Omoney72's Posts
Nairaland Forum › Omoney72's Profile › Omoney72's Posts
1 (of 1 pages)
[you're right.It has once spat in my eyes and my mum too but thank goodness that we cured it with a breast milk and onions] The spitting cobra ( Agbaaduu ) is not just extremely venomous but also capable of shooting out a well-aimed stream of highly acidic saliva that is potent enough to inflict permanent blindness on any person or animal within 20 feet. I shoot these snakes instantly on sight as a courtesy, animal rights advocates take note.[/quote] |
AA O+ |
Make them follow guys wey get future NO na those wey don sell there future just to enjoy their present ![]() Thank Goodness for her life tho |
Na here arsenal dey represent ![]() Arsenal fans na una real players dey here |
![]() Educationalserv: |
Na so three dogs wey tough for our barracks pursue me that year ... Na God sey make my friend and him mama dey there I for dey carry the mark waka now |
I dated two but most times when I come across question like this;my heart do tell me it's only one!. |
1 (of 1 pages)
