Odogift's Posts
Nairaland Forum › Odogift's Profile › Odogift's Posts
1 2 (of 2 pages)
What makes her a celebrity at d first place? Celebrity don get into her head so she come abuse d word 'celeb' by bluffing nd in return d wafi security comot gbosaaaaaa frm im pocket afterall na africaman wey nor dey tak shit. Abeg una hep me tel her mak she stop bleaching d face...na see d result |
Sori oooo Nky na wetin too much popularity dey bring be dis. Too much of evrytin is bad be moderate |
1 2 (of 2 pages)