Ohmygod's Posts
Nairaland Forum › Ohmygod's Profile › Ohmygod's Posts
1 (of 1 pages)
CHINEKEEE>>I can understand u are ashawo too, TUFIAKWA, Abe g post ur ashawo wife pic here make we see as she fine reach wey make u dey craz. Abeg change topic, make ashawo marry ashawo FINISH, Abi wetin Una think ? |
Bleep, even some naijan's dont even want to recogniz their home guys probably on girls because they most likely need to see their naked body and then tell other's these are some of them tht didnt pass Elementary Six back home, Idiot's mostly when u meet them ( Igbo) dem go begin speak oyibo 4 u that is if they talk at na for Texas u go see them die na another Eko Naija be tht, I tie for them, only know how to answer all these their American Chief Tency Title Chief Goat meat, chief camel lol I be Original Igbo but I prefare my Yoruba homies, beside dem no dey too change names Oluwatosin remains the same everywhere she goes, Well they do all that shit sometime because they have already spoil the imagine and are now ashmd to be recogniz as Afro/Nai, I still doing my research on them lol, wanna know more? hit me, vitool2000@yahoo.com |
Naijacutee, U are womanly, I have a feeling that u are a good example of a nice and real african young woman, I like u, see how she accepted her mistake on calling that dude Bleep up?, my ex will never do that in a million years, if u don't believe me and would want to know more hit me vitool2000@yahoo.com |
Gbamm cuz they know how to do it better I guess Beside all of una na d same. Who are those indicent bitches? PERIOD, so don't put Nigeria in partcla ok, that's (G) JENERAL lol but is it tru that Afri/Nig gals are not romantic? |
that 2 guy gays na mumu pure one, just ![]() |
Actually mama Gee if u r the one on that pic I will say nothing to her because u are 22222222222222222222222 ugly lol ![]() |
GBAMMMMMMMMMMMMMMMMM EASY TO UNDERSTAND ABI NA UNDERSTOOD>>>> Bleep MUSALIM WICKED ASSSSSSSSSSSSSSSS |
Hey dude's and babe's, what is the best and polite way to approach a babe and what do I tell her to express what I need, I'm 25 never gone for girls rather they come for but now I need to go for my heart, I know if might sound funy but thats the koko, I'm tired of Akata babe's |
1 (of 1 pages)
?