₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,064 members, 8,420,109 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 11:32 AM

Toggle theme

Omoolumo's Posts

Nairaland ForumOmoolumo's ProfileOmoolumo's Posts

1 (of 1 pages)

TravelRe: How To Travel From Lagos To Benin Republic by Omoolumo: 2:41pm On Oct 21, 2021
Benin way be say with 2k you go reach there from Abeokuta if you have your passport and yellow card ..and for those saying benin is not worth it , I guess is because most Nigeria’s believe in what they hear instead of doing research on there own, Benin better pass naija if you get something way u Dey do and Dey give u money for there . Yes their country economy no reach naija level , but you see that stable electricity, better road , Good people , different cultures,security , good tourist and relaxation centers plus lowkey life , no military office fit hold u anyhow ..Omo person way don stay for the country plus other neighboring countries like Togo , Ghana, Senegal etc go know say Naija life no be life . You Dey ur house never commot for naija , una go Dey talk Wetin u don’t know and una love to Dey look down on those countries .. well that what most Nigerians do sha .
TravelRe: Internship At Medical Research Center, Gambia by Omoolumo: 12:45pm On Oct 11, 2021
Bro abeg is there any site I can visit , that post Gambia job vacancy.... i had BSc in Economics!! Abeg I need you help , cause is like that Gambia na better country ohh ... no job here at all

1 (of 1 pages)