NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:56pm On Oct 15, 2014 |
Akerry: the earlier u know i am nt frm ujay, the better! Hawdi means dwarf in my lang   |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:46pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: gotta get back to this boring accounts text book, see you guys later. You guys are wonderful people- omolizzy, hawdi, sabiguy, usherseun...una tight die.... #signingout. U av bin wonderful dear,goodnite n takia. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:42pm On Oct 15, 2014 |
Usherseun: sabiguy, u are mouthed, can't stop laughing Na seriously,sabiguy is high on ponmo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:11pm On Oct 15, 2014 |
Usherseun: i no know sha, nt until u talk say na west africa Nigeria dey oo  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:07pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Lol,,its just a joke...omolizzy, omohawdi,omolizzy-hawdi. U are not serious |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:06pm On Oct 15, 2014 |
Usherseun: lolzzzz, you get choice? Lol.....no b for my mouth dem go hear say Nigeria dey west Africa |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:59pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Gosh, I love this couple...look @ that, she's returning the favour. Hawdi, you re a very lucky goat. No dey call am goat |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:57pm On Oct 15, 2014 |
starlingleanets: uhm u know it can be boring without you Now,Dis is funny. Its boring here witout u too  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:54pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: All of us here noni  Na only u abeg,dos guys are crooks |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:53pm On Oct 15, 2014 |
Usherseun: @sabiguy, hawdi, omolizzy and finally kossyne, i dey always feel you on this thread, you deserve an award each from me. Tanx,as dem don dash me hawdi wetin I go do now.....abi hawdi? |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:40pm On Oct 15, 2014 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:32pm On Oct 15, 2014 |
starlingleanets: In detol advertisement mode *If not for you who else?*  Funny. |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:27pm On Oct 15, 2014 |
Chuks16: hahahahaha, don't mind the guy, you are not English terrorist Tank u,mayb it wasn't meant for me. |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:20pm On Oct 15, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:13pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: That's "our" lizzy ...been getting my back since 805BC As much as I liked dis ur sentence na our spoil am. Who n who? |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by omolizzy(f): 7:06pm On Oct 15, 2014 |
1220 guests,like seriously? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:57pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Spit don de drop for my mouth as I don open mouth down de wonder the guy stubbornness...he no de quick understand English ni Abeg u too big to dey drop spit....lol. Bone am |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:56pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Omo, na so you dey take weak?...just like that. We still dey pre-intimacy o....omolizzy shey u dey observe. I guess mixing two soups has its downsides. Leave am alone,I trust am e no dey mix any soup. N oh yes I dey observe |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:47pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Lol...I'm sorry oo for meddling in your business. Its just that I fancy guys that defends their e-gf. Its romantic. Hawdi answer am abeg,wen I turn it e-gf |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:42pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes. Guy,u no go turn me to laffing gas. We don hear una |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:32pm On Oct 15, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:24pm On Oct 15, 2014 |
psymonds: MY FELLOW ZOOLOGIST FROM ANODER SIDE! HOPE TO SEE YA DURING THE COURSE OF THE SERVICE YEAR. THATZ IF WE AINT IN THE SAME CAMP. Hope so too dear. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:22pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Omo! If that guy defended his final year project the way he's defending this girl,...............well, make I no talk. Leave our matter for mathias abeg |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:16pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Well, aren't you the luckiest girl in the world. I am bt make hawdi gf just catch u,I no dey o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:41pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: If u don get there, abeg no forget me. Na only minister I want. Not asking for much  Foreign affairs or petroleum? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:33pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: U no tell dem say na zoology graduate (bros jona) dey rule naija today ni Lol....naso,on my way to d top |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:30pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: No worry I dey feel u, but why both of u come dey tackle me Ok I no go disturb una again.And u can call me Larry (Lanre)
Shalom! Lanre ni joor,wich kind Larry |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:29pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Yea I knw dat feeling when a girl is shy (e don dey sweet her for body)  No b as u tink FAA abeg. E-boo? Nah n d only tin wey dey sweet me now na service. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:25pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Ohh! Yeah! That one sef no easy na...we hear say una weh be oldsiters be bookworm, na why you no even get twitter account be that  Dem dey overrate us ni cos we no like to d comot n dat place hen dem sabi dash person carry over so one gets respect him/herself. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:22pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Lol. U be sharp guy. I been dey think say na only me dey observe the both of them  Sabiguy mind ursef o.....am shy,cover face |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:16pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Yimu! We don hear your gist. BTW, what course did you study again please?? Zoology |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:12pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Don't worry, I totally gt it. He's your knight in shining armour. Lol.....naso |