Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 261 pages)
aariwa: watin you dey gain from following Apc shameless zombie tribalist dey do boring tribal rants sef You tribalist are really something to study ![]() |
garykoeman:Hahaha hahaha if You no dey here to do the thing Olodumare destine you for na your life you dey play with be dat bcus you go surely die ![]() |
T8ksy:Oboy shut up jareh, your tribal bumkum is very dry and boring. There are many Tribes in Nigeria, so You want to believe that it is only Igbo tribalist who have trash to say about Yorubas, Reality is there are tribalist in the minority Tribes and them no get chill for the majority Tribe ![]() But ofcus Olodumare destined and created You to cry and wail Igbo till you go die enter grave ![]() In a bid to dignify your co tribalist wey full this thread You ended up sounding very dull, dry and boring ![]()
|
Boogyman557:Very soon you go dey buy weed 1k per wrap make I see how you go take dey smoke upandan ![]()
|
helinues:And You think the new investors will be immune to this shege pro max by the hands of T-pain? Gee dey try use sense talk once in a while na ![]() |
CodeTemplarr:No its the fathers and mothers of our politicians that are responsible ![]() That guy is what incoherency strikes in all its shades and form ![]()
|
AntiZikist:Garykoeman shut up jareh carry your boring, dry tribal rants wey your creator create and destine you to do till you go die comot from this thread ![]() You no even sebi do the tribal gbasgbos well, you too dry joor clear make tribalist like morh247 or Golan007 wey sabi work come do their destiny joor ![]() Crying Igbo upandan like se na Igbo make your zombie life miserable like dis ![]()
|
garykoeman:Loll there are criminal elements in the North East, South and West killing and causing insecurity they ride on the sham the structure you zombie away your destiny for has turned the once gallant security into so your defense line dey dry, boring and stale try another one ![]() I am anti Ipob same way You are anti sense bcus your head don die pkatapkata ![]() As You dey so, talk true if nairaland find way end your dry boring tribal mumulity wey you dey do wit ipob you go drink sniper die throwaway or not your existence dey meaningless with begging ipob to help you do senseless tribal hate, you suppose dey thankful to them because na them hold your life oo ![]() By the time T-pain and his Apc structure of hunger and starvation is done with the Country,worthless zombies and omo erus like your type suppose don pkai make people wey get sense see road ![]() |
Op stop making a mockery of common sense na na Obi be the President ni ![]() |
Sharpsharp00123:Hahaha another cursed zombie ![]() Is Peter Obi the President?? ![]() This your mental problem go kill you faster than T-pain doings oo ![]() Stop jumping fence and running away from the madhouse wey them dey treat You for your own sake ![]() |
T-pain worse and clueless pass bubu wey no get anything aside from Nepa bill as academic qualification ![]() Chai a first class graduate for that matter o ![]() |
Golan007: zombie omo eru bite meat, or fish or pkomo let the skins of human beings breathe na na like dis you dey bite upandan for real life,layi se aja igboro ![]()
|
HenryWilliams: yet you will claim that your purpose of living and existence is not to cry Igbo till you die ![]() Tribalist no dey get sense normal normal. |
medropoly:No need to masturbate on your boring tribal rants here, crime happens everywhere. If your mind refuse to accept this obvious Truth and Reality then accept that you are worse than Apc urchins and zombies ![]() |
Lithiumite:Shut up you worthless dead cursed dog what are you doing with your life aside zombing all day is the question ![]() See omo eru sef dey feel funky ![]() What nonsense is the clueless nigga attempting to curb, nigga has nothing to offer that's the obvious reality. When you are given a Job to do, You have hence been laid with the responsibility to deliver. You can't understand dis bcus your life is plainly meaningless and worthless without zombing all day long do you know how stupid it sounds to employ someone to do a job and they begin to give nonsense excuses,? will You be happy to continue paying such a person? Why not resign if the work pass you instead of to dey ririririri upandan.Answer this questions you braindead zombie upholding a govt of excuses, excuses, excuses with their failure dey employed as CBN Governor see Alajo Shomolu go even do better pass this clueless nigga sef ![]() You think se to be Alajo shomolu na small thing sha, yeye little brat wey still dey chop Mummy thank You sef dey talk, ifa tear You slap you go carry that your cursed zombie head go sit down wan place ![]()
