Politics › Re: Tinubu’s Government Raises Electricity Tariff From N66 To N225 Per KPH by OluwaBlessyn: 6:47pm On Apr 03, 2024 |
Dem just Dey raise everything up
Buh salaries still Dey stagnant
How common man wan take survive now?? |
Travel › Re: Who's To Blame For This Overload: The Truck, VIO, Or The Driver? (Video) by OluwaBlessyn: 3:53pm On Mar 26, 2024 |
Some people no know say every car out there has maximum weight wey dem fit carry
Ntoor gi |
Politics › Re: El-Rufai Visits Suspended Senator, Abdul Ningi (photos) by OluwaBlessyn: 6:23pm On Mar 22, 2024 |
We no Dey carry last
See all these old men wey the future of Nigeria Dey!!
Nawa ooo |
Family › Re: Adorable Pictures Of A Nigerian Man And His American Wife by OluwaBlessyn: 10:09pm On Feb 22, 2024 |
Congratulations to them |
Politics › Re: Tinubu Is Playing Fiddle While Nigeria Is Drowning - Atiku by OluwaBlessyn: 12:35pm On Jan 30, 2024 |
He Dey use us play dodgy fire abi na boju boju wey we kids that year dey play😂😂 |
Crime › Re: Undergraduate Slaughtered Girlfriend For Seizing His Phone In Ogun by OluwaBlessyn: 12:26pm On Jan 30, 2024 |
Animal in human form
Tueh💀💀 |
Christianity Etc › Re: "Gree For Somebody This Year" – Nathaniel Bassey Advises Singles by OluwaBlessyn: 7:04pm On Jan 16, 2024 |
No ooo
Make dem no gree oo
Their eyes go peel wotoporiously😂😂 |
Politics › Re: Femi Otedola Donates ₦1 Billion To Lagos State Security Trust Fund by OluwaBlessyn: 2:28pm On Jan 10, 2024 |
May the almighty lord perfect all that concerns me and my household 🤲🏽🤗 |
Sports › Re: Startimes To Show African Nations Cup Matches Live by OluwaBlessyn: 5:25am On Jan 06, 2024 |
Person wey sabi Wetin him dey do
No be d one wey don dey grow wings for him fellow africans |
Crime › Re: Special Ajiri: Missing 17-Year-Old Girl Found In Lagos by OluwaBlessyn: 5:59pm On Jan 05, 2024 |
Nawa oooo
To use public transport go dey fear you for this nowadays Nigeria
You use car transportation,wahala You use train, wahala You trek, wahala |
Business › Re: 2023: Companies That Exited Nigeria Amid Economic Challenges by OluwaBlessyn: 5:03pm On Dec 28, 2023 |
Omo
If all these top companies keep exiting
Wetin go come remain |
Politics › Re: Akeredolu Is Dead - Sahara Reporters by OluwaBlessyn: 9:31am On Dec 27, 2023 |
Ohhhhh
Finally,so sad
May the almighty lord grant his family the fortitude to bear the loss |
Career › Re: Employees, Are We Going To See You In January Abi O Ti Lo by OluwaBlessyn: 10:35am On Dec 23, 2023 |
Steady grinding fess
No pressurize me abegeth thee🤲🏽🤲🏽 |
Crime › Re: 24-Year-Old Housewife Stabs Man To Death In Kano by OluwaBlessyn: 7:21am On Dec 23, 2023 |
The future is femail gang😂😂
Where una dey |
Politics › Re: Reps To Investigate Exorbitant Charges By POS Operators by OluwaBlessyn: 7:58am On Dec 22, 2023 |
Abegi
How about you probe those senators have wads of cash stashed in their homes
Stop pointing fingers when y’all are guilty |
Celebrities › Re: Wizkid And Davido Shutdown Beach As They Hug & Dance Together by OluwaBlessyn: 3:21pm On Dec 17, 2023 |
Na una Dey think dem dey beef their selves
They will always mean well for each other
Na their fans go dey think dem dey beef their selves |
Politics › Re: CJN Ariwoola Appoints Younger Brother, Adebayo, As new auditor for NJC by OluwaBlessyn: 11:00am On Dec 15, 2023 |
Lmao Wetin una expect  Na so dem Dey do |
Business › Re: Jumia Food To Shutdown In Nigeria From December 2023 by OluwaBlessyn: 9:30am On Dec 14, 2023 |
Food price don humble everyone 😂😂 |
Foreign Affairs › Re: Turkish MP Suffers Heart Attack Right After Cursing Israel ( Video) by OluwaBlessyn: 8:50pm On Dec 12, 2023 |
Like this timaya song that year
“Who God has blessed,no man can curse”
Absolutely no one |
Sports › Re: Osimhen & 4 Other Nigerians That Have Won The African Player Of The Year Award by OluwaBlessyn: 5:53pm On Dec 12, 2023 |
Be making us proud on the continent
Buh our polithiefians be suffering us in our country
May the lord judge them all |
Politics › Re: Kaduna Drone Misfire: Peter Obi Visits Victims, Donates N5m (video, pictures) by OluwaBlessyn: 3:15pm On Dec 12, 2023 |
Toor!!!
