OluwaBlessyn's Posts
Nairaland Forum › OluwaBlessyn's Profile › OluwaBlessyn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
So Kanu is now important matters than the killings ravaging from the north abi E go be na.. Una reinstated and brought back terrorist that surrendered into the Nigerian army,buh Kanu is tagged a terrorist and sentenced to life imprisonment Ok na |
Omo….. Shame on NFF and NFA…. Back to back non appearance at the global stage…. Na when e don spoil finish we always remember permutations and calculations… Just imagine the number of draws we played at the group stage… Na why I always remember sir Alex Ferguson words about hating when man United plays draws,he rather be beaten and know his team is not good than play draw and still thinks his team is good |
The money wey dem go still share before e enter federation account again Omo,see money |
Panshak zamani Omo,old age don get to him,I remember how he’s always dripping in his music videos back then |
Effing terrible,I was in Benin,edo state earlier this month and I was just in awe of their state of road,you could see the swimming pool right in the middle of the road which cars that are low would have problem navigating Na that state I see say one way na normal thing wey dem don localized |
Make e sha no be people wey wan milk the remaining resources wey Naija dey try manage |
Hehehehehe😂😂😂 Hand don reach you too I’m shaggy voice ‘ Eyan Donald trumps’ Na one by one |
Pengassan don tingassan dem Dem don follow legover |
sirblend:I no ask you for stats In tulumbu voice, ‘na statistics we go chop’.. Make he first am reach 1k goals na Overtaking is allowed |
Make he first Ronaldo reach 1,000 goals then |
Some people get mind sha ‘Unaliving’ a fellow human being |
Since Coca Cola procured house of chi,anything from that company had lost quality,most especially this yogurt of theirs I’ve long stopped buying it and resorted into buying this other yogurt |
Look at the show of shame they brought upon themselves Must you spread your dirty linens outside?? |
When will Monday okpeobolo abi Wetin be that him name sef,in short d7 governor repair Benin roads especially those roads around okada and ring road,those roads were eyesore when I passed through edo state |
If you like,no shine ur eyes when e reach woman matter, dem go call Saturday Sunday for you Shine ur eyes wella |
More like one person doing two or three people job according to what this man said…. Wetin come be d difference Y’all understaffed |
If you build an finish, breathe life into it as well Ozuor…. |
This movie go long gan |
Na the time wey ungun knowned men and bandits never Dey terrorize Naija be dz Who even sabi boko boys sef |
Wait…. I do see this name on some generators… Am I wrong?? |
Na the same God we Dey call upon No yawa na |
Was he high on something when he named them ![]() If not of the backlash from people and those who aired their dissatisfaction, he would have gone ahead and released them Shior |
I’ve never taken anything that comes out of Reno’s mouth serious All na wash… His post sef,I Dey skip am like skipping rope |
Pipeline security contractor indeed 🤣🤣🤣🤣🤣 Tueh |
What’s wrong with people sef ?When there’s no light,you’ll complain When there’s light,you people will still complain It is well sha To his mallam,his own kettle |
he produced what became known as the “7 Keys Herbal Mixture” a potent blend believed to treat measles, chickenpox, and other feverish skin conditions. ‘Believed’ abi e Dey work ![]() This medication works like madt |
Just imagine…… See them referring to us as their customers No be una fault sha May we never enter their hands oo |
Who go repay all these money wey dz man dey borrow ?Lmao😂😂 E don be for the next government |
I rather buy it 1500/kg like I bought it this morning than use firewood or charcoal Wtf…. The stress of blowing charcoal sef is tiring |
Lmao 😂😂😂 Just to change the dot color and move it up?? £532k ?Una too dey do oo |
Don’t mind those god forsaken oap that want to drive nonsense propaganda Maybe he should have referred to the oba as his sister abi na his enemy |
