Olasha1's Posts
Nairaland Forum › Olasha1's Profile › Olasha1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 17 pages)
hope all is well sha and how save is my N1,720 in my savings account there? in other news in another news FULANI MAN WICKED BUHARI MUST GO! Make una hear this tory wey i wan yarn. Fulani man is wicked. Buhari must go. In fact, i regret voting for you Buhari. In less than three months, your cup don full And i will lead a campaign against you. Now, who told you we are tired of blackout? Without revival, NEPA don born again! My fridge dey work, TV dey work, As dem dey work all the time dem fit spoil! My generators don retire, dey gather dusts. I nor even know where my jerrycans dey sef Filling station attendants no see person give dem N20, N50 bribe again. Buhari see yoursef? Who send you message? Warri and Port Harcourt Refineries don dey work Kaduna Refinery too go soon join. So wetin go happen to our darling oil cabals Wetin go sele to the subsidy regime? If u get liver, try d cabals if we no go para! Abi you no know say dem be saints? Cockroach too dey enjoy Awilo music o, Na fowl no allow am commot kon dance! Our Otuoke brother say Stealing no be corruption. Daura man say stealing na corruption. Buhari, abi you chop winch? PhD for Zoology dey talk You common WAEC dey blow grammar Ok, before you go far, show me your certificate Show me where e dey for Koran say stealing is corruption. You see say this Fulani man no serious at all! Walai Buhari, your fowl nor fit do nada For corn wey dey inside bottle! Also you no allow your wife chop Nigeria money. How monkey head be wey gorilla own no be? Every first lady chop Nigeria money. Maryam Babangida chop. Maryam Abacha chop! Stella Obasanjo wak. Turai sef lick! And ...and Dia is Godu o even chop, poo for bodi! Make your wife chop her own, you say no. Fulani man wicked. You must go. Bekos na only you waka come! Who send you message go NNPC? Now we dey hear how billions upon billions waka This one wey you start You go know say kerosene no dey sleep. Buhari, ur fear sef don dey make Boko Haram wan negotiate peace. Now, I know say, d fear of Buhari is d beginning of wisdom. Buhari nearly destroy our churches Your elections kon show us say Some prophets and pastors are liars Some be original chop and quench! Some be original chop and clean mouth! Dem say God TOLD dem say Buhari go lose How dia own god sabi blow lie i no sabi! Buhari! Buhari! Buhari! How many times i call you? You go hear gburugudu gburugudu gburugudu today! No be how dem dey take chop corn Dem dey take chop groundnut o! You no get ministers, Naija still dey work EFCC don wake, MOGIDI,ECOTERROR AND BARCANISTER ETC (THE WAILERS COMMITTEE) ARE WAILLING, Biafra ARE DENYING THEM SELF (eg.d new nnpc boss)thieves dey enta jail admission! Subuanalai, we don taya for you now i see why they called u a terrorist ....hhahahaha |
congratulation to u pretty lady..the baby must be a blessed child just escort d granpa new post..waooo in another news FULANI MAN WICKED BUHARI MUST GO! Make una hear this tory wey i wan yarn. Fulani man is wicked. Buhari must go. In fact, i regret voting for you Buhari. In less than three months, your cup don full And i will lead a campaign against you. Now, who told you we are tired of blackout? Without revival, NEPA don born again! My fridge dey work, TV dey work, As dem dey work all the time dem fit spoil! My generators don retire, dey gather dusts. I nor even know where my jerrycans dey sef Filling station attendants no see person give dem N20, N50 bribe again. Buhari see yoursef? Who send you message? Warri and Port Harcourt Refineries don dey work Kaduna Refinery too go soon join. So wetin go happen to our darling oil cabals Wetin go sele to the subsidy regime? If u get liver, try d cabals if we no go para! Abi you no know say dem be saints? Cockroach too dey enjoy Awilo music o, Na fowl no allow am commot kon dance! Our Otuoke brother say Stealing no be corruption. Daura man say stealing na corruption. Buhari, abi you chop winch? PhD for Zoology dey talk You common WAEC dey blow grammar Ok, before you go far, show me your certificate Show me where e dey for Koran say stealing is corruption. You see say this Fulani man no serious at all! Walai Buhari, your fowl nor fit do nada For corn wey dey inside bottle! Also you no allow your wife chop Nigeria money. How monkey head be wey gorilla own no be? Every first lady chop Nigeria money. Maryam Babangida chop. Maryam Abacha chop! Stella Obasanjo wak. Turai sef lick! And ...and Dia is Godu o even chop, shit for bodi! Make your wife chop her own, you say no. Fulani man wicked. You must go. Bekos na only you waka come! Who send you message go NNPC? Now we dey hear how billions upon billions waka This one wey you start You go know say kerosene no dey sleep. Buhari, ur fear sef don dey make Boko Haram wan negotiate peace. Now, I