Crime › Re: Pregnant Woman Disguising As Burn Victim Exposed At Onitsha Market Anambra by OneCorner: 7:40am On Jul 13, 2018 |
Afonja why. We need to destroy dz east west road. Too much influx of these people to d east is becoming too much
|
Christianity Etc › Re: I Always Lay Curse On Parents. by OneCorner: 7:37am On Jul 13, 2018 |
Notin bad. Hating is allowed. Mega hate dem sef |
Crime › Re: Soldier Fighting Boko Haram Returns Home to Find his Cousin killed by SARS by OneCorner: 7:34am On Jul 13, 2018 |
Twitter and lies. If u won track d killer sars wit ur boys na u sabi. If na d while police station u won destroy,... go on  |
|
Technology Market › Re: .... by OneCorner: 1:04am On Jul 13, 2018 |
Bintabisiriyu: Bros dis one wey u won sell hot4 of 40k for 10k, u sure say no be fufu dey inside? No semo |
Romance › Re: Help Am Confused by OneCorner: 1:03am On Jul 13, 2018 |
U will be confused noni. So d girl don turn bad girl because she dey fvck upandan. If you love, move on with her. D fvcking all about doesn’t mean anything. Don’t let anyone deceive u
|
Health › Re: Thunder Kills Three At Ijebu Ode Ogun State: (graphics Photo) by OneCorner: 12:59am On Jul 13, 2018 |
D English sef na thunder for one side
|
Celebrities › Re: Bobrisky Looks Red Hot In Curve-hugging Dress by OneCorner: 12:57am On Jul 13, 2018 |
Small small dz boy don dey turn girl oo
|
Romance › Re: I Disvirgined Her, Pls Help Me by OneCorner: 12:53am On Jul 13, 2018 |
See mumu question. Na fvck be dz one mata on top wetin full ground |
Sports › Re: The Original Countries Of These France Players (Pictures Attached) by OneCorner: 12:48am On Jul 13, 2018 |
Blacks tend to be phenomenal wen dey are out of d African soil. France has an almost black team and see how dey are playing like oyinbo. But African teams be lika idiot while playing and u wonder if it’s the African soil that’s cursed or something else |
Celebrities › Re: Guess The Celeb In This NYSC Throwback Photo by OneCorner: 12:42am On Jul 13, 2018 |
Yinka Ayefele 
|
Celebrities › Re: Skiibii Acknowledges E-money And Kcee For Picking Him Up From Surulere by OneCorner: 9:24am On Jul 12, 2018 |
Mumu. U don dey sell drug and ur eye don tear for street. |
Crime › Re: Guy Caught After Disguising As Lady In Order To Kidnap Children In Rivers. Photo by OneCorner: 5:06pm On Jul 11, 2018 |
Igbo amaka  |
Celebrities › Re: 2baba, Mo Abudu, Others Accompany Yemi Osinbajo To Hollywood (PHOTOS) by OneCorner: 3:34pm On Jul 11, 2018 |
Blizzy9ja: So 2baba suddenly started frolicking with these bunch of failures? No na u wey neva chop he suppose dey follow
|
Politics › Re: Nigerians Mock Governor Fayose, Remind Him Of What Happened In 2014. Photos by OneCorner: 3:32pm On Jul 11, 2018 |
Movic1: Fayose and dino re the Neymar of politics in this country . They know how to execute a perfect dive.
|
|
Education › Re: 15-Year-Old Boy Aces All His WAEC Papers, Scores 332 In JAMB (Photo) by OneCorner: 12:18pm On Jul 11, 2018 |
Olodo. His mates here in Texas have finished college already
|
|
Romance › Re: Beyonce And Jay Z Expecting Their Fourth Child (pregnancy Pics) by OneCorner: 12:07pm On Jul 11, 2018 |
Photoshop gone wrong |
Fashion › Re: Different Types Of Barbers You Will See In Nigeria. - Meme Collection by OneCorner: 10:37am On Jul 11, 2018 |
Lovelyn72: This made me laugh.... So true  Shey u will die if u dino lie ni 
|
Webmasters › Re: Please Help, How Long Does It Take Gtbank To Post Me Money From Google Adsense? by OneCorner: 10:35am On Jul 11, 2018 |
Wait for 17days |
Celebrities › Re: Nigerian Singer, Essence Shares New Photos To Celebrate Her 40th Birthday by OneCorner: 10:34am On Jul 11, 2018 |
Who be dz one again 
|
Celebrities › Re: Nollywood Actress Omotola Jalade-ekeinde’s Son Michael Has Graduated From Secon by OneCorner: 10:32am On Jul 11, 2018 |
See as mouth wide
|
Celebrities › Re: Nathan And Nadia Okoye Twins 1st Birthday Party (Photos Of Celebrities) by OneCorner: 10:30am On Jul 11, 2018 |
Dz Tobi sabi famzing ehn. Na god talk say make he no be woman... dem go don fvck am tire |
Romance › Re: White Man Shares Photos Of He And His Wife In Yankari National Park by OneCorner: 10:27am On Jul 11, 2018 |
So na news because dem be oyinbo
|
Politics › Re: Patience & Goodluck Jonathan Visit Femi Fani-Kayode Triplets Ragnar, Aiden, Liam by OneCorner: 10:23am On Jul 11, 2018 |
D one wey Jona carry go mumu die.  Poor kid, dem don introduce mumuness to in life at a early age 
|
Health › Re: Help Me Friends Tramadol Is Destroying My Life by OneCorner: 10:18am On Jul 11, 2018 |
Wat doesn’t kill u make u stronger. As long as u are not dead, den u are getting stronger
|
Computers › Re: Urgent Help Needed: Issues Related To Browsing With A Modem by OneCorner: 10:06am On Jul 11, 2018 |
|
Romance › Re: Nigerian Woman Welcomes Son Three Months After Welcoming Twins (photos) by OneCorner: 4:08am On Jul 11, 2018 |
Bad news for afonjas  |
Culture › Re: About The Real Owners Of Abuja by OneCorner: 3:14am On Jul 11, 2018 |
Igbos developed it after finishing with lagos.
Argue wit ur phone |
Celebrities › Re: Between Davido, Peter Okoye And Timaya, Whose Daughter Is The Cutiest? by OneCorner: 3:12am On Jul 11, 2018 |
Old man like u dey fight for children wey fine pass. Which kain country be dz sef 
|
Travel › Re: Plane Crash In South Africa Leaves 20 People Injured (photos) by OneCorner: 3:10am On Jul 11, 2018 |
Wat u get from persecuting biafrans
|