Odunnu's Posts
Nairaland Forum › Odunnu's Profile › Odunnu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 590 pages)
Obinnau: Odunnu, where are u in enugu?I no dey Enugu again. spyder880: Shoprıte, vısıt the ATM before you come lookıng for her ![]() The Nnaaamen guy? |
Oahray: Why dis jay babe dey quote me twice?Foe emphasis ![]() |
Idowuogbo: I trust u! Mentor!For this game, na you be my Oga. Dont even go all innocent ![]() |
*Shollypopz:Hehehehehehehehe,anytime you dig out dirt, dont hesitate. I can defend all my sexcapades ![]() |
Baby Osisiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii come and see the governor your reliable informant told you was dead!!!!! |
spyder880: Baby I dı very very okayDont tell me anything. liiiimmeee alone. ![]() |
baibijay@yahoo.:clicks ignore* not worth it. Go find your playmates. |
Idowuogbo: Odunnu, wia u no ODiaero from? He don knack u? Y hin face dey familiar to u? Na u buy d car he b wan reject dat time? Mama! Ayam watching! Don't go kpecusing offshore o! I'll do u papers.Hahahahahahahahahahaha. I sabi somebody wey sabi am.I no dey fork applicants and apprentice, na the big oga be my thing |
You never chop Nkalagu own? thats the reason I cry each time I wake up outside Enugu. That Okpa in Emene na the juju wey dem do tie me down for that state. But thank God. |
*Shollypopz:Na me e follow come. He is threatening me sef ![]() |
baibijay@yahoo.:Shuuuuuuuuu |
Idowuogbo: U ignoring me abi?My own ID. I no see ya kweshun ooo. |
i see him. The sunshade na wa oo
|
Nightshift: Please send me 100 Ökpa 9th Mile or the one from Awkunanaw area if you want to see his picture - not as bribery though.Lol. I no dey Enugu. Okpa N100 comes with egg or vegetable. ![]() Spyder, I see you ![]() |
Ishilove: What a scandal!! If you must fucckbuddy, please don't let it be a Nlander because when shiit hits the fan, breeze go caress your nyash taya. Pearl Hapi can testify.Ofcourse she isnt the MOD. I already owned up. Na me ooo. O boy, that Pearl Hapi own na waoo. The babe fork up biiiig time. See as them just cut short her Nairaland destiny ![]() |
Pictures please. I no dey town and I need to behold his face ![]() |
Oahray: that's harsh I dont think so ![]() |
baibijay@yahoo.:Ok. are you a |
we dey looku we no talk ![]() |
baibijay@yahoo.:I did. Anything? |
Add me UR419666 |
ijebabe: Where? I missed those postsNo be me sef you go thank why the news never break for here, thank Tgirl. Me I was just "really? na true? na wa ooo". Anyway, if na online give you wetin you want, enjoy am, life no get duplicate, na once we go appear here. Just use ya brain. Jay bee stop staring. I am not saying anything ![]() |
ijebabe: You won't believe people going out of their way for revenge!This one sounds real true. Even with snippets here and there. I wont be the one to mention names but I think you yourself have had more than a cordial e? relationship gone sour. |
lalaosky: lwkmd...i hope when the day of recokining(the day your scandal will plaster NL's front page) comes, that you'll still be able to update it on E! Channel, raw and unadulterated?Her own na ticking bomb. Na time. Some people carry her gist with evidence. ![]() |
Na me be the MOD. So, which of my forkallies opened that? Them too much and I already lost count. ![]() Wetin be im original ID? BTW, why dem lock the thread? ![]() |
ID please help me find my first post on this thread. Appears I showed up late. Its not in the first 3pages. Did Mr Cork later take me out? I see I was paired with him |
lathyph: d guy was jst kiding,though! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 590 pages)




We will still find out dirt on you Odunnu, I know u're not all righteous.



