Romance › Re: "I had a weird dream about Obi Cubana" Nigerian Lady Narrates by odogwu0000(m): 9:45am On Aug 10, 2021 |
your olosho get level oooo so tey u dey dream of person u never see for your life and u no go ever see am for this life Chai who do you this thing somebody husband Na him u dey dream |
Romance › Re: Guys Please I Need Your Help by odogwu0000(m): 9:05am On Aug 06, 2021 |
BonPatrick: She is 27 27 and she they fall hand Pls give her break |
Romance › Re: Guys Please I Need Your Help by odogwu0000(m): 8:14am On Aug 06, 2021 |
BonPatrick: Tell me what to do please I don't want heartbroken bro no give her money again Pls and Pls many girls dey wey go dey loyal to you abeg and stop chasing girls of 16 to 25 years those once never know Wetin them want |
Romance › Re: I Have a Gum-body Girlfriend, Does It Mean She Loves Me? by odogwu0000(m): 7:43am On Aug 06, 2021 |
Oga was she a virgin when you met her if No
Oga she is an evening news paper nothing remain in her she just wan use u shine |
Romance › Re: Advice Me On What To Do With My Girl by odogwu0000(m): 7:41am On Aug 06, 2021 |
some guys una dey vex me ooooo why giving girl money Biko nu Oga my little advice for you is to try and travel out of your community and see De amount of single ladies in naija plsssssssssssssssssssssssssss Sir |
Romance › Re: I Cant Believe My Eyes Take A Look At This (photo) by odogwu0000(m): 7:35am On Aug 06, 2021 |
lols
|
Romance › Re: Guys Please I Need Your Help by odogwu0000(m): 7:33am On Aug 06, 2021 |
3k for pant wey you no go ever see las Las Na another man go dey off De pant wey u buy bro make i no tell u say u be mumu but u are one |
Romance › Re: Help Me!!!!!!!!!!!!!!! by odogwu0000(m): 12:34pm On Aug 02, 2021 |
you are part of the reasons Buhari want to end this country make everybody just die |
Romance › Re: Nigerian Men now rank lowest in world's most romantic men statistics by odogwu0000(m): 12:31pm On Aug 02, 2021 |
your parents are ashamed of you
tueh |
Celebrities › Re: Fela Anikulapo-Kuti's Death: 24 Years After - Son Writes by odogwu0000(m): 12:28pm On Aug 02, 2021 |
jahsharon: Which one be wish again?
I beg enter bus to Alausa jooor, and enter shrine. hahaha |
Celebrities › Re: Fela Anikulapo-Kuti's Death: 24 Years After - Son Writes by odogwu0000(m): 12:26pm On Aug 02, 2021 |
porthouse7: Baba you remain my mentor, continue to RIP.... U still dey give me moral how do you smoke or do you sing music |
Celebrities › Re: Fela Anikulapo-Kuti's Death: 24 Years After - Son Writes by odogwu0000(m): 12:15pm On Aug 02, 2021 |
continue to r. I. p legend
my wish is to go your shrine one day |