Okeyfx's Posts
Nairaland Forum › Okeyfx's Profile › Okeyfx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Hello House... ![]() |
Oga Wapmasta welcome back sir..... ![]() |
Moderator FREE Wapmasta or else... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rili missin u Boss... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Happy Bday to my personal person...@Teeboy4x...wshin U LLNP nd more greens to ur acct... ![]()
|
This market wan kill me o... ![]() |
2jideofor: i told him same thing oooh. ![]() |
rozayx5: please, how do iOga use credit cards such as uba africard |
Sir jsh_eng where u dey set ur net today?? |
Good mornin House... ![]() |
Wapmasta dis one wey u dey quiet today...no market?? |
teeboy4x: OPENED SHOP NOW...WILL SOON CHOP GU ON VIRTUAL ACCLolxx... ![]() Diz two dayz na jus up nd down my acct just dey do o... ![]() |
teeboy4x: GC FALL 70MINSTnx Boss...Hw Market na??!! ![]() |
Make person alert me na... ![]() |
GOOD DAY HOUSE... ![]() |
teeboy4x: una 2 never dey seriouscunny man die...cunny man bury am o... ![]() |
teeboy4x: YOUR MONI DON GO BE THATNah him go pay me when him like...me too go tell betonmarket to open his acct wen like!! ![]() |
teeboy4x: U mean the Guy never pay u since den?Yes o...but betonmarket don remove am from their list sha.. ![]() |
teeboy4x: Abi na u go send give ur boi...No fail me ohBoy??!! ![]() Abeg Boss no talk dat one o... ![]() bomexchange no go die better o ![]() him make me neva repair my phone o... ![]() |
teeboy4x: THANKS MAN,REMIND ME OF DEAL COX MA BRAIN JUX D SKIP DIX DAYS OHYes o...God pass them o!! ![]() My package wey u go send me na.. ![]() |
teeboy4x: READ THE MIDDLE 1Hahahahahahahahahahaha...na who wan bell the cat na ![]() |
teeboy4x: WITH BOMMASTER,NATRUETALK,JSH_ENG AND ROZAYX5 AROUND,THAT MEANS BOM IS IN BIG TROUBLEHappy bday in advance Boss...no forget our deal o!! ![]() |
babaoo: confirm newbies na him i be ooooo...i just dey try understand how forex and bom works...i don read tire for babypips still confused.use ur betonmarket demo na...no be all dis people wey we neva know o |
babaoo: nope,i mean the profit made with the bonus..Are u are learner??!!! ![]() |
Plz EU can u start fallin now??!! ![]() |
just spotted fx guru(rozayx5)...Welcome sir ![]() |
deniiQ: Good...but make sure u r not gyrating too much, so as nt to fall off the mountain ooo. it could be a fatal fall ooo!i dey watch nd pray o!!! ![]() |
bommaster: price can not go down straight like that, so hope he win b4 falling direction take placeMaster may u live long... ![]() |
deniiQ: Fall??I dey mountain everest dey pray o!!! ![]() |
bommaster: goodluck bro. but dollar and yen is show ggd strenght on me chart and when dis shows it mean risk averse on mkt and eu gu ej is bound to fall. nothing imposible in fx sha.Master u are right o...am jus praying for luck to be on my side o i have alredy lose money to GJ dis morning o!! ![]() |
bommaster: watching EU for more fall shaFall?? Abeg i have a rise bet on it o... ![]() |
bommaster: mornin houseMaster u are most welcome ![]() |
jsh_eng: sure, am wating for it to come down a bit and later go in for a rise bet for 150minGot mine @ 1.2930...u? |

