Okorocha22's Posts
Nairaland Forum › Okorocha22's Profile › Okorocha22's Posts
Congrats bro!... Rily happy 4 u oo Mesopotamia: Jamb score:212/8=26.5.Rememaba i told u a minimum of 24/40 shud be enof 2 secure ur admission in2 akoka....wich u got. Don't wori, OLUWA is INVOLVED!...Ur name don dey admissn list i believe so, u just hav 2 claim it...**cut-off, u definitely beat catchment**... Once again, CONGRATS!!! |
Ha! Oga mi... I gentle oo Fynestboi: i sight u OKOROCHA hp u no find dem cum here *winks* |
Fynestboi: AKPOS QUESTION!!!Dis na d true definition of COMPLETELY FINISHED!!! |
shakur07: make we con water am den abi wetin u finkIn dat case... My watercan don ready jare |
GUD MORNING #LAND!!! C as our thread com dry....shey all of una don pack go uniben thread ni *opening a new tab 4 uniben thread* |
Fynestboi: FUN POSTIs Steve a Job? Is P a Diddy? Is 50 a cent? Is Dame a Patience? . . Is fynest a boi ![]() Lolz!!! |
D devil is a liar Mesopotamia: There is serious hold up around oshodi.Have left om since 6:30 nd i still neva reach anywhere.Hope sey devil no dey craze diz morning sha........Though i'm scheduled for 12:00pm.......hoping to get dia lyk 2 hrs b4 d exam.wishin' u success bro! |
Leystra: Me sef don commot 4 there yesterday.., but I still dey IB sha... If dey no call am off today e be like say i go dey go Lag back o...Abeg na wetin be ur 2go id? Make i add u...we get mata 2 discuss |
D thread is speedin' oo; anyway sha *me am unto slippin' tinz*...gud nite pple...*#SNORING#* |
Chicksy: house don tire me o...ASUU e sha nu wa...awa ui student to be fe resume skul o;;;may allah make gv us a special gift of ramadan;which is to gain admission into ui wf ease;;evry1 on dis thread dat believes in jesus shud recieve d mercy of the lord;;;may allah mk dis 2013 jamb our very last and dis year our very year;;;insha allah;did i hear u say amenAmen!!! |
UI dey craze big time! |
Dont knw wat 2 say so em just *passing by* make i just confess say 2mao dey do me djigi-djigi lyk sumfin is about 2 happen... 4 my mind e just be like say d exam go hold 2mao @oluwasinzu my guy...gudluck wit ur unilag tinz, wishing u gud success @all my peepz...me stil dey watch in HD |
Mcslize: u are right.bro i very much like ur passion 4 dis course n i answer AMEN 2 dat prayer 4 us... Am also a ui aspirant n i believe God wil answer our prayers dis year n giv us our heart desires...also going 4 mbbs kindly drop ur 2go id if u dont mind so i can add u....SHALOM!! |
Thanx n u are rite 10kgod: Question. 6 ans(copper), que. 8 ans(Lithium is a strong reducing agent)i've also given d ans in page 13... Do u knw dat of 5 n 7 |
Pls guyz...make una contribute giv answa na... Dont just view n go shakur07: 5..the quantum number L in an atom defines ][a] shell K L M[b]orbitals c] multiplicity [d] degenracy of orbitals 6: which of d metals cannot displace H2 from steam [a] copper b] iron c] strontium d] lithium 7: the molarity of 5%by weight of aqueous sloution of H2s04 acid is a] 0.537 moldm3 b] 0.551 moldm3 c] 0.208 moldm3 d]0.3330oldm3 8 : lithium wit an atomic number of 3 is [a[ strong reducing agent b[ strong reducing agent c] weak oxidizing agent d] weak reducing agentanybody wit answa 2 questnz 5 n 7 or answas contradicting mine shud pls comment... Make we reason 2geda...we are all here 2 learn @shakur my guy, thanx n God bless u(AMEN) more grease 2 ur elbow... & also more questnz pls |
shakur07: 5..the quantum number L in an atom defines ][a] shell K L M[b]orbitals c] multiplicity [d] degenracy of orbitals 6: which of d metals cannot displace H2 from steam [a] copper b] iron c] strontium d] lithium 7: the molarity of 5%by weight of aqueous sloution of H2s04 acid is a] 0.537 moldm3 b] 0.551 moldm3 c] 0.208 moldm3 d]0.3330oldm3 8 : lithium wit an atomic number of 3 is [a[ strong reducing agent b[ strong reducing agent c] weak oxidizing agent d] weak reducing agent(6.) copper (8.) strong reducing agent |
