ill...I nor fit shout |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 571 572 573 574 575 576 577 578 579 (of 584 pages)

[/quote]thank u man u r too kind,we hv diff motives to b on dis thread,sm com to beef some com to catch fun,bt u,u r just too kind