Omobastix's Posts
Nairaland Forum › Omobastix's Profile › Omobastix's Posts
1 (of 1 pages)
Na who even give these girls fone cos when I was their age I never use fone I no blame them na their parents I blame for giving[color=#000099][/color] them fone at these age and besisdes who does this anymore olodo girls just waisting their parents money even the guy wey them dey fight over is so wack like Eba....... |
So becos na fraud now na yoruba abi y u no talk say na igbo afterall back here in Nigeria na dem sabi do that kind thing |
what a sad story may their souls rest in perfect peace AMEN.... |
1 (of 1 pages)
So becos na fraud now na yoruba abi y u no talk say na igbo afterall back here in Nigeria na dem sabi do that kind thing