Onose01's Posts
Nairaland Forum › Onose01's Profile › Onose01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
. |
TOYNEX: mama outstanding, e-kisses, e-hugs... 12 likes... bless ur soulWhy u come finish all d hugs and kisses wey I wan gv outstanding na? Ok. Outstanding, I gv u 24likes. ![]() |
omostar: My wonuola and tubular necklaces. Just able to complete them now.Very beautiful. Weldone |
TOYNEX: don't bother uploading s pix... abeg una Wey dey use bb wet in una dey enjoy inside d phone?Rotflol. So na ur friend phone dey decieve u since. D thing bin dey surprise me how una talk say d pix no clear(guess its cos of d image setting,mine is not like dat). Oya, Now wey u don see am, abeg explain. Even if outstanding no need am again, me I need am o. Thank u my oga @ d top. |
Habeebatolanike: Good, infact i have tried that blue and white design and i got itOya fire on with explanation b4 I change my mind. ![]() |
outstandingjk: I wish us all a prosperous new month and I wish us God's love in theses EMBER months, I am waiting for Toynex to give a go-ahead so I can shoot our tutorial.She already said d schedule starts 2day. Which permission u dey find again? |
phunmykay: @ chinamins,Waooo u are really a pro so happy dat u tried it,I wil teach it to d new mamas wen it get to my turn on d schedule.guess it is nt diff to get abiFind anoda thing teach o. Toynex has already voluntered to teach dat. Besides its not difficult. Just try it. |
Great story. Nice concept. Thumbs up ma'am. But pls try to always proof read your work. You seem to be jumping or missing words in most of your lines/sentences and I notice it as a trend in all your stories. Apart from that, you are really doing a good job. Kudos. |
outstandingjk: Happy Sunday Pros. I wish us all happy new month in advance. I get d netting part of this design but am still trying to figure d loop part of it, can I get help from Pros in d house?This one fine o. Abeg make una teach us o. |
Tobexbal, cld u pls gv name to ur design? |
cheneracheal: Thank you madam, i have gotten the steps. may the lord bless and keep u.Clap for ursef. U made it |
outstandingjk: My St Peterburgs stitch bracelet known as fishboneI luv dis |
TOYNEX: me sef no ![]() |
TOYNEX: September Schedule in the making.....My position is ok. |
chinamims: Sorry I have not been in the house, my Internet wasn't smiling at all. I greet everyone in the house, for that design, u can improvise the use of that knitter, and please it's not loop or loom, this one is called wonder knitter, and the name of the design is wonder knitter bead, u need the wonder knitter to see d effect. U can't improvise it.Welcome back. Pls continue. Hw abt french knitter? |
TOYNEX: no vex.... so make I comot ur name for September schedule?Make I dey think wetin I go teach first. |
TOYNEX: ur blow dis days no good o cos na triple blow for one. u de here no wahala... but also I mean u should take ur topic on d other thread I de wait for uI never get topic o. Shebi u know say na me just teach finish b4 u disolve d schedule. Make I rest first. I go choose topic later. |
Pls I hv an observation. This particular design made by lucie is bigger and looks less tight dan d ones some pple here hv made. What's d reason 4 d difference? |
TOYNEX: no be for here now, for d newbies threadIf I hear am again eh. so d one wey I don teach na banza abi? I go gv toynex e-blow oo. ![]() |
@ Toynex u sure say I go fit teach all diz big big profesors? I dey fear dem o |
Thebeadslady: Hahahaha,really?Yes na. Na me be deputy vice principal ![]() |
Mosjentle: lol,,no fear o*dnt worry ehn,i go start dy do pictures and type note*dont over work yourslf ok?u v to b doing t jeje cuz of my bros so i wnt b d only man here.#fastforwad to 9mnths nw,we go eat meat tireYes o. U will soon hv a younger guy. Make all diz women here no dey intimidate u. As 4 d meat mata, ur own na special cooler. |
Odufah: Toynex my able oga and all my sweetheart and honey in this my dearest thread...@toynex yep I have been sneaking in bt just to copy the note I have missed before showing my ugly face lols. onose mami how my triplets dey? And kisses to everyone love you all.Sisi mi, we dey o. Triplets dey dey throway salute. Hw was ur exams? |
houseofjoy: My assignment.Kudos |
SerenaT: My tubular designThis is gbasky. Burifu |
mspee: Hehehe, them catch me today!For beginers, click on d link on toynex signature. |
chinamims: Lemme repeat. Materials for the above necklace. U will be needing a 6 pin wonder knitter. Fishing line. 30 or 25, seed bead smallest size. Needle.Principal don grant permission? As 4 me no qualms. |
YemtopVentures: greatest professionalsGod go bless u maama Yem. E don tay way my eye dey chuk 4 dis design. |
Thebeadslady: Oh my Goodness!Present ma ![]() If I no dey, d thread no go start o |
Mosjentle: work don plenty for ground oo,,hmm**im very sure ,some of you here know that am a Man*so i dont really do most tedious beadworks*Oga at d top,Toynex i vnt really seen wireworks combo projects in a lng time here,,i dy vex oo##lool,,but i'll try my very best to teach one of the most DIFFICULT designs iv ever seen in my entire years in this field,i wnt say the name yet,or post the picture,,so make una no vex seh u no see me 4 here,na work tie me dwn# shoutouts to Onose,God bless yu,say me hii to the bros inside,Yemtop,outstanding,phunmykay,chiomzy..God bless ur works..Oga mosjentle, I hail. The bros inside will get ur msg. We are waiting for ur ogbonge design. U no say I no dey fear. Afterall, I don get body guard inside me. No try us o. ![]() |
Thank God this thread is back. 10 gboza 4 mama T. |

so d one wey I don teach na banza abi? I go gv toynex e-blow oo. 
where on earth was I? 