Celebrities › Re: Chika Ike Shares Sexy 'kitchen ' Pic by okonelfg(m): 2:56pm On Mar 06, 2015 |
if at dis age she can't settle dowm with a man....by the way who is she cookin for...hersef i guess but i tink it could be more sexy and romantic wen dat man is beside her.quote me and run mad for 30mins. |
Celebrities › Re: Paul Okoye Shows Off Swag In New Photos by okonelfg(m): 1:10pm On Mar 06, 2015 |
god please bless me with psquares richies in jesus name amen |
Jokes Etc › Re: Photo Of The Day - Best Way To Propose by okonelfg(m): 12:42pm On Mar 06, 2015 |
Adyrin: Na money dem D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ chop Hahaha lol or point n kill, dat one u go see dem beta. |
Jokes Etc › Re: Photo Of The Day - Best Way To Propose by okonelfg(m): 12:39pm On Mar 06, 2015 |
my fellow nairalanders i learnt it not good to buy ur girlfriend or boyfriend fruit like banana id dat true. |
Jokes Etc › Re: Photo Of The Day - Best Way To Propose by okonelfg(m): 12:34pm On Mar 06, 2015 |
our naija bebes no dey chop fruit ooo |
Celebrities › Re: Who Is Your Favorite Mavin?(photo) by okonelfg(m): 3:38pm On Mar 05, 2015 |
wot r they doin pleassss. |
Celebrities › Re: Tonto Dike Goes Haywire In This New Pic by okonelfg(m): 3:28pm On Mar 05, 2015 |
chisos ototo |
Nairaland General › Re: Some "Home Alone" Characters People Exhibit. by okonelfg(m): 3:12pm On Mar 05, 2015 |
smelling my girlfrnd's pants lol |
Celebrities › Re: Ini Edo,Bishop Umoh,Others,On A Set Shooting TV Series Desperate Housegirls(Pics by okonelfg(m): 1:43pm On Mar 05, 2015 |
in flavours voice*i doncare* |
Nairaland General › Re: Top 100 List Of Cute And Funny Handles On Nairaland by okonelfg(m): 9:41pm On Mar 04, 2015 |
even dis poor list i no fit mek,which one i dey com mek, op d kind money wey i go use slap ur face still dey count for atm machine |
Romance › Re: My Friend Has Been Seducing Me- I'm Confused. by okonelfg(m): 6:29pm On Mar 04, 2015 |
Baddestguyp: and you expect us to understand what u just typed  guy i swear,i read her comment more dan 5times but not stil getin wot she wrote lol tot i was d only one confuse at her comment. |
Celebrities › Re: Checkout Singer Waje's Daughter.. Pretty Lady. by okonelfg(m): 11:35pm On Mar 03, 2015 |
she is my galfriend,let me gist u more do u knw she tell me she loves me alot......je taime. |
Career › Re: I Caught My Boss Pant Down With My Supervisor's Wife by okonelfg(m): 11:20pm On Mar 03, 2015*. Modified: 2:01am On Mar 04, 2015 |
guy i dey go tell ur boss say u carry d matter come niaraland so consider ursef 5000times dead remember his warnin, d pple dat have heard about it here are more dan one person |
Crime › Re: Pregnant Woman Pours Hot Water On Neighbour by okonelfg(m): 8:56pm On Mar 03, 2015 |
bravo!! la woman la pregnant la pour la hot water la man peepin.la devil la bad.merci |
Crime › Re: Man Kills Brother’s Wife Over Alleged Witchcraft In Abuja by okonelfg(m): 7:05pm On Mar 02, 2015 |
eish remain small i hit ftc,haaaa more grease to my elbow |
Crime › Re: Man Kills Brother’s Wife Over Alleged Witchcraft In Abuja by okonelfg(m): 7:01pm On Mar 02, 2015 |
pittypittypittypittypitty |
Celebrities › Re: Nadia Buari Gives Birth To Twins by okonelfg(m): 2:11pm On Mar 02, 2015 |
todays date is wot?chai i miss my period again ooo joinin nadia soon |