shakur07: oau pume questns ** chemistry ** 1 :the correct name for HCOOC2H5 is {a] methylethanoate b]ethylmethanoate c] propylethanoate d] ethylethanoate *** 2 : when CaC2 reacts wif water d organic product formed is [a]ethanol b]ethanoic acid c] ethane d] ethyne ......3: what is d pH of 500cm^3 of 0.02 moldm3 of H2S04 [a] 1.456 b] 1.333 c] 1.455 d] 1.699 .....4:the main product of electrolyphic addition of HCl to 2 methlpropene is [a] 2 chloro 2 methylbutane b] 2 chloro 2 methyl butene c] 2 methyl 2 chloropropene d ] 2 chloro 2 methylpropaneB, D, D, D |
emmyeuler1: the lord has done it again................chem-55,bio-80,phy-68,eng-60,total=263...........jamb score 220 and agg=242congrats bro... gbayi.com |
shakur07: madam seyi *** shey UI no knw say *ireti pipe ma n se okan lare ni **awa guys ti wa ni agro nau ** we r ready to blast anitin blastable even IFA^s bedroom sefBaba i no com c u again yestaday 4 2go... me no dey vex oo so yan me...na wich time we go meet 2day |
@mikebis... Baba i dey oo... I just sharparly go do some surveying ni Mikebis: Countdown 2 ui invitatni sharply visit uniben n oau thread come c as uniben thread dey review questnz, unlike oau guyz. All d same, congrats 2 ma oau peepz on ur success @shakur, itz preety, matson & co... Fynestboi, na wetin u score? (anyways, congrats 2 u in advance) Also @ my uniben peepz guldberg, phtemie & co...wishing u all fulfilling success &finally 2 ma unilorin n lautech peepz...wishing u success n a happy homecoming As 4 me...*july 17th on ma heavy mind*... May God help us... NA BABA GOD SURE PASS OO!!! |
U info is too fake to be true Bolaji 16: Exam is on Monday, 24th of July. Check ui.edu.ng for confirmation.24th does nt even fall on Monday.... |
No be only u oo divads: chei....abg make prsn hlp me chk calenda, 17th neva reach? Dx pipl no go gimme high BP o...nawa, i dn wait taya 4 dx 17th of a day, sha God helep us...I just dey wonder y 17th com suddenly far like foreva..... dis month don 2 slow especially dis wk... Na only God fit sustain us ooo cos UI wan kill person here |
Me noni......!!!
|
Mikebis: na 4 ur head u mtcheew dat 4na isha, comment reserved...make we meet by 7pm na 4 2go....Abi na wetin u tink |
^oga^ com online joor, my bat3 wan die.....abeg |
I don already dey online now Mikebis: hahahaha,yepa,c wrkn,nusry 2 evn kg wrkn b dis,u beta no cari dat wan do 4 university,i beth it wt u,u wrng menh,u totally wrng wt dat method,dis indces questn,nt quantitatv or wat method did u use,nd wen are u comin onlin,xo dat i cn mt u 4 2go.Prof, no vex oo.... I don 4get say u be my oga. na wetin my kg2 teacher teach me I write sooo I 4 like make u show us d rite method 2 use ,.,. mtcheeew |
Baba, I don accept ur 2go request Mikebis: guy i knw say x na 4,buh i nid ur wrkn,na wen u tink of a numb nd u subtitute 4 x na xo u get 16,buh hw cm u get 4 na hm i wntlcm of 16=2x2x2x2 therfore: 16=2^4 if X/2=y then; (X/2)^X=y^X or y^2y y^X=2^4 therefore, X=4 note dat y must be a prime number...dats y we had 2 find d lcm of 16 |
morgan**g:u suppose knw say some pple wit 200 no go buy d form na.....no be everybody dey information oriented Dr hesjay is stil rite....UI wil stil hold a meet to decide d exam date, method of exam n oda prep tinz sha All na admission process |
Dis ur reaction sef¿¿¿¿¿¿ Godwin7403: Na ui 4m u dey talk abt...sth wey dôn comot tatay weh dem don evenma stop reg na im u stil dey ask..wake up bro frm ya slumba@davidu suppose knw say divads na our man....na unto whining tinz im dey na ![]() |
Abeg dis my guy no dey craze.....na big time Leystra: GOOD MORNING... |
Lagusta: Na three dots!!!u are rite...doctor lagusta |
IQ TEST..... there are 2 dots in front of a dot there are 2 dots behind a dot there is a dot in d middle how many dots are dere in total? |

