Okanran's Posts
Nairaland Forum › Okanran's Profile › Okanran's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 (of 121 pages)
Manmustwac, E be like sey u wan wack quarrel shey? Almondjoy me I no get beef with u ooh . Anyways further contributors/Onos pls take heed make una no use my own topic fin person trouble ooooh. BTW maybe, my guy manmustwac has a gameplan to lure almondjoy to himself Paddy mi go on sooun jare u're tiri(3) mush joo |
@ poster, You are @ the stage where a guy sows his wild oats about don't worry "and this shall pass and it shall be well". Remember to they use condom |
Na wah oh, orisirisi meet-up styles, meanwhile acid-drop y u so interested in quick girl and her mode of meet-up? abi u dey swing either ways. |
Busta abi wetin u call urself, y u jumping 2 conclusion babes? Maybe I sould have used predictable[i][/i] cos I knew some babe was goona raise the jilt angle. I no know when I tell u sey dem jilt abi na u jilt me Nonsense and ingredients, my people una see wetin we dey talk. ![]() |
Hi all, Here goes my first topic since I joined y'all ![]() The topic no be idle one oooh The essence of this forum na to meet-up/date abi no be soooo? OK now, how do u confirm before meeting up sey dat babe/guy is really worth ur time considering the fact that online personalities contrasts sharply with real life personalities, particularly when the babe/guy is desperate Believe it or not a lot of the personalities u see here is not what it is in real life, good or bad, urs truly included ![]() Cyber experts/psychologist/Kolo-logist/Onos, make una help date seekers b4 dem fall prey to predators ooohhh. Just my 2kobo ![]() |
@ 1st poster, Na one word u talk now y u con dey use phrase , well 4 me, I'd go with, unpredictable Guys don't gloat same goes 4 y'all.![]() |
@ poster, I don begin suspect u , y e be say na u dey post all this kain topics? abi na wetin u dey do ur bf u dey post? Anyways I once luvd wth all my heart and got burnt. Believe for a while I went on rampage really f£$king up any babe that came my way. Suffice to say, it took long for my heart to heal which xplains my heart breaking frenzy on the ladies.But now, I guess I'm mo matured n a lot mo wiser. ![]() Peace out |
R u soliciting for others only? or u dey take style fin babe anyways country fiful make una join am/mingle with am ooooh ![]() |
@ poster, True, unbridled love is hard to come by particularly when the feeling's mutual. Believe me it can't be described, those who've felt it know it. Trifles cease to exist when you attain that state. However in this part of the world financial considerations dey adultrate the love no be me talk am oooh :oguys/babes beware ![]() |
PH Nairalanders, How unu dey? How bodi n soul? Me na Okanran, currently hybernating in my world. I would like any one staying in SHELL RA or Rumu-ibekwe area to reach out. Cheers |
9th, November here. Any scorpio in here? |
Hi all, Just joined Nairaland and I'm luving every minute already. Hope I'm welcomed and loved by y'all in return. Much luv to everyone and the organizers in particular. Cheers |
. Anyways further contributors/Onos pls take heed make una no use my own topic fin person trouble ooooh. BTW maybe, my guy manmustwac has a gameplan to lure almondjoy to himself
Nonsense and ingredients, 

, y e be say na u dey post all this kain topics? abi na wetin u dey do ur bf u dey post? Anyways I once luvd wth all my heart and got burnt. Believe for a while I went on rampage really f£$king up any babe that came my way. Suffice to say, it took long for my heart to heal which xplains my heart breaking frenzy on the ladies.
no be me talk am oooh :oguys/babes beware