Okeyfx's Posts
Nairaland Forum › Okeyfx's Profile › Okeyfx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)
okeyfx: happy new year to every one who made a contribution to this thread. I pray 2014 brings to reality every desire nd dreams of every member of this thread!!!!!!!!!!!
|
happy new year to every one who made a contribution to this thread. I pray 2014 brings to reality every desire nd dreams of every member of this thread!!!!!!!!!!! |
This our thread jus dey die o...wetin dey hapen na? ? Why HERE DRY LIKE THIS??!!! ![]() ![]() ![]() |
caesaraba:Oga ceasar ur boy jus dey o |
Hello House!!!!! ![]() |
@wilscof maybe u need to discover urself...try strategies for long term duration lyk 1 hr or more...gudluck bro |
Hailins to all ogas here...bommaster, saintfaculty, natruetalk, meritdee, wapmasta, teeboy4x,etc |
@Bomsoft...we hv strategies, alerts, nd trading friendship here!!! what more can u offer us ? or AR U A LEARNER ? |
Haillins to every1 in the house.... ![]() |
two miracle dt am xpectin to happen in diz thread!!! 1. natruetalk posting again 2. saintfaculty dropin his contacts |
hapy sunday gr8 bommites!!! i rep kd city, anybody frm kd here? |
Hello House...anybody lukin for browsing cheats on all network(mtn magic sim,etc) shud go to yktsagero.tk to get all FOC |
Wapmasta na me u dey resume...abi ![]() ?...(lolzz) |
chaaaiii!!!!!....i dey miss trading no be small o!!!! |
if u follow all saint's rules, ur WINS wl definately be greater than ur LOSSES...that i can GUARANTEE |
4 guyz who wish to use dis strategy dnt xpect 100% accuracy coz its neva attainable..how many loss,gains..dtz wat counts |
saintfaculty i salute you 4 ur effort to bring this strategy to the house...tnx alot BOSS |
Saintfaculty i throway salute sir..... ![]() |
wapmasta i see you o...say something na |
Wapmasta dey ban u?...abi u ban urself??...(lolzz) |
Plz anybody that wish to criticise anybody shud do it positively...so that this thread wil continue progressing...PEACE! |
Plz if exchangebom has gone offline then no pay agent shud be trusted again o...plz make una jus use only credit card. |
Hello House...make una dey chop dey go...dis LR closure rily disturb many people o...me inclusive!!! |
Cant Wait to start trading again!!!!!!!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)


? or AR U A LEARNER