know say, d fear of Buhari is d beginning of wisdom. Buhari nearly destroy our churches Your elections kon show us say Some prophets and pastors are liars Some be original chop and quench! Some be original chop and clean mouth! Dem say God TOLD dem say Buhari go lose How dia own god sabi blow lie i no sabi! Buhari! Buhari! Buhari! How many times i call you? You go hear gburugudu gburugudu gburugudu today! No be how dem dey take chop corn Dem dey take chop groundnut o! You no get ministers, Naija still dey work EFCC don wake, MOGIDI,ECOTERROR AND BARCANISTER ETC (THE WAILERS COMMITTEE) ARE WAILLING, Biafra ARE DENYING THEM SELF (eg.d new nnpc boss)thieves dey enta jail admission! Subuanalai, we don taya for you now i see why they called u a terrorist ....hhahahaha |
. |
Rasky10:. |
Hi,how much can it cost me 4 civic 2006 europe speck remote And my car key refuses to open my door except d boot,pls wat may b d cause and remedy Tanx |
...mr presido naija need more than prayer @ this dying period.pls get your men to work and take accurate decision that will be highly meritorious to the general populate.. we cant realy wait 4 too long. #maje ki ota yo wa# our enemy(PDP/tanoid have started to muck us God bless nigeria |
anodaBanDotCom:Three double promotion mr man learn to read it cant kill u lean to Jegalise every situation b4 u.. thumbs up to u olaoluwa |
how can i see d administrator pls. i will so much appreciate ur kind gesture thanks |
is ithis still available |
bro pls how can i post my car 4 sale on niraland,is there any fees attach to it?because each time i tried to,they end up hiding my advert/post .pls help thanks |
can it fly 4 550k serious buyer and ur location? |
Is on d high side,let's 700k close d deal and any dent in d body? |
Bros 650k where is your location,serious buyer.manual or auto and what is d condition? |
400k serious buyer $ what are d needed to b fix in d engine or body |
Gejpresident:Oloriburuku omoale. understand what or its u that lack understanding,when u left d shore of naija to d morgue where u are now.is this d way manner that is being rule that ur Father Jonathan ruled Nigeria? Eyin omoale who ready to go extra miles (to detriment)of nigeria all because of their selfish interest |
Gejpresident:If u wish nigeria no peace 4 4 year and so shall it replicate in your life,family $ generation to come amen.stamp $ steal except ur PigDeepPig were not voted 4 massively in 2011 $ voted out in 2015 base on lackluster..oloriburuku omoale omo iran kiran kiran.kobaje fun gbogbgo idile yin |
DECLARATION OF ASSETS....
Since 'our' president has declared his assets,
it is very important that l also declare mine
too and it goes thus:
1. Four pencil trousers.
2. 9 T-shirt.
3. 1 jalamia cloth
4. One bathroom slippers.
5. 4 shoes.
6. Many of note books and text books .
7. Half bag of pure water.
8. One keg of rain water.
9. One skin light cream
10. Two GSM (1 BB & 1 Nokia)
11. One small generator.
12. Six lace
13. 3pots and one kettle.
14. One set of spoons and a set of plates.
15. One rechargeable lantern.
16. One stove.
17. One gallon for buying kerosine.
18. Carpet on d floor and one Mouka foam.
19. -200 naira debit card.
20.One Girl friend.
21. #10 @ GTbank and #576 @UBA and #754 @ first bank
22. One Panasonic T.V with PS2.and GOtv
Plus plenty polo.
Pls, all good Nigerians should pls do this for
#transparency_sake. |
londongal03:Lols see u its just my uncompleted building behind my house @ harmony estate Ajah $ those are d guy we mingle together b4 God change my story |
IfyAwazie:Na Godwin oo Is there anybody with mogidi,temitemi1,shariwereyrporrter etc to come $ join because dat their mutular hero can't offer them even a bottle of coke |
jamex93:Big amen and our children will aswell benefit from this well deserving victory we gained 4 them |
CountDracula:Haters Oba of lagos guideline will be good 4 u oo.Lagoon 101. Am not wasting anything but d normal deserving celeberation and my PVC still intact if it goes other way round gba.but by God grace it wnt b usefull with baba incharge |
I |
Acekidc4:u Na God ooo.atu wa lara oo May we all enjoy d democracy in good form $ aboundance |
This is d way I celeberat Buhari in a grand style 4 my homie in d hood.Happy democracy day Nigeria #Godwin# and success is 4 we all Cc lalasticalala Cc Ishiluv
|
hapy children day to u Princess Ruqoyat Chinaza Olaoye [i][/i]my baby girl wish u many more in life with good health.success and bountifulness...u are the reason why always shake my head in pity @ d sight of any tribal bigotry on any forum or any where because of their ignorance and lack of exposure. u and your mum give me best reason to b happy wiht one Nigeria.a Yoruba man that is Happily married to a good daughter form the best family in the South East..happy children day to all baby out there
|
in parts of the state perpetrated by men of the underworld. Read it up on 