Ogbilz's Posts
Nairaland Forum › Ogbilz's Profile › Ogbilz's Posts
1 (of 1 pages)
Guy no spill ur expensive natural tears 4 any kantelyk structure oh... Wit their wicked mind... U too mature sha...like say u call names kiki lyk story 4 repeat 4 NL... We d hustlers go mk am one day... No worry dis story must be published...ah swear e go sell...jst 4gt dem n do ur thing... Strength no go lack 4 ur body IJN |
Ogbilz |
Oga abeg finish this book na...my aunty pikin way dem born when ah start don dey Walker and ah never finish try abeg...perfect work sha |
1 (of 1 pages)