Onuohasworld's Posts
Nairaland Forum › Onuohasworld's Profile › Onuohasworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
abayomi pls download d procedure, its good they re considering pple below 2o, them 4 try put us wey get 30 4 d list nah |
na wah oooooooooooooooo, my faith is gradually dropping o, |
it is very few people that can take care of their househelps, women are naturally wicked when it comes 2 other peoples children, very wicked set of human beings, u need 2 see how they treat their gatemen,drivers,etc, |
so before u married him,didnt u c all the signs??at times ladies re the sole cause of their probs. |
haha , abayomi, u wan kill me abi ?////////cos of baron, i tank god say anoda list dey come, hapy saturday |
are you saying that another list will not come out? |
im working and hating the job already, oou abeg, oooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
yaungdee tanx, make god help me |
pls help me check 4 my name , surname is ndukwe,first name is onuoha |
wats d site for checking the list abeg? |
ndukwe, abrg help me check am, i don dey detoriorate 4 dis mata, i cant shout again, |
hahaa, oou, pls abayomi, d list u uploaded , are those the only names there? |
The more confused im becoming in dis oou matter, |
Im nt a pastor, somebody lied, pls house lets alwys commit d members of dis forum each tyme we go 2 church or mosque into d hands of god.he answereth prayers whr 2 or more re gathered, gud mawng. |
I greet una, pls no let desperation put una into d wrong hands, i bliv der il be 2nd list.im nt getg d issue of suplementary, is it dat oou wants 2 rip us of d smal money we ve. |
Hia, p.s who told u 2 buy change of course form, |
Haha, abayomi can ginger ohh, pls i nid una help o, dis oou stuf dn taya my peeps, b/w goin 2 oou and goin into computer networkg,design,oracle.which is betta??cos d demand 4 computa xperts re high and afta 6yrs in oou and no guarante of work. |
Oga sol, u make sense, u cant blame us nah, u knw say 4 sum of us oou na our plan b, tanx 4 d inspiration, dis na d coolest rum so far, very cordinatd. |
Congrats, so does d list include non indigenes? |
Na wah. O, oou wan giv persn heart attack plus coma, i beliv d 2nd list is around d corner sha, |
Pls chk mine 2, god help us |
Johnny evans. |
amurx n obarasaquie where una run go?wishing all d guys writting exams success, hapy sunday, |
Haha, na narrow escape o, i heard ASUU wan go strike by novemba 22nd, |
I tink it means u ve nt been admited yet,jst relax n pray dat it comes out in 2nd list, try n re activate ur mood, it il help if u share ur ume n pume scurs so d guys il help knw ur fate, did u choose oou 1st or 2nd? |
Pweeti, i tink u shuld paste ur ful name so dat ur name can be chkd, wats ur scur??john doee. |
I cant help but laff, dem beat u black n blu, shebi u been no vex go join them, tanx 4 sharg ur xperience, god bles us al. |
Haha,, i,you,we must matric oh, we re goin 2 p.s, |
Greetings 2 my brodas n sistas, im always prayg 4 all of us, keep d faith. |
Amèeeeeeeeeeeeeeeen, guys say no 2 cultism, |
Mike, no taya ooh, if dem lyk make list come out 4 december 25th, make we jst d pray make oou put our name 4 list finally o, |
I tink they il attend 2 dose on merit list 1st,then chk d numb of pple who il forfeit dere admision etc.it il enable them knw d available spaces 4 2nd list etc, im jst guessing oh, pls d 2nd list wil it be jst 4 2nd choice, pls help me check 4 d name babatunde olayinka, god bless |