Ojestas's Posts
Nairaland Forum › Ojestas's Profile › Ojestas's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 102 pages)
Samguine: I still dey o. I want everyone to bask in their euphoria or wallow in their disappointments for the time being until everything/the shcok is fully absorbed. Then we can plan the way forward. How are you doing?dey there, this time Friday or maybe Saturday , people go don bone the thread. |
All is well! |
Estyfloxy, are you in school already? I arrived today |
Oyo corpers, let's converge here. |
LOOOOL!!! Naija! i hail thee!!. .The Mikel you once hailed, the rest is now story. i hope U wnt end up cursing Kelechi too. To be a footballer in Naija aint easy o, when they xpect much from u and you dnt meet up, they start cursing and rainning abuse. Lets Watch kelechi and see if he wld be another Mikel. Dont be too quick to judge. A pre season goal doesnt make him a footballLord! P .S. I aint a Mikel fan! #JustSaying. .#StandToBeCorrected. |
Cutekemitola: wow thumbs up deari no put the remainning .5, make dem no say i proud! |
Cutekemitola: On a scale of 1-10, how holy are you?"9.5 |
sugarkemi: se ko ti wo oja sha*giggles* |
U235weapongrade , u come back, come bone. Issokay. Welcm back ! |
sugarkemi: abi ooo na toto go kill omo deji yen.I first saw his mail d very first time I join dis threadDeji toh jah!! |
adedeji65: sent u a grab , check ur mail.always sending mail, to ladies. |
Richydos: ..#cries# call mummy 4 helpin samguine's voice '' men don't cry'' |
Richydos: .....nah, buffalo! That's what I rear |
sokarsenal: . You too like gala and lacaseraIm go soon hear am. |
Samguine: Ojestas..you don come again abi?I no travel ![]() |
Richydos: .....I suspect u are not from dis planet!!!!yeah, m not from 'this' planet. Lol |
rhazur: One question please......can I take my pet to camp??yea, so far it's a lion. |
Samguine: Errmm...madam abeg take am easy. I siddon for your side.na that kind place dem dey always see you. |
Valentinooo: abi make i borrow you my sunshade goe go make sense. Happy Sunday! |
Samguine: Dey claim wetin no be your own. She be Bentonmaye babee go soon clear for ur eye. Happy Sunday! |
There is no way I won't sleep in Sunday school tomorrow. I know ni. |
rhazur: Even you!!!covers face. This love sha, it's mysterious |
Ifyzo: Gudmorning house!! sleep looseI aff hear u. |
traecey: y wud i? wen ders so many e-single guys like cutey smeeky, joyful ojestas, daring adedeji65, Resourceful rhazur ...heheheI am not single o. Because if God'sfavourite1 hears, she wld vex. |
Samguine: Bros, no be my fault naehn now, na my fault. Abi? |
sokarsenal: . Na why I call you the 'quiet one' (*in mourinho's style*), if skateboard na virgin ,you na partial virgin......because if you have tasted enough, only the curvature of the lips go tell you say e go sweetawon eleyii, won observe gan o. Lol |
traecey: fear fearna my middle name be that |
I wan go sleep, cos I no wan dey sleep for Sunday school like I did last last week. |
Samguine: Where is WhytJane wen need her. Abeg I need the services of that your army general boy. Common cadet dey do shakara for hia.abeg, na play , I no dey use soldier matter play o. No call any general o. |
Samguine: Oya make una go sleep.AdaEkube gan sef strong. U just dey do her heart like say na unbreakable. Anyway, I warned her too, vividly. I told her to move with Us, she no gree. |
traecey: sexy swt gini? soka sokahow e take know say e sweet? Mo wa confused |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 102 pages)


