Ony073's Posts
Nairaland Forum › Ony073's Profile › Ony073's Posts
luvola: webb again..! That how the retardeen ref gave shelvy a red card and an hoax penalty to manchester united in 1st leg @ anfield this season...U no sabi anytin,na who tak say na he officiate d match at anfield.shio! |
Women |
Johnnoah1st: pls how we dis force lionel messi to quit barca dis season? Or how we dis stop tonto dike from making 4ront page on nairaland all d time she had issue? Or how we dis rescue ghana from zambia thrashing all d time dey meet? Or can dis stop barca from free riding man u anytime they meet even in front of dere home fans in wembley? Or we dis make nairaland one of d news websites on BINU? Or can dis stop real madrid from beating man u both home and away? Betterstill can dis stop chelsea and chelsea fans from bowing in d name of falcao? Abeg don't post tin wey no fit solve dis problems here again jare.I luv u die for dis bt I be man u now,so y u go put dt 1 dere. |
Dedicate dis rascal flatt song to them"it's not supposed to go like that",RIP |
Don't know her sha, may her gentle soul in perfect peace.death inevitable |
sin city |
I do nt know y we put religious katikati for head in dis country,and na we corrupt pass in d world.baldderdash.stop dis sickness of muslim xtian and move on with with our lives. |
To me oooh,not inviting dose players is nt my main problem bt inviting players dt do play in divison one is totally unacceptable like uche,shittu and so on.y also inviting a guy playing in USA,dt 1 has notin to offer.atleast we qualify sha so if we comot for 1st round,we stil beta hayatou team wey no qualify at all.d last time we had a team was in 2000 and is d last time I stopped supporting dis nation passionately. |
Rainbow by 2face is numba 1 on d list |