As una president elect don talk say their death is written ,so let him do the needful
I dunno how a president will say that their death by bombing is the will of God |
Sports › Re: English Hard O’ — Nigerians Blast UEFA After Misunderstanding Oshoala Post by OluwaBlessyn: 1:22pm On Nov 16, 2023 |
Instead make we channel our ranting towards the betterment of our country,we Dey bash people wey their lives don better
Misplaced priorities 😏😏 |
Celebrities › Re: Will Smith Is Gay, Caught Him With Duane Martin – Former Assistant, Bilaal by OluwaBlessyn: 6:43pm On Nov 14, 2023 |
This thing called life😞😞 |
Phones › Re: Itel Wins Most Outstanding Phone Brand In Consumer Engagement At Brandcom 2023 by OluwaBlessyn: 7:16am On Nov 08, 2023 |
I don’t blame them sha
Cuz itel seems to be the most affordable phone nowadays for most people, one out of five people you’ll see outside,you’ll see one person using itel
Buh I still Dey talk am say, I no go fit use itel, I rather go phoneless |
Properties › Re: Lagos Seals Off Ajah Market, Demolishes Illegal Structures At Jubilee Bridge by OluwaBlessyn: 3:25pm On Nov 06, 2023 |
Toor |
Romance › Re: Joe Smith Discovers His Wife, Kisha Chavis, Is On Onlyfans by OluwaBlessyn: 12:10pm On Oct 31, 2023 |
The future is femail geng😂😂 |
Christianity Etc › Re: Reverend Oscar Mukahanana Commits Suicide As Adultery Leaks On Church’s Whatsapp by OluwaBlessyn: 2:55pm On Oct 24, 2023 |
This one don reach him bus stop |
Health › Re: Please Is My Friend Pregnant??! by OluwaBlessyn: 8:43am On Oct 18, 2023 |
I really don’t trust this test strip,my babe did this test strip and it brought out two red lines, we had unprotected sex though, it almost brought my world crumbling down cuz we had series of misunderstanding cuz she never wanted to get pregnant yet, I convinced her to do another test which is not this pt, she eventually did urine test in a lab which was eventually negative, I’ll recommend she do the urine test in a lab or blood test
☮️ |
Politics › Re: PENGASSAN Confirms Return Of Fuel Subsidy Under Tinubu by OluwaBlessyn: 3:03pm On Oct 08, 2023 |
$50m held back ‘illegally’
Hmmm,we know where that money will end up eventually |
Phones › Re: Apple Launches iPhone 15 Pro And iPhone 15 Pro Max (Features & Prices) by OluwaBlessyn: 10:06pm On Sep 12, 2023 |
Habaaa na
No be the same thread dey below this one ni??
We no go rest again ni?? |
Politics › Re: PDP Crisis: Wike Has Crossed Red Line, We’re Coming At Him – Atiku’s Camp by OluwaBlessyn: 10:05pm On Sep 12, 2023 |
Let the fight begin😂😂😂 |
Politics › Re: Leaked Memo: DSS Arrests Abuja- Kaduna Train Manager by OluwaBlessyn: 8:52am On Aug 21, 2023 |
Heads will start rolling 💯 |