Politics › Re: Military: Fleeing Boko Haram On Rampage by okonelfg(m): 11:56am On Mar 02, 2015 |
gbam more grease to my elbow,hiting the ftc sooner |
Jobs/Vacancies › Re: Salary Scale Of Immigration Officers by okonelfg(m): 11:52am On Mar 02, 2015 |
more grease to my elbow, hitin the ftc sooner.bak to to d metter......3 million naira |
Car Talk › Re: Photos : Accident At Ijesha, Lagos by okonelfg(m): 11:41am On Mar 02, 2015 |
chisos |
Crime › Re: 16 Year Old Boy Robs, Rapes 52-Year-Old Woman In Ogun by okonelfg(m): 9:03am On Mar 02, 2015 |
EggovinMma: My dear this is the last time I will quote you.YOU TOO SMALL. big girl quotin a small boy waow great honour, its an achievement as a small lol great one ofcos |
Family › Re: Photo Of The Day: When Your Wife Earns More Than You. by okonelfg(m): 8:57am On Mar 02, 2015 |
EgusiSoup: *Rushes to Okija shrine in Ekiti State**
EGUSI SOUP lol |
Crime › Re: 16 Year Old Boy Robs, Rapes 52-Year-Old Woman In Ogun by okonelfg(m): 8:51am On Mar 02, 2015 |
EggovinMma: So which one kon better Oga. All this nonsense wey una dey talk dey vex person.For na ya mama (God forbid) this kind thing happen to, you go fit dey talk like this? abeg go hang transformer or run to the nearest river n damp ursef in there |
Family › Re: Photo Of The Day: When Your Wife Earns More Than You. by okonelfg(m): 8:40am On Mar 02, 2015 |
EgusiSoup: ^^
They book space just to make first to comment.
No weapon formed against my first to comment race shall prosper! 
This girl must be an Igbo girl and the guy a Yoruba guy. I wonder what planet these two tribes came from. 
EGUSI SOUP so na u b d person wey dey hinder my ftc with ur prayers.....mek i go c my ogun priest |
Crime › Re: 16 Year Old Boy Robs, Rapes 52-Year-Old Woman In Ogun by okonelfg(m): 8:30am On Mar 02, 2015 |
EggovinMma: UNA SEE WETIN I DEY TALK ?? PERVERTSSSSSSSSSSSSSSZZ! !!! THIS ONE NA HIM GRANNY HIM GO RAPE. MAKE UNA STOP TO DEY RAPE US OOOOOOOOOOOOOOOOOOOO.O ma se ooo i swear if i knw where u live, i would have visite u long ago for ur own justification,i can c a rapin material in u#teamrape# |
Celebrities › Re: Dakore Akande Shares Pic With Her Boyfriend (photo) by okonelfg(m): 8:18am On Mar 02, 2015 |
nice |
Celebrities › Re: Padge-victoria Winslowe In Court Over Death Of Nigerian Client by okonelfg(m): 8:03am On Mar 02, 2015 |
lyk serious |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester City (2 - 1) On 1st March 2015 by okonelfg(m): 12:29pm On Mar 01, 2015 |
i am aware already |
Politics › Re: Forget The Noise By APC, PDP – Agbakoba by okonelfg(m): 12:26am On Mar 01, 2015 |
ok |
Romance › Re: Why Do Some People Change After The First Date? by okonelfg(m): 9:11pm On Feb 28, 2015 |
it is because change is constant n we men we do change |
Politics › Re: Captain Mbene Matute, Cameroon's Most Senior Soldier Killed In Boko Haram Battle by okonelfg(m): 4:10pm On Feb 27, 2015 |
i won go sodier but mek i wait mek dem finish with dis bokoharam dems before i go come d recieve thousand rest in peace for my grave n d pitty once wil b sayin wot a waste of an innocent soul. |
Romance › Re: What Do Ladies Mean By Saying, "Take Me As I Am"? by okonelfg(m): 11:41am On Feb 27, 2015 |
it means i am that i am.......it only money that can change me thou says the ladies. |