₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,401 members, 8,440,427 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 01:03 AM

Toggle theme

Oneworldonelife's Posts

Nairaland ForumOneworldonelife's ProfileOneworldonelife's Posts

1 (of 1 pages)

FamilyRe: My Stingy Elder Brother by oneworldonelife: 5:47pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
You be idiot!
FamilyRe: My Stingy Elder Brother by oneworldonelife: 5:45pm On May 23, 2022
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.[/quote][right][/right]

If you no change your way you go enter street naked. Idiot and ingrate.
Jobs/VacanciesRe: Pwc Graduate Recruitment 2021 by oneworldonelife: 5:55pm On Mar 29, 2022
joka:
I got the mail. However, we now have a WhatsApp group for candidates that were interviewed. I don't know if it's safe to share the phone number here
Post the number please

1 (of 1 pages)