Okeyfx's Posts
Nairaland Forum › Okeyfx's Profile › Okeyfx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Hello House!!! |
Kebson: MY ogas abeg make una ansa me me now....Shortcut to Hell...Hope this helps... ![]() |
Time up...see u guys leta...Oga wapmasta nd Oga Teeboy4x i remain loyal Bosses... ![]() |
Oga Dagr8 i see you o... ![]() |
caesaraba: SeriouslyYes Boss... ![]() Just so sad am off the markets courtesy news trading ![]() |
DAvIt0: lool yu cant say there's a news coming out soon (1:30pm)Take a look @ ur UJ chart now... ![]() |
BREAKING NEWS...BOM NOW ACCEPT LIBERTY RESERVE...minimum of 5USD nd Maximum of 5000USD |
USD/JPY stil lookin very BEARish....3hrs fall bet looks gud ur thought on that |
Hello House... ![]() |
News Trading....Lost ![]() Entered for a rise then it started fallin....entered fall nd it started rising ![]() |
Hello House.... ![]() |
teeboy4x: THEN AU SAY U GO CHOPAmen o |
teeboy4x: SCHOOLOk...NU say i no chop o... ![]() |
teeboy4x: THE BET IS K BUT OVER TIME IS LIKELY TO KILL THE BETMY Oga where u dey since na??!! ![]() |
okeyfx: 1ST BET WON...2ND LOSTUSD 10 payout if AUD/USD is strictly lower than 1.0475 at 17:12:20 GMT on 25-Mar-13. MY BOSSES UR THOUGHT ON THIS ONE?? |
okeyfx: USD 10 payout if USD/CAD is strictly higher than 1.0191 at 14:01:57 GMT on 25-Mar-13.1ST BET WON...2ND LOST |
okeyfx: Amen o...price jus dey dance with my money o...now @ 0.8363...Loss this Bet...re entered @ 0.8360... ![]() OPERATION NZD/USD MUST FALL |
jsh_eng: GOD be with youAmen o...price jus dey dance with my money o...now @ 0.8363... ![]() |
jsh_eng: dis is my first time I will take a bet on this pair, but nothing to worry cha, we still have plenty of time, it will come out in our favourBoss u stl have enuf time o...bt mine itz remainin only 30mins o... ![]() |
I need prayers to move NZD/USD DOWN o... ![]() |
wapmasta001: MATCH SET ....BET WON ![]() |
jsh_eng: bros no b say I like GOLD, na bcoz of d dollars involve ![]() |
jsh_eng: well I will want to take a reversal on that N/U pair for a fall, meanwhile I'm sharpening my knife for a rise on GOLD very soonOga mi u like gold wella o.... ![]() |
wapmasta001: YEAH....MIGHT RANGE FOR A WHILE.....RANGE??!! |
wapmasta001: I JUST HATE DAT PAIR...MESELF NO GET AM FOR MA CHART.....ONLY OPENED IT WEN I WANTED TO CHECK D ANALYSIS FOR YOU...i go soon delete am sef...even seahorse dey move fast pass am o... ![]() |
jsh_eng: but don't expect a fast upward movement on u/c, my taught on datas long as it is upward...fast or slow no matter o... ![]() |
jsh_eng: from my system here, I see usd/cad going above da price, don't av nzd/usd pair on my chat.....good entryMy Boss... ![]() why u no get nu for ur chart na.. ![]() |
wapmasta001: ON MY CHART HERE......UC CURRENTLY BEING HELD BY S3....DIRECTXN IS UP....SO U HAVE CHANCES OF IT TO BREAK S3 AS FOR NZ...IS BEING HELD MY REVERSAL MAJOR DATS Y U C IT NOT MAKING MUCH MOVEMENTS....I PRAY IT DOES NT TEST DIZ LEVEL TO RISE BUT RATHER COME DOWN TO TOUCH BARRY......Bro tnx for ur analysis am so grateful... ![]() |
jsh_eng: GOLD has really put smile on my face, falling like the iroko tree, Thank God for this morning bread.....Gud day houseaMy Oga @ the Top... ![]() |
wapmasta001: IF EJ TOUCHES MY RED TRENDLINE ( RISE TILL CANDLE EXPIRES) IF EG TOUCHES BARRY+ FIBO (RISE IN 2MINS) AND IF EJ TOUCHES 38.2 FIBO.(FALL IN 3MINS) ALL TRIGGER B4 1:20.....USD 10 payout if USD/CAD is strictly higher than 1.0191 at 14:01:57 GMT on 25-Mar-13. USD 10 payout if NZD/USD is strictly lower than 0.8363 at 14:07:36 GMT on 25-Mar-13. Just took this bet...Oga wapmasta how do u tink it wil come out?? |
wapmasta001: 2 TRADES CHOPED DIZ MAWNING...JUST 2 MORE TOGO........WONDER WHY U GUYS DEY SLEEP FOR TODAY WEY B MONDAY...Boss no forget ur boy o... ![]() |
wapmasta001: BIG BOY.......Oga wappy u no go undstnd wetin i dey see here o... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
, new in the game but making good return with run bets...any issue on that

