NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:04pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Guy chill, she just admitted that she copied it from a friend(who probably copied it from another friend). Even bookworms copy. At least she's honest about it and I respect that. Guy,na chilling level my friend hawdi dey o,e just dey joke ni |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 5:03pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Lmao!!! Now that's not cool. You mean to say she couldn't have composed that by herself, common, na bookworm omolizzy be ooo, no try am oo. Hawdi u are not serious......I no bookworm kankan but I dey try my best. I dey waka for it back.....physiology? No b beans |
Phones › Re: Help Please by omolizzy(op): 3:31pm On Oct 15, 2014 |
[quote author= post=27165878]do u know How to download the video from YouTube?[/quote]No sit,just didn't want to disturb u btw I dey fear near dat site cos dem don do me strong tin bfor |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 3:29pm On Oct 15, 2014 |
niceeric: No shaking!!!!!!......we fit dey same camp sef lol Na really lol |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:51pm On Oct 15, 2014 |
deola11: university of ibadan o Wow! Great school..congrats once again |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:39pm On Oct 15, 2014 |
Anugod: No worry sweetheart, me go surely kill crayfish for you  In nysc voice...ur matter is bin processed den |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:38pm On Oct 15, 2014 |
Anugod: No worry sweetheart, me go surely kill crayfish for you  In nysc voice...ur matter is bin processed den |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:37pm On Oct 15, 2014 |
deola11: My people..I have seen my callup no ooo...am so happy...nd I did nt pay any 4k oo  Congrats n welcome on board. Wot skul? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:35pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Such honesty..I'm impressed. Hold on to it. In a military woman's voice,yes sir tank u sir |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:25pm On Oct 15, 2014 |
Anugod: Yippee  Hope Reloading...20%...30%...50%...75%...85%... Beta o,no b like dania30 wey go kill eggs n ponmo for me |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 2:24pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: I love your signature...where did you copy it from? Lol...tanx. From a friend a long time ago. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 1:52pm On Oct 15, 2014 |
Nabsprada darling av missed u a lot. Abeg comot for ghostmode ok. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 1:51pm On Oct 15, 2014 |
Anugod,no dey try lose hope o. I don list ppl wey I go visit n ur name dey dia n I no intend to remove am abeg,I dey on my knees. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 12:39pm On Oct 15, 2014 |
Anugod: Oshe gan... I don even tire to dey call all my peeps for school to check. Make I just go sleep, maybe before I wake up I'll get a beep on my phone bearing the good news. Dats a good idea too. Bt I bliv today or lastest tomorrow |
Phones › Re: Help Please by omolizzy(op): 12:35pm On Oct 15, 2014 |
[quote author= post=27161689]u will have to download the video directly from YouTube.[/quote]Oh ok. Tanx,u av bin really helpful |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 12:33pm On Oct 15, 2014 |
Anugod: Nothing yet o  Too bad....b calm e go soon show |
Phones › Re: Help Please by omolizzy(op): 12:27pm On Oct 15, 2014 |
[quote author= post=27156763]Lols u not suppose 2 be a phone geek 2 do this.
MX player is and Android video player that supports external subtitles.
Download it from PlayStore.
To get the subtitle with ease, search for it on Google with this keyword >>> city hunter.srt subtitle or city hunter.txt subtitle
I used MX player app to watch 3idiots back then , its an Indian movie .[/quote]Tanx I appreciate but I use a BB so anyway out? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 12:22pm On Oct 15, 2014 |
Anugod dear ow far? Any news from ur school? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 9:19am On Oct 15, 2014 |
richybanky: I.pray so ooo just using 1 mind for dis thread Av faith |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 9:13am On Oct 15, 2014 |
richybanky: I just dey hail d guy ni nau.. Trouble ke, shey I look like pesin wey fit face d guy ni? I dey alrite ooo u nko? Lol.....an good too. Wishing u will meet dis batch. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 9:08am On Oct 15, 2014 |
hawdi: Chai!! Bad sharp bush madam. When me just begin de write list. Na man u b now,u fit rush buy all bt if I try am,I go forget many tins. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:57am On Oct 15, 2014 |
richybanky: Lols... Sabiguy wey no sabi or wey no wan knw anybody.. Aswear d guy na 1 man mopol...
Shalom  U dey look for trouble abi..ow u dey,waiting patiently I guess? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:44am On Oct 15, 2014 |
sabiguy: 60% lag 40% abj. E no fit pass d two! #We'll see All d best n enuf or replying ppl wey abuse u abeg. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:18am On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Nice! Patiently waiting for call up letter  To knw if na lag u go serve,bt it beta b o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:06am On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Night was good! Slept like a baby! Ohhh.... the whole world errrmmmm... Ok Ok dat one sef nice! U should start shopping for camp tho!  Yes o,am almost done sef. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:48am On Oct 15, 2014 |
navistar: Buhahahahaha..it was good, trust u n ur C-up number slept well? Guy forget o. Na 9 or 10 I dey wake o,na cos I don get callup no now na y I wake up early today. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:44am On Oct 15, 2014 |
navistar: *dancing shoki* congrats dear.. Tanx dear I appreciate. Na shoki u dey dance? I don dance sekem,etighi n shoki join. Morning n ow was ur nite |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:42am On Oct 15, 2014 |
Heineken: . Am not doing badly. What's gwanning dear? Apiness ni o dear.....my belle just dey sweet me cos dat my school sabi omit like kilode. I tank God |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:36am On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Oh my bad! No vex for me baby, I'm so happy and glad you made it to the train! Welcome on board my fellow otondo and as for the dream e-dream, I hope I was a good boi .
Morning! Tanx jaree n as for d dream,wetin concern me with ur fite. U were a very good boy,like u bought me d whole world.......lol Morning n ow was ur nite |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:32am On Oct 15, 2014 |
Heineken: . Hahahahahahaha. See you lizzy. Yes na. Ok so expect me too. Even if na north I dey come. Ow u doing dear. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:28am On Oct 15, 2014 |
Heineken: . Lizzy me nko? I for come bt I no want make person use heineken kill me. Ok,u go kill plenty ponmo for me? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:26am On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Morning Sir! Hope you get your call up num! I heard some more lists are still piling... Keep your fingers crossed and stay optimistic!
Shalom! U like to dey reply everybody wey abuse u na y u no see say I don get my call up n u no fit congratulate me n I looked for u yesterday even dreamnt abt u. E-rubbish  |