|
lexy2014:Guy understanding the incoherent shenanigans wey Helinus dey write just be like trying to read Chinese for the first time ![]() Na brain ache you go just get o. Them go dey talk A nigga go dey talk U ![]() |
Lithiumite:Loll just take a look at this slave saying another person does not have anything doing with his life ![]() Order for building materials, electronics and toilet equipment and supplies anywhere in Nija, I will pay 50% of the waybill, oya eru what are you doing with your life aside padding Realities and obvious truth and zombing for obvious failures ![]() With shameless people like You who refuse to tell the truth about situations affecting the Country, such Country dey hardly progress, when You are given a job to do, do it well and stop nagging about past people who have held the position. That sounds lame. But ofcus it sounds good to your zombie ears bcus zombing all day long is what your soul exists for. Take your zombie sef outta my mention, unless you want make We fire down now, I no get chill for zombies and people who don't have the mental capacity to call black black and white white. This man is the most clueless CBN Governor the Country has ever seen, zombie all you want still doesn't change this obvious Reality. T-pain no serious with him job that's why him carry this kind responsibility give person wey no even dey fit for Alajo shomolu sef. ![]() |
Someone should tell this alajo shomolu to go and sit down and not talk about anything related to Economy ![]() This one is the dumbest CBN governor ever liveth in Nija ![]() |
helinues:Stop derailing this thread wit your shenanigans. Open one of your numerous senseless threads if you must buttress your low minded point and ramblings about Rivers State election ![]() We are talking about Sanwo Olu seeking immunity you are here ranting incoherently about Rivers LG elections. Judge yourself does this in anyway sound sane and sensible?? |
franchasng:How Sw take enter this thread again ![]() You just need someone to desperately help you do senseless tribal gbasgbos so bcus that's the only reason your creator gave you life ![]() Hope You are not doing this nonsense senseless tribal rants pretending to be Igbo, avoid THUNDER OO ![]() |
EKONGKING:You dey talk to shameless tribalist, normal normal tribalist nor dey wise na ![]() |
GeneralPula:Igbo, Igbo, Igbo, Igbo, this is all your life is all about ![]() The shameless Co tribalist you quoted must be Igbo for you to survive bcus if him no help you masturbate away your future with dry tribal gbasgbos, na die you dey be dat o ![]() |
So much for technically defeated. |
Omooba77:God still dey run am for him children. We warned the zombies that politics is not just about elections open your mind to the obvious realities on ground. Person tell you se him go continue from where bubu stop, you know use bombastic side eye look am ![]() I just pity for awon salary owners. Nigerians have always been bragging about will power to suffer and smile, let's see if they can truly beat this massive curse called T-pain. |
Let Us wait for his senseless zombies to come here and say Yes Him dey try ![]() This niggas can barely feed in real life oo, but for whatever reasons they are programmed mentally to just say yes to the same people wey don wreck their life with hunger. |
Zonefree:Nna eehh so the voice no even touch you at all, zero chill for criminals akwa ya ![]() Man(Adam) is Spirit (Rauch) that has a Soul(Nephresh) for existence,when one paves way for His body(Barah) to be possesed by the Spirit of destruction, this is what We get. A colossal waste of purpose of existence. |
Mace0lane:O boy just do your Igbo hate,that's all your soul came to this life to do. Obi met Anambra educational sector in shambles and left it in first position. IGP Abubarkar awarded Abambra safest state to be in 5 times consecutively. Check out the human development margin in His tenure as Governor. What does a tribally bigoted hateful sentimental person like you know? Even all this your lies and propaganda did not stop Jonathan from employing Obi of Apga to lead Sec,leaving out all his PDP niggas. Are you by chance smart at all,not to talk of being smarter than Jonathan ![]() A Tribally bigoted hateful person can never ever make sense. |
watin you dey gain from following Apc shameless zombie tribalist dey do boring tribal rants sef
T PAIN ooooo!

