OluwaBlessyn's Posts
Nairaland Forum › OluwaBlessyn's Profile › OluwaBlessyn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Onwuegbuchunam eventually killed by that death (onwu) |
Omo….. Many things dey happen oo |
The presidential villa switching from the power grid to solar speaks volumes on how we the citizens should not expect the light to be better than how worse it is now…. Buh wait ooo, I thought they said the villa has switched to solar?? Lmao |
Let them remove his percentage from the so called numbers he mentioned |
Hehehehe E don set… Na so e Dey start |
Methane gas ![]() So dangerous and volatile |
This is so sad… If true, no wonder he took back seat in acting |
Animal cruelty my foot….. If she uses knife, Wetin be that one?? Animal unaliving?? Make una leave matter for Mathias |
Where is the light sef?? Na wa sef |
Itel ![]() Shey na only me think say no better phone fit come out of that brand ![]() Itel Dey lag no be be small |
Nothing fit shock me pass Wetin I Dey face for Naija currently again |
what do you expect from a comedian?? Anything for the dols $ |
Has another census taken place Or it’s just mere stats ![]() Just asking |
Satan must die by fire or by force |
We're talking about Carrick and Manchester United trying to win their fifth game in a row and the whole thing is about this guy getting his hair cut.. I bet he’d be more devastated than happy if United win the fifth game because all of a sudden he would be IRRELEVANT and won’t trend again.. I’m very sure a part of him is happy that the match ended in a draw cuz if you see the amount of followers he has amassed ehn…He go dey pray deep down make Manchester United no win 5 matches in a row.. Abeg, cut carrick some slack and let’s enjoy the this momentum Like that guy up there said, if he ready he will go and cut it |
Make he go collect small breeze inside prison make that him body wey dey hot, cool fess |
Just imagine… If na to tax Nigerians left, right and center Dem go dey get erection |
You go explain tayaaaaa… The Egyptian you see yesterday, you shall see them no more |
Aunty Kemi, why don’t you bring him down yourself na… Ozuor… |
Dem suppose allow am blow him whistle… Except y’all hands are not clean |
No wonder tiger woods went under the radar.. |
If you no guide your pocket or bag wella…. Well…. Sope otilor |
Antoeni:Shut the eff up… Can’t you see he is sitting at the back seat and not the one driving?? If dem put ur brain inside fowl,the fowl go dey walk backwards |
Mr liar Mohammed sir Eku 3 days |
Jennyclay:So,it will be a taboo if you are independent abi Tueh… Dey there dey wait na No go warm eba chop |
Just talk say dem no borrow u monie na😂😂😂 No spoil market for them abeg😂😂 |
This what exactly what I told someone,if trump administration hadn’t talked,tinubu wouldn’t have acted… Let’s say the fact…. Imagine traveling out of the country when your backyard is on fire I remember what he always say when GEJ was on power,protest was led during chibok era,now look at what is happening |
So Kanu is now important matters than the killings ravaging from the north abi E go be na.. Una reinstated and brought back terrorist that surrendered into the Nigerian army,buh Kanu is tagged a terrorist and sentenced to life imprisonment Ok na |
Omo….. Shame on NFF and NFA…. Back to back non appearance at the global stage…. Na when e don spoil finish we always remember permutations and calculations… Just imagine the number of draws we played at the group stage… Na why I always remember sir Alex Ferguson words about hating when man United plays draws,he rather be beaten and know his team is not good than play draw and still thinks his team is good |
The money wey dem go still share before e enter federation account again Omo,